Salmos 60

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 My God, Yu don rijet and skata awa defence, bikos Yu dey vex for us.

2 Yu shake di eart kon tear am into two.

3 Yu dey trit us with strong hand

4 But Yu don give one banner to pipol wey dey fear Yu,

5 Naw, make Yu save yor pipol wey Yu love.

6 God don tok from en holy place sey,

7 Na mi get Gilead and Manasseh!

8 But Moab wey I dey use as my wosh-hand basin,

9 So, who go take mi enter di strong town?

10 My God, Yu don rijet us?

11 Abeg, make Yu help us fight awa enemies,

12 But with awa God help, wi go get viktory,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Salmos 60, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.