Êxodo 26
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVI
1 “Make yu still make di Tabanako with ten curtain with fine linen wey dem weave with blue, purpol and red wool. Make yu make di curtains like angel wey get feada and na who dey design go do dis work.
1 "Faça o tabernáculo com dez cortinas internas de linho fino trançado e de fios de tecido azul, roxo e vermelho, e nelas mande bordar querubins.
2 Each of di curtain go long rish forty-two fit and wide rish six fit.
2 Todas as cortinas internas terão a mesma medida: doze metros e sessenta centímetros de comprimento e um metro e oitenta centímetros de largura.
3 Make yu join five curtain togeda.
3 Prenda cinco dessas cortinas internas uma com a outra e faça o mesmo com as outra cinco.
4 Yu go take blue klot make ring for di curtain korna wey dey di end part for one set and like dis too, yu go make rings for outside di oda curtain korna for di sekond set.
4 Faça laçadas de tecido azul ao longo da borda da cortina interna, na extremidade do primeiro conjunto de cortinas internas; o mesmo será feito à cortina interna na extremidade do outro conjunto.
5 Yu go make fifty ring for one curtain kon make anoda fifty ring for di curtain end wey dey di sekond set, so dat di rings go hold one anoda.
5 Faça cinqüenta laçadas numa cortina interna e cinqüenta laçadas na cortina interna que está na extremidade do outro conjunto, de modo que as laçadas estarão opostas umas às outras.
6 Den yu go make fifty gold hook take join di two set as one.
6 Faça também cinqüenta colchetes de ouro com os quais se prenderão as cortinas internas uma na outra, para que o tabernáculo seja um todo.
7 “Make yu make kover for di Tabanako with eleven curtain.
7 "Com o total de onze cortinas internas de pêlos de cabra faça uma tenda para cobrir o tabernáculo.
8 Di curtain go long rish forty-five fit kon wide rish six fit.
8 As onze cortinas internas terão o mesmo tamanho: treze metros e meio de comprimento e um metro e oitenta centímetros de largura.
9 Den yu go join five curtain togeda kon join di remainin six togeda. Fold di nomba six curtain two times for di Tabanako front.
9 Prenda de um lado cinco cortinas internas e também as outras seis do outro lado. Dobre em duas partes a sexta cortina interna na frente da tenda.
10 Yu go make fifty ring for di korna for di last curtain for one set and fifty ring for di korna for di curtain wey join di sekond set.
10 Faça cinqüenta laçadas ao longo da borda da cortina interna na extremidade do primeiro conjunto de cortinas, e também ao longo da borda da cortina interna do outro conjunto.
11 Yu go make fifty bronze hook kon put di bronze hooks inside di rings, den join di tent togeda, so dat evritin go form one kover.
11 Em seguida faça cinqüenta colchetes de bronze e ponha-os nas laçadas para unir a tenda como um todo.
12 Yu go hang di half tent curtain wey remain for di tent back.
12 Quanto à sobra no comprimento das cortinas internas da tenda, a meia cortina interna que sobrar será pendurada na parte de trás do tabernáculo.
13 Di one and half fit for di curtain lengt wey remain for di two side, yu go use am kover di two side.
13 As dez cortinas internas serão quarenta e cinco centímetros mais compridas de cada lado; e o que sobrar será pendurado nos dois lados do tabernáculo, para cobri-lo.
14 Make yu take ram skin wey dem dye with red take make kover for di tent, den kover dis ram skin with fine leda. Di Tabanako inside di wildaness|alt="Di tabernacle in di wilderness" src="lb00259c.tif" size="col" loc="EX O 26:1-14" copy="LB" ref="26:1-14"
14 Faça também para a tenda uma cobertura de pele de carneiro tingida de vermelho, e por cima desta uma cobertura de couro.
15 “Yu go still take akasia wood do two stand as frame for di tent.
15 "Faça armações verticais de madeira de acácia para o tabernáculo.
16 All di frame go long rish fifteen fit kon wide rish two fit three inches,
16 Cada armação terá quatro metros e meio de comprimento por setenta centímetros de largura,
17 with two tins wey kom out, so dat dem go fit join di frames togeda. All di frames go bi di same.
