Mateus 4

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NAA

Sair da comparação
NAA Nova Almeida Atualizada 2017
1 Di Holy Spirit take Jesus go inside wildaness make devil for tempt am.
1 A seguir, Jesus foi levado pelo Espírito ao deserto, para ser tentado pelo diabo.
2 Afta Jesus don fast for forty days and forty nites, e kon dey hongry.
2 E, depois de jejuar quarenta dias e quarenta noites, teve fome.
3 Den devil kon meet am sey, “If yu bi God pikin, kommand dis stone make e turn to bread.”
3 Então o tentador, aproximando-se, disse a Jesus: — Se você é o Filho de Deus, mande que estas pedras se transformem em pães.
4 Jesus ansa, “God word sey, ‘Nor bi only food man go take survive, but na with evry word wey God tok.’ ”
4 Jesus, porém, respondeu:
5 Den, devil show Jesus di holy town kon make am stand on-top di place wey high pass for di temple
5 Então o diabo levou Jesus à Cidade Santa, colocou-o sobre o pináculo do templo
6 and e tell Jesus, “If yu really bi God pikin, jump go down, bikos dem rite for God word sey,
6 e disse: — Se você é o Filho de Deus, jogue-se daqui, porque está escrito: “Aos seus anjos ele dará ordens a seu respeito. E eles o sustentarão nas suas mãos, para que você não tropece em alguma pedra.”
7 Jesus ansa am, “God word sey, ‘Make yu nor try God wey bi yor Oga God.’ ”
7 Jesus respondeu:
8 Den devil take Jesus go one mountin wey high well-well kon show am all di kingdom for dis world and all di betta tins inside am.
8 O diabo ainda levou Jesus a um monte muito alto, mostrou-lhe todos os reinos do mundo e a glória deles
9 Devil kon tell am, “I go give yu all dis tins, if yu go bow down woship mi.”
9 e disse: — Tudo isso lhe darei se, prostrado, você me adorar.
10 Jesus ansa, “Komot here, devil! Bikos God word sey, ‘Na only God wi suppose to serve and woship.’ ”
10 Então Jesus lhe ordenou:
11 So, devil kon leave Jesus and God angels kon bigin help am.
11 Com isto, o diabo deixou Jesus, e eis que vieram anjos e o serviram.
12 Wen Jesus hear sey dem don put John inside prison, e kon go back to Galilee.
12 Ao ouvir que João tinha sido preso, Jesus voltou para a Galileia.
13 From der, Jesus komot from Nazaret go Kapanaum wey near di sea, where Zebulun and Naftali pipol dey stay,
13 E, deixando Nazaré, foi morar em Cafarnaum, situada à beira-mar, na região de Zebulom e Naftali.
14 so dat wetin Profet Isaya tok, go happen:
14 Isso aconteceu para se cumprir o que tinha sido dito por meio do profeta Isaías:
15 “Zebulun and Naftali di place
15 “Terra de Zebulom, terra de Naftali, caminho do mar, além do Jordão, Galileia dos gentios!
16 una wey dey darkness,
16 O povo que vivia em trevas viu grande luz, e aos que viviam na região e sombra da morte resplandeceu-lhes a luz.”
17 From dat time, Jesus bigin prish sey, “Make una turn from sin kom meet God, bikos God Kingdom don kom meet una.”
17 Daí em diante Jesus começou a pregar e a dizer:
18 As Jesus dey waka for Galilee wotaside, e si two brodas, Simon wey dem dey koll Pita and Andru en broda, dem dey trow net inside di river dey katch fish.
18 Caminhando junto ao mar da Galileia, Jesus viu dois irmãos, Simão, chamado Pedro, e André. Eles lançavam as redes ao mar, porque eram pescadores.
19 Jesus kon tell dem, “Make una follow mi and I go make una katch pipol.”
19 Jesus lhes disse:
20 At wons, dem leave dia net kon follow Jesus.
20 Então eles deixaram imediatamente as redes e o seguiram.
21 As Jesus komot from der, e kon si two brodas, James and John, with Zebedee dia papa, dey ripair net inside dia boat. Den Jesus koll di brodas.
21 Pouco mais adiante, Jesus viu outros dois irmãos, Tiago, filho de Zebedeu, e João, o irmão dele. Eles estavam no barco em companhia de seu pai, consertando as redes; e Jesus os chamou.
22 Kwik-kwik dem run leave dia papa inside di boat, kon follow Jesus.
22 Então eles, no mesmo instante, deixaram o barco e seu pai e seguiram Jesus.
23 Jesus kon dey waka for Galilee dey tish inside dia sinagog. E prish about God Kingdom and dey heal pipol wey get difren-difren diziz and doz wey nor well.
23 Jesus percorria toda a Galileia, ensinando nas sinagogas, pregando o evangelho do Reino e curando todo tipo de doenças e enfermidades entre o povo.
24 So di news about Jesus kon spread go evriwhere for Siria. Dem kon bring pipol wey nor well, wey nor fit waka, pipol wey devil dey worry and di pipol wey demon dey inside dem, kom meet am and e heal all of dem.
24 E a sua fama correu por toda a Síria. Trouxeram-lhe, então, todos os doentes, acometidos de várias enfermidades e tormentos: endemoniados, epilépticos e paralíticos. E ele os curou.
25 Many pipol from Galilee, Dekapolis, Jerusalem, Judea and pipol wey dey stay near Jordan River, kon follow am.
25 E da Galileia, de Decápolis, de Jerusalém, da Judeia e do outro lado do Jordão numerosas multidões o seguiam.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Mateus 4, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.