Salmos 2

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 Wetin make pipol wey dey dis world dey vex? Wetin make dem dey make plans wey go fail?
1 Por que as nações pagãs planejam revoltas? Por que os povos fazem planos tão tolos?
2 Di kings for di world gada with rulers kon dey plan against God and di king wey E choose.
2 Os seus reis se preparam, e os seus governantes fazem planos contra Deus, o e o rei que ele escolheu.
3 Dem dey sey, “Make wi break di shains wey dem take shain us! Make wi free awasef from dia trap!”
3 Esses rebeldes dizem: “Vamos nos livrar do domínio deles; acabemos com o poder que eles têm sobre nós.”
4 But di King wey dey heaven dey laf dem anyhow.
4 Do seu trono lá no céu o Senhor ri e zomba deles.
5 So God kon vex tok to dem and dem bigin fear wen E sey,
5 Então, muito irado , ele os ameaça e os assusta com o seu furor.
6 “I don choose my king for Zion wey bi my holy hill.”
6 Ele diz: “Já coloquei o meu rei no trono lá em
7 Den di king sey, “I go tell una wetin God kommand.
7 O rei diz: “Anunciarei o que o O ‘Você é meu filho; hoje eu me tornei seu pai.
8 Make yu ask mi, and di pipol wey dey dis world, I go give dem to yu as yor propaty and evriwhere for di world, go bi yor own too.
8 Peça, e eu lhe darei todas as nações; o mundo inteiro será seu.
9 Na iron rod yu go take break dem kon skata dem like pot wey dem mold with san!’ ”
9 Com uma barra de ferro, você as quebrará e as fará em pedaços como se fossem potes de barro.’ ”
10 So naw, una wey bi king, make una do wetin dey rite; una wey dey rule di world, make una dey take korreshon!
10 Agora escutem, ó reis; prestem atenção, autoridades!
11 Make fear dey una heart as una dey serve God! Make una turn from sin kon meet God as una dey fear am!
11 Adorem o Senhor com temor . Tremam e se ajoelhem diante dele;
12 Make una dey respet God well-well or E go fit vex kon distroy una at wons, bikos of di way una dey bihave.
12 se não, ele ficará irado logo, e vocês morrerão. Felizes são aqueles que buscam a proteção de Deus!

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Salmos 2, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.