17 com dois encaixes paralelos um ao outro. Todas as armações do tabernáculo devem ser feitas dessa maneira.
18 So, make yu make di frame for di Tabanako and yu go make twenty for di sout-side
18 Faça vinte armações para o lado sul do tabernáculo
19 kon make forty silva wey go dey under di twenty frame; two silva go dey under one frame, bikos of di two tins wey dem go do kom out from am.
19 e quarenta bases de prata debaixo delas: duas bases para cada armação, uma debaixo de cada encaixe.
20 For di nort side for di tent, make yu make twenty frame
20 Para o outro lado, o lado norte do tabernáculo, faça vinte armações
21 with dia forty silva bottom and two go dey under di next frame.
21 e quarenta bases de prata, duas debaixo de cada armação.
22 For di tent back wey face di west side, yu go make six frame.
22 Faça seis armações para o lado ocidental do tabernáculo,
23 Yu go make two frame for di tent korna for di two back-side.
23 e duas armações na parte de trás, nos cantos.
24 For di two korna side, yu must doubol am for bottom, den kon finish di top as one ring and e go bi for di two korna.
24 As armações nesses dois cantos serão duplas, desde a parte inferior até a superior, colocadas numa única argola; ambas serão assim.
25 So na eight frame go dey with dia sixteen silva bottom and two for di bottom go dey under di next frame.
25 Desse modo, haverá oito armações e dezesseis bases de prata, duas debaixo de cada armação.
26 “Den yu go take akasia wood take make some bar: five na for di frames for one side for di Tabanako
26 "Faça também travessões de madeira de acácia: cinco para as armações de um lado do tabernáculo,
27 and five bar na for di frames for di oda side. Yu go still make five bar for di frames wey dey di back-side wey face west.
27 cinco para as do outro lado e cinco para as do lado ocidental, na parte de trás do tabernáculo.
28 Di bar wey dey middle for where di oda frames dey, go long from one end go rish di oda.
28 O travessão central se estenderá de uma extremidade à outra entre as armações.
29 Make yu kover all di frames with gold kon make dia rings with gold, den make one place for di bars. Yu go still kover all di bars with gold.
29 Revista de ouro as armações e faça argolas de ouro para sustentar os travessões, os quais também terão que ser revestidos de ouro.
30 “Yu go build di tent as I show yu for di mountin.
30 "Faça o tabernáculo de acordo com o modelo que lhe foi mostrado no monte.
31 “Make one curtain with fine linen wey dem weave with blue, purpol and red wool kon draw di angel wey get feada inside.
31 "Faça um véu de linho fino trançado e de fios de tecido azul, roxo e vermelho, e mande bordar nele querubins.
32 Den yu go hang am with gold hook for di four post wey dem make with akasia wood kon kover dem with gold.
32 Pendure-o com ganchos de ouro em quatro colunas de madeira de acácia revestidas de ouro e fincadas em quatro bases de prata.
33 Hang di curtain under di hook for di tent roof and for di curtain back. Yu go put di Kovenant Box for der. Di curtain go separate di Holy Place from di Holy of Holy.
33 Pendure o véu pelos colchetes e coloque atrás do véu a arca da aliança. O véu separará o Lugar Santo do Lugar Santíssimo.
34 “Put di kover on-top di Kovenant Box wey dey inside di Holy Place.
34 Coloque a tampa sobre a arca da aliança no Lugar Santíssimo.
35 Make yu put di tabol for outside di Holy Place and di lampstand go dey opposite di tabol near di tent kon face sout, den yu go put di tabol for di nort side.
35 Coloque a mesa do lado de fora do véu, no lado norte do tabernáculo; e o candelabro em frente dela, no lado sul.
36 “For where dem go pass enter di tent, yu go make fine linen curtain wey dem weave with blue, purpol and red wool kon dekorate am with design.
36 "Para a entrada da tenda faça uma cortina de linho fino trançado e de fios de tecido azul, roxo e vermelho, obra de bordador.
37 And yu go still make hooks for dis curtain and five post with akacia wood kon kover dem with gold. Den do five bronze bottom for dem.
37 Faça ganchos de ouro para essa cortina e cinco colunas de madeira de acácia revestidas de ouro. Mande fundir para eles cinco bases de bronze. "
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Êxodo 26, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.