1 Coríntios 16

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARIB

Sair da comparação
ARIB Almeida Revisada Imprensa Bíblica
1 Wen una kollect money from God pipol, I wont make una do as I tell di pipol wey dey di church for Galatia sey make dem do.
1 Ora, quanto à coleta para os santos fazei vós também o mesmo que ordenei às igrejas da Galiléia.
2 Evry Sunday, make each pesin dey keep some money for korna from di one wey e don work, as God help am rish, so dat una nor go nid to kollect money wen I kom.
2 No primeiro dia da semana cada um de vós ponha de parte o que puder, conforme tiver prosperado, guardando-o, para que se não façam coletas quando eu chegar.
3 Wen I kom, I go send pipol wey una choose kon give dem leta as dem dey karry una gifts go Jerusalem.
3 E, quando tiver chegado, mandarei os que por carta aprovardes para levar a vossa dádiva a Jerusalém;
4 But if una sey make I go too, den, dem go follow mi go.
4 mas, se valer a pena que eu também vá, irão comigo.
5 And afta I don finish for Masidonia, I hope to kom si
5 Irei, porém, ter convosco depois de ter passado pela Macedônia, pois tenho de passar pela Macedônia;
6 and stay with una for sometaim. May bi I fit stay till dry sizin finish, so dat una go fit help mi for anywhere wey I won go.
6 e talvez demore convosco algum tempo, ou mesmo passe o inverno, para que me encaminheis para onde quer que eu for.
7 If God go let mi, I nor go one branch si una for small time naw, bikos I go like kom leta, so dat I go fit spend more time with una.
7 Pois não quero ver-vos desta vez apenas de passagem, antes espero ficar convosco algum tempo, se o Senhor o permitir.
8 But I go stay for Efesus until Pentekost go finish,
8 Ficarei, porém, em Éfeso até o Pentecostes;
9 bikos plenty work dey wait for mi for der, even doh di shalenge strong well-well.
9 porque uma porta grande e eficaz se me abriu; e há muitos adversários.
10 Wen Timoti kom, make una nor make am fear at-all, bikos na God work wey I dey do, naim e dey do too.
10 Ora, se Timóteo for, vede que esteja sem temor entre vós; porque trabalha na obra do Senhor, como eu também,
11 So make evribody respet am, den make una send am kom meet mi with peace, bikos I dey espect am with di oda brodas.
11 Portanto ninguém o despreze; mas encaminhai-o em paz, para que venha ter comigo, pois o espero com os irmãos.
12 I don try well-well make Apollos for fit follow oda bilivers kom visit una, e nor won kom naw, but e go kom leta.
12 Quanto ao irmão Apolo, roguei-lhe muito que fosse com os irmãos ter convosco; mas de modo algum quis ir agora; irá porém, quando se lhe ofereça boa ocasião.
13 Make una shine una eye and dey strong for una faith and stand with boldness.
13 Vigiai, estai firmes na fé, portai-vos varonilmente, sede fortes.
14 For evritin wey una dey do, make una dey show love.
14 Todas as vossas obras sejam feitas em amor.
15 Una know sey na Stefanas and en family first bilive God for Akaia. Dem don do evritin wey dem fit do for God pipol. My friends, I wont make una
15 Agora vos rogo, irmãos-pois sabeis que a família de Estéfanas é as primícias da Acaía, e que se tem dedicado ao ministério dos santos-
16 dey obey dis leaders and doz wey dey follow una do God work.
16 que também vos sujeiteis aos tais, e a todo aquele que auxilia na obra e trabalha.
17 I dey happy sey Stefanas, Fortunatus and Akaikus don kom; dem kom ripresent una
17 Regozijo-me com a vinda de Estéfanas, de Fortunato e de Acaico; porque estes supriram o que da vossa parte me faltava.
18 and dem don let belle sweet mi, just as dem make belle sweet una. E good make wi dey tok about pipol like dem.
18 Porque recrearam o meu espírito assim como o vosso. Reconhecei, pois, aos tais.
19 Pipol for di church wey dey Asia aria dey greet una; Akwila and Priscilla with di church pipol wey dey meet for dia house, dey greet una too.
19 As igrejas da Ásia vos saúdam. Saúdam-vos afetuosamente no Senhor Aqüila e Prisca, com a igreja que está em sua casa.
20 All di brodas sey make I greet una.
20 Todos os irmãos vos saúdam. Saudai-vos uns aos outros com ósculo santo.
21 Na mi Paul, rite dis leta with my own hand.
21 Esta saudação é de meu próprio punho, Paulo.
22 Anybody wey nor love Christ, curse dey en head!
22 Se alguém não ama ao Senhor, seja anátema! Maranata.
23 Make awa Oga God Jesus Christ grace dey with una.
23 A graça do Senhor Jesus seja convosco.
24 Make my love for Jesus Christ, dey with all of una too.
24 O meu amor seja com todos vós em Cristo Jesus.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Coríntios 16, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.