Salmos 108

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 My God, I don make up my mind!

2 Jita and trumpet, make una wake-up!

3 My God, for evribody present, I go tank Yu.

4 Bikos yor love wey nor dey fail, high pass di heavens.

5 My God, make all praiz bi yor own

6 Naw, make Yu save di pipol wey Yu love.

7 As God holy rish, E kon promise sey,

8 Na mi get Gilead and Manasseh!

9 But Moab na my wosh-hand basin;

10 So, who go take mi enter di strong town?

11 My God, Yu don rijet us?

12 Abeg, make Yu help us fight awa enemies,

13 and wi know sey, with God help,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Salmos 108, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.