1 Coríntios 10
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARIB
1 My brodas, I wont make una remember wetin happen to awa papa dem wey follow Moses. God kloud protet dem as dem dey waka pass di Red Sea.
1 Pois não quero, irmãos, que ignoreis que nossos pais estiveram todos debaixo da nuvem, e todos passaram pelo mar;
2 Na der dem for baptize dem wen dem dey follow Moses wey bi God savant.
2 e, na nuvem e no mar, todos foram batizados em Moisés,
3 All of dem chop and drink di same spiritual
3 e todos comeram do mesmo alimento espiritual;
4 bread and milk. Dem drink from di spiritual Rock wey follow dem go and dat Rock, na Jesus Christ.
4 e beberam todos da mesma bebida espiritual, porque bebiam da pedra espiritual que os acompanhava; e a pedra era Cristo.
5 But den, God nor dey happy with some among dem, so many of dem kon die for inside wildaness.
5 Mas Deus não se agradou da maior parte deles; pelo que foram prostrados no deserto.
6 Naw, all dis na ezample for us, so dat wi nor go do bad tins as dem do,
6 Ora, estas coisas nos foram feitas para exemplo, a fim de que não cobicemos as coisas más, como eles cobiçaram.
7 or woship juju like some among dem. Just as God word sey, “Di pipol sidan to chop and drink, den dem kon start to play.”
7 Não vos torneis, pois, idólatras, como alguns deles, conforme está escrito: O povo assentou-se a comer e a beber, e levantou-se para folgar.
8 Make wi nor follow ashawo life like some among dem, wey make 23,000 pipol die for one day.
8 Nem nos prostituamos, como alguns deles fizeram; e caíram num só dia vinte e três mil.
9 So make wi nor tempt Christ as some among dem dey do before snake kon distroy dem.
9 E não tentemos o Senhor, como alguns deles o tentaram, e pereceram pelas serpentes.
10 Make una nor komplain like di way some for dem do before distroshon angel kon distroy dem.
10 E não murmureis, como alguns deles murmuraram, e pereceram pelo destruidor.
11 Dem rite dis tins wey happen to dem to tish us lesin and na ezample for doz wey go dey wen di world go end.
11 Ora, tudo isto lhes acontecia como exemplo, e foi escrito para aviso nosso, para quem já são chegados os fins dos séculos.
12 So pesin wey tink sey e stand, make e take kare, if not, e go fall.
12 Aquele, pois, que pensa estar em pé, olhe não caia.
13 E nor get anytin wey dey happen to una naw, wey neva happen to odas before, but God dey keep en promise and E nor go allow una pass thru wetin una nor go fit bear.
13 Não vos sobreveio nenhuma tentação, senão humana; mas fiel é Deus, o qual não deixará que sejais tentados acima do que podeis resistir, antes com a tentação dará também o meio de saída, para que a possais suportar.
14 So my brodas, make una run from bad tins.
14 Portanto, meus amados, fugi da idolatria.
15 I dey tok to pipol wey get sense. Make una tink about wetin I dey tok.
15 Falo como a entendidos; julgai vós mesmos o que digo.
16 Wen wi drink from di Oga God Supper cup, dat mean sey wi dey share from Christ blood. Wen wi chop from di bread wey wi divide, dat mean sey wi dey share for Christ body.
16 Porventura o cálice de bênção que abençoamos, não é a comunhão do sangue de Cristo? O pão que partimos, não é porventura a comunhão do corpo de Cristo?
17 Bikos wi dey chop from one bread, all of us don bi one body, even doh wi many.
17 Pois nós, embora muitos, somos um só pão, um só corpo; porque todos participamos de um mesmo pão.
18 Israel pipol dey chop juju food, but dem still dey share for Christ altar.
18 Vede a Israel segundo a carne; os que comem dos sacrifícios não são porventura participantes do altar?
19 I nor dey sey juju food or di one wey dem sakrifice mean anytin.
19 Mas que digo? Que o sacrificado ao ídolo é alguma coisa? Ou que o ídolo é alguma coisa?
20 But wetin I mean bi sey, wetin bad pipol dey sakrifice, na for demon, nor bi for God.
20 Antes digo que as coisas que eles sacrificam, sacrificam-nas a demônios, e não a Deus. E não quero que sejais participantes com os demônios.
21 Yu nor fit drink from God cup and demon cup for di same time.
21 Não podeis beber do cálice do Senhor e do cálice de demônios; não podeis participar da mesa do Senhor e da mesa de demônios.
22 Abi wi dey try to make Christ vex? Wi strong pass God?
22 Ou provocaremos a zelos o Senhor? Somos, porventura, mais fortes do que ele?
23 Pipol sey, wi fit do evritin. Dat na true, but nor bi evritin dey good. Wi fit do evritin, but nor bi evritin dey good for di body.
23 Todas as coisas são lícitas, mas nem todas as coisas convêm; todas as coisas são lícitas, mas nem todas as coisas edificam.
24 Make pesin nor dey tink for ensef alone, but for oda pipol too.
24 Ninguém busque o proveito próprio, antes cada um o de outrem.
25 Make una mind dey okay as una dey chop any meat wey dem dey sell for market.
25 Comei de tudo quanto se vende no mercado, nada perguntando por causa da consciência.
26 Bikos God word sey, “Di eart and evritin wey dey inside, na di Oga God own.”
26 Pois do Senhor é a terra e a sua plenitude.
27 If pesin wey nor know God invite yu kom chop for en house, make yu chop wetin e give yu, nor ask kweshon, bikos of wetin dey yor mind.
27 Se, portanto, algum dos incrédulos vos convidar, e quiserdes ir, comei de tudo o que se puser diante de vós, nada perguntando por causa da consciência.
28 But if di pesin tell yu sey, “Dem sakrifice dis food give juju,” make yu nor chop am bikos of di pesin wey tell yu and en konscience.
28 Mas, se alguém vos disser: Isto foi oferecido em sacrifício; não comais por causa daquele que vos advertiu e por causa da consciência;
29 I nor mean yor konscience, but di oda pesin own. So bikos of wetin anoda pesin dey tink, I nor go fit do wetin I wont do?
29 consciência, digo, não a tua, mas a do outro. Pois, por que há de ser julgada a minha liberdade pela consciência de outrem?
30 If I tank God for my food, wetin go make anybody fight mi bikos of di food wey I tank God for?
30 E, se eu com gratidão participo, por que sou vilipendiado por causa daquilo por que dou graças?
31 But anytin wey una dey do, weda una dey chop or drink, make una do am to honor God.
31 Portanto, quer comais quer bebais, ou façais, qualquer outra coisa, fazei tudo para glória de Deus.
32 Live yor life so dat yu nor go kause trobol for Jew or Greek pipol or for pipol wey dey God church.
32 Não vos torneis causa de tropeço nem a judeus, nem a gregos, nem a igreja de Deus;
33 Make una dey do as I dey do; bikos I dey always try to please evribody instead of mysef, bikos I wont make God save dem.
33 assim como também eu em tudo procuro agradar a todos, não buscando o meu próprio proveito, mas o de muitos, para que sejam salvos.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Coríntios 10, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.