Êxodo 25
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVI
1 God kon tell Moses:
1 Disse o Senhor a Moisés:
2 “Make yu tell Israel pipol make dem bring ofrin kon give mi. Yu go kollect di ofrin wey pipol go give from dia heart.
2 "Diga aos israelitas que me tragam uma oferta. Receba-a de todo aquele cujo coração o compelir a dar.
3 Na dis kind ofrin yu go kollect from dem: gold, silva, bronze,
3 Estas são as ofertas que deverá receber deles: ouro, prata e bronze,
4 fine linen, blue, purpol and red wool; klot wey dem make with goat hair,
4 fios de tecido azul, roxo e vermelho, linho fino, pêlos de cabra,
5 ram skin wey dem dye with red, fine leda, akasia wood,
5 peles de carneiro tingidas de vermelho, couro, madeira de acácia,
6 oil for di lite, spices for di anointin oil and for di incense wey get betta smell.
6 azeite para iluminação; especiarias para o óleo da unção e para o incenso aromático;
7 Onyx stones and oda tins wey dem go put for di priest garment and for di chest side.
7 pedras de ônix e outras pedras preciosas para serem encravadas no colete sacerdotal e no peitoral.
8 Make dem build house for mi, so dat I go fit follow una stay.
8 "E farão um santuário para mim, e eu habitarei no meio deles.
9 Yu must make am with all di tins wey dem go put inside, just as I show yu.”
9 Façam tudo como eu lhe mostrar, conforme o modelo do tabernáculo e de cada utensílio.
10 “Make dem build box with akasia wood wey long rish three fit nine inches and e go wide and high rish three fit.
10 "Faça uma arca de madeira de acácia com um metro e dez centímetros de comprimento, setenta centímetros de largura e setenta centímetros de altura.
11 Make dem kover inside and outside di box with pure gold.
11 Revista-a de ouro puro, por dentro e por fora, e faça uma moldura de ouro ao seu redor.
12 Yu go make four gold ring kon put am for di four leg; two-two ring for each side.
12 Mande fundir quatro argolas de ouro para ela e prenda-as em seus quatro pés, com duas argolas de um lado e duas do outro.
13 Make some pole with akasia wood, kover am with gold
13 Depois faça varas de madeira de acácia, revista-as de ouro
14 kon take di poles pass inside di rings wey dey di box side, so dat dem go fit use dem karry di box.
14 e coloque-as nas argolas laterais da arca, para que possa ser carregada.
15 Di poles must dey inside di rings for di box; dem must nor take dem komot.
15 As varas permanecerão nas argolas da arca; não devem ser retiradas.
16 Di two small flat stones wey I go rite my kommandment put, yu go put dem inside di box.
16 Então coloque dentro da arca as tábuas da aliança que lhe darei.
17 “Make yu make one kover with pure gold; e go long rish three fit nine inches kon wide rish two fit three inches.
17 "Faça uma tampa de ouro puro com um metro e dez centímetros de comprimento por setenta centímetros de largura,
18 Yu go use gold wey dem melt take make two tins wey bi like angel wey get plenty feada kon put dem for di two korna for di box kover.
18 com dois querubins de ouro batido nas extremidades da tampa.
19 One among di angels wey dem make, go dey one end and di sekond one go dey di oda end.
19 Faça um querubim numa extremidade e o segundo na outra, formando uma só peça com a tampa.
20 Di angels go spread dia feada kon kover di box and di angels go face each oda dey look di box.
20 Os querubins devem ter suas asas estendidas para cima, cobrindo com elas a tampa. Ficarão de frente um para o outro, com o rosto voltado para a tampa.
21 Yu go put di box kover on-top di box, den kon put di flat stones wey I go give yu, inside.
21 Coloque a tampa sobre a arca, e dentro dela as tábuas da aliança que darei a você.
22 Den I go meet yu for der and from di box kover; between di two angels wey kover di box wey di kommandment dey, I go tell yu all di tins wey yu go kommand Israel pipol.
