Marcos 5

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 So Jesus and en disciples cross go di oda side for di river for Gerasenes aria.
1 Jesus e os discípulos chegaram à região de Gerasa, no lado leste do lago da Galileia.
2 As Jesus just dey kom down from di boat, one man wey get evil spirit kom out from di beri groun, run kom meet am.
2 Assim que Jesus saiu do barco, foi encontrar-se com ele um homem que estava dominado por um espírito mau.
3 Na inside beri groun di man dey stay and nobody dey fit tie am, even with shain.
3 O homem vinha do cemitério, onde estava morando. Ninguém conseguia prendê-lo, nem mesmo usando correntes.
4 Bikos dem don tie en hand and leg many times with shain and handcuff, but e dey kut dem trowey. Nobody strong rish to hold am.
4 Muitas vezes já tinham amarrado as suas mãos e os seus pés com correntes de ferro, mas ele quebrava tudo, e ninguém conseguia dominá-lo.
5 Evriday and nite for di beri groun near where mountin dey, e dey shaut, dey use stone dey kut en body.
5 Passava os dias e as noites nos montes e entre os túmulos, gritando e se ferindo de propósito com pedras.
6 Wen e si Jesus dey kom from far, e run go meet am kon bow down for en front.
6 Ele viu Jesus de longe, correu, caiu de joelhos diante dele
7 Den e shaut, “Make yu leave mi, Jesus, yu wey bi God Almighty Pikin! I take God beg yu, nor sofa mi!”
7 e gritou: — Jesus, Filho do Deus Altíssimo! O que o senhor quer de mim? Em nome de Deus eu peço: não me castigue!
8 (Bikos Jesus don tell di demon before sey, “Komot from dat man body!”)
8 Ele disse isso porque Jesus havia mandado: “Espírito mau, saia desse homem!”
9 Jesus ask am, “Wetin bi yor name?”
9 Jesus perguntou: Ele respondeu: — O meu nome é Multidão, porque somos muitos.
10 E kon beg Jesus make e nor drive dem komot from di aria.
10 E pedia com muita insistência a Jesus que não expulsasse os espíritos maus para fora daquela região.
11 For di mountin side, plenty pig dey der dey chop.
11 Acontece que num morro perto dali havia muitos porcos comendo.
12 So di demon beg Jesus sey, “Oga God, make yu allow us enter di pig dem body.”
12 Os espíritos pediram a Jesus com insistência: — Nos mande ficar naqueles porcos; nos deixe entrar neles!
13 So Jesus kon allow dem. So di evil spirit kom out from di man kon enter di pig dem. Den di pig dem run pass one low place enter di river and dem rish 2,000 wey die inside di wota.
13 Ele deixou, e os espíritos saíram do homem e entraram nos porcos. E estes, que eram quase dois mil, se atiraram morro abaixo, para dentro do lago, e se afogaram.
14 So, di men wey dey guide di pigs for der, run go spread di news for di town and pipol for di aria kon go look wetin happen.
14 Os homens que estavam tomando conta dos porcos fugiram e espalharam a notícia na cidade e nos campos. Muita gente foi ver o que havia acontecido.
15 Wen dem waka kom meet Jesus, dem kon si di man wey demon dey inside am before sidan for der, e wear klot and en head korrect, so fear katch dem.
15 Quando chegaram perto de Jesus, viram o homem que antes estava dominado por demônios; e ficaram espantados porque ele estava sentado, vestido e no seu perfeito juízo.
16 Pipol wey si wetin happen to di man wey get demon before kon tell odas wey kom.
16 Os que tinham visto tudo aquilo lhes contaram o que havia acontecido com o homem e com os porcos.
17 Den dem beg Jesus make e komot for dia aria.
17 Então começaram a pedir com insistência a Jesus que saísse da terra deles.
18 As Jesus dey enter boat, di man wey get demon kon ask weda e fit follow am.
18 Quando ele estava entrando no barco, o homem curado pediu com insistência: — Me deixe ir com o senhor!
19 But Jesus nor gri make di man follow dem. Instead e tell am, “Go yor house go meet yor pipol and make yu tell dem wetin God don do for yu, bikos God don sorry for yu.”
19 Mas Jesus não deixou e disse:
20 So di man kon go, bigin tok for di whole village about wetin God do for am and evribody wey hear am, sopraiz well-well.
20 Então ele foi embora e contava, na região das Dez Cidades , o que Jesus tinha feito por ele. E todos ficavam admirados.
21 Wen Jesus don cross go di oda side with boat, plenty pipol kon gada round am for di wotaside.
21 Jesus voltou para o lado oeste do lago, e muitas pessoas foram se encontrar com ele na praia.
22 Den, one oga for di sinagog wey en name bi Jairus waka kom and wen e si Jesus, e fall for en front
22 Um homem chamado Jairo, chefe da sinagoga , foi e se jogou aos pés de Jesus,
23 dey beg am sey, “My small dota don nearly die. Make yu kom tosh am, so dat e go well again.”
