Salmos 48

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 Si as awa God great rish!

2 Di mountin dey high and fine well-well;

3 God ensef dey for Jerusalem towa

4 Di kings for di eart join togeda kon fight di town.

5 But wen dem si am, dia heart kut and fear katch dem,

6 Fear katch dem well-well

7 Yu skata dem like di big sheep for Tarshish

8 Wi don hear about di town glory, but naw, wi don si am by awasef;

9 My God, as wi dey woship for yor temple,

10 My God, as yor name bi, na so dem go praiz Yu for evriwhere for di eart.

11 Make Zion pipol rijoice.

12 Make una go look Jerusalem;

13 Make una si as di town walls strong rish and as e dey save,

14 Bikos na so God bi!

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Salmos 48, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.