1 Coríntios 12
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ACF
1 My friends, una bin ask mi about spiritual gifts.
1 Acerca dos dons espirituais, não quero, irmãos, que sejais ignorantes.
2 I won make una remember sey, before una bigin follow Christ; na juju una dey serve.
2 Vós bem sabeis que éreis gentios, levados aos ídolos mudos, conforme éreis guiados.
3 Naw, I wont make una know sey, anybody wey God Spirit dey lead, go sey, Jesus naim bi Oga God and e nor go ever curse am.
3 Portanto, vos quero fazer compreender que ninguém que fala pelo Espírito de Deus diz: Jesus é anátema, e ninguém pode dizer que Jesus é o Senhor, senão pelo Espírito Santo.
4 Na many spiritual