23 pedindo com muita insistência: — A minha filha está morrendo! Venha comigo e ponha as mãos sobre ela para que sare e viva!
24 Jesus and plenty pipol kon follow am and di pipol dey push Jesus from evry korna.
24 E Jesus foi com ele. Uma grande multidão foi junto e o apertava de todos os lados.
25 E get one woman among dem wey don dey mestrate for twelf years naw.
25 Chegou ali uma mulher que fazia doze anos que estava com uma hemorragia.
26 Dis woman don sofa well-well for many doctor hand and e don spend all di money wey e get, but instead of am towel, di sickness kon dey worse more-more.
26 Havia gastado tudo o que tinha, tratando-se com muitos médicos. Estes a fizeram sofrer muito; mas, em vez de melhorar, ela havia piorado cada vez mais.
27 Wen e hear about Jesus, e waka go where Jesus dey kon manage tosh en klot.
27 Ela havia escutado falar de Jesus; então entrou no meio da multidão e, chegando por trás dele, tocou na sua capa ,
28 Bikos e tok for en mind sey, “If I go fit tosh en klot, I go well.”
28 pois pensava assim: “Se eu apenas tocar na capa dele, ficarei curada.”
29 At wons, di blood kon stop and e feel am for en body sey e don well.
29 Logo o sangue parou de escorrer, e ela teve certeza de que estava curada.
30 Na wons, Jesus know sey pawa komot for en body. E kon turn round ask di pipol, “Who tosh my klot?”
30 No mesmo instante Jesus sentiu que dele havia saído poder. Então virou-se no meio da multidão e perguntou:
31 En disciples kon ansa am, “Yu si all dis plenty pipol dey push yu and yu dey ask, ‘Who tosh mi?’ ”
31 Os discípulos responderam: — O senhor está vendo como esta gente o está apertando de todos os lados e ainda pergunta isso?
32 But e kon dey look evriwhere make e for si di pesin wey tosh am.
32 Mas Jesus ficou olhando em volta para ver quem tinha feito aquilo.
33 Fear katch di woman wen e know wetin happen to am, so e kom meet Jesus, knee down for en front kon tell am evritin wey happen.
33 Então a mulher, sabendo o que lhe havia acontecido, atirou-se aos pés dele, tremendo de medo, e contou tudo.
34 So Jesus tell am, “My pikin, yor faith don make yu well. Make peace follow yu and make yu well finish.”
34 E Jesus disse:
35 As Jesus still dey tok, pipol from Jairus house waka kom tell Jairus sey, “Yor dota don die. Why yu still dey worry di tisha?”
35 Jesus ainda estava falando, quando chegaram alguns empregados da casa de Jairo e disseram: — Seu Jairo, a menina já morreu. Não aborreça mais o Mestre.
36 Jesus nor listin to dem, but e kon tell di man, “Make yu nor fear, but make yu just bilive.”
36 Mas Jesus não se importou com a notícia e disse a Jairo:
37 Jesus nor let anybody follow am espect Pita, James and John, wey bi James broda.
37 Jesus deixou que fossem com ele Pedro e os irmãos Tiago e João, e ninguém mais.
38 Dem kon rish Jairus house kon si plenty pipol dey make nois, dey kry.
38 Quando entraram na casa de Jairo, Jesus encontrou ali uma confusão geral, com todos chorando alto e gritando.
39 Wen Jesus enter, e tell dem, “Why una dey kry like dis? Di pikin neva die, e just dey sleep.”
39 Então ele disse:
40 Dem kon dey laf am.
40 Então eles começaram a caçoar dele. Mas Jesus mandou que todos saíssem e, junto com os três discípulos e os pais da menina, entrou no quarto onde ela estava.
41 Den e whole di pikin hand small-small kon tell am, “Talita kumi,” wey mean “Small girl, get up.”
41 Pegou-a pela mão e disse:
42 Di girl (wey bi twelf years dat time) kon get up at wons bigin waka round di house. Evribody sopraiz for wetin happen.
42 No mesmo instante, a menina, que tinha doze anos, levantou-se e começou a andar. E todos ficaram muito admirados.
43 But Jesus warm dem well-well sey, make dem nor let anybody know wetin happen so, den e kon tell dem make dem give di pikin food chop.Jesus heal Jairus pikin|alt="Jesus healiing Jairus dota" src="DN00437b.tif" size="col" loc="MRK 5:35-43" copy="Dunham" ref="5:35-43"
43 Então Jesus ordenou que de jeito nenhum espalhassem a notícia dessa cura. E mandou que dessem comida à menina.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Marcos 5, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.