22 Ali, sobre a tampa, no meio dos dois querubins que se encontram sobre a arca da aliança, eu me encontrarei com você e lhe darei todos os meus mandamentos destinados aos israelitas.
23 “Yu go use akasia wood take make one tabol; e go long rish three fit; wide like one fit six inches and e go high rish two fit three inches.
23 "Faça uma mesa de madeira de acácia com noventa centímetros de comprimento, quarenta e cinco centímetros de largura e setenta centímetros de altura.
24 Yu go design am with pure gold.
24 Revista-a de ouro puro e faça uma moldura de ouro ao seu redor.
25 Yu go make rim wey wide and round rish three inches kon do borda round di rim.
25 Faça também ao seu redor uma borda com a largura de quatro dedos e uma moldura de ouro para essa borda.
26 Yu go use gold make four rings kon put dem for di four korna wey di legs dey.
26 Faça quatro argolas de ouro para a mesa e prenda-as nos quatro cantos dela, onde estão os seus quatro pés.
27 Di rings go dey near di rim and e go bi di poles wey dem go take dey karry di tabol.
27 As argolas devem ser presas próximas da borda para que sustentem as varas usadas para carregar a mesa.
28 Yu go use akasia wood take make all di poles kon design dem with gold, so dat dem go fit karry di tabol with dem.
28 Faça as varas de madeira de acácia, revestindo-as de ouro; com elas se carregará a mesa.
29 Yu go make some plate, cup, jar and bowl wey dem go dey use for di wine ofrin. All dis tins, na pure gold yu go take make dem.
29 Faça de ouro puro os seus pratos e o recipiente para incenso, as suas tigelas e as bacias nas quais se derramam as ofertas de bebidas.
30 Yu must always keep di Holy Bread wey yu go give mi on-top di tabol.
30 Coloque sobre a mesa os pães da Presença, para que estejam sempre diante de mim.
31 “Yu go make one lampstand with gold. Na gold wey dem melt yu go take make di bottom, en leg, cups, di small-small seeds and di flowers go bi di same with am.
31 "Faça um candelabro de ouro puro e batido. O pedestal, a haste, as taças, as flores e os botões do candelabro formarão com ele uma só peça.
32 Di lampstand go get six side: from en leg, three go dey one side and anoda three go dey di oda side.
32 Seis braços sairão do candelabro: três de um lado e três do outro.
33 Three cup wey dem shape like almond flower wey get small-small seeds, go dey di next branches and na di same tin e go bi for di six branches wey go kom out from di lampstand.
33 Haverá três taças com formato de flor de amêndoa num dos braços, cada uma com botão e flor, e três taças com formato de flor de amêndoa no braço seguinte, cada uma com botão e flor. Assim será com os seis braços que saem do candelabro.
34 And for di lampstand, e get four cup wey dia shape resemble almond flower wey get small-small seeds and shine-shine.
34 Na haste do candelabro haverá quatro taças com formato de flor de amêndoa, cada uma com botão e flor.
35 One of di small-small seed go dey under all di six branches wey kom out from di lampstand.
35 Haverá um botão debaixo de cada par dos seis braços que saem do candelabro.
36 Na di same pure gold wey yu melt, yu go take make dia small-small seed, branches and lampstand.
36 Os braços com seus botões formarão uma só peça com o candelabro, tudo feito de ouro puro e batido.
37 Yu go make seven lamp for di lampstand kon stand am, so dat e go give lite to di aria for en front.
37 "Faça-lhe também sete lâmpadas e coloque-as nele para que iluminem a frente dele.
38 Yu go use pure gold take make di lampstand korna and di tray.
38 Seus cortadores de pavio e seus apagadores serão de ouro puro.
39 Make yu use about seventy-five pound for pure gold take make di lampstand and di oda tins.
39 Com trinta e cinco quilos de ouro puro faça o candelabro e todos esses utensílios.
40 “Naw, make sure sey yu make dem, just as I show yu for di mountin.
40 Tenha o cuidado de fazê-lo segundo o modelo que lhe foi mostrado no monte".
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Êxodo 25, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.