1 Timóteo 2

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NAA

Sair da comparação
NAA Nova Almeida Atualizada 2017
1 First of all, I tell una make una dey pray, ask and tank God for evribody.
1 Antes de tudo, peço que se façam súplicas, orações, intercessões e ações de graças em favor de todas as pessoas.
2 Make una pray for kings and doz wey dey rule, so dat wi go fit live for peace, get betta karata and good life with fear for God.
2 Orem em favor dos reis e de todos os que exercem autoridade, para que vivamos vida mansa e tranquila, com toda piedade e respeito.
3 Dis kind tin good and na wetin God awa Savior dey like,
3 Isto é bom e aceitável diante de Deus, nosso Salvador,
4 bikos E wont make evribody dey save and undastand di trut.
4 que deseja que todos sejam salvos e cheguem ao pleno conhecimento da verdade.
5 Bikos na only one God dey and na Jesus Christ wey kom as human being, bi di pesin wey dey bring God and human being togeda.
5 Porque há um só Deus e um só Mediador entre Deus e a humanidade, Cristo Jesus, homem,
6 E die so dat evribody go dey free. Na dis message God go give di world, wen di time don rish.
6 que deu a si mesmo em resgate por todos, testemunho que se deve dar em tempos oportunos.
7 Na dis tins make God choose mi as prisha, apostle and tisha to Gentile pipol, so dat I go prish faith and wetin bi trut (na true word I dey tell una so, I nor dey lie).
7 Para isto fui designado pregador e apóstolo — afirmo a verdade, não minto —, mestre dos gentios na fé e na verdade.
8 So, I wont make evribody dey pray for evriwhere, dey raiz dia holy hand without vexnashon or kworel.
8 Quero, pois, que os homens orem em todos os lugares, levantando mãos santas, sem ira e sem animosidade.
9 I wont make wimen dey dress well with sef kontrol. Nor make yeye hair style; nor wear too mush gold or stones and klot wey dear well-well.
9 Da mesma forma, que as mulheres, em traje decente, se enfeitem com modéstia e bom senso, não com tranças no cabelo, ouro, pérolas ou roupas caras,
10 Instead, make dem get good karata as wimen wey dey fear God, suppose bi.
10 porém com boas obras, como convém a mulheres que professam ser piedosas.
11 Make wimen dey kwayet and listin well as dem dey learn.
11 A mulher aprenda em silêncio, com toda a submissão.
12 I nor allow woman tish or give dem authority ova men. Make dem kwayet dey listin,
12 E não permito que a mulher ensine, nem que exerça autoridade sobre o homem; esteja, porém, em silêncio.
13 bikos na Adam God first kreate, nor bi Eve.
13 Porque primeiro foi formado Adão, depois Eva.
14 And nor bi Adam, Satan deceive. Satan deceive di woman and na so sin take kom dis world.
14 E Adão não foi iludido, mas a mulher, sendo enganada, caiu em transgressão.
15 But God go save di woman wen e won born, so-far e kontinue to get faith, love, holiness and dey kontrol ensef.
15 Mas ela será salva tendo filhos, se permanecer em fé, amor e santificação, com bom senso.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Timóteo 2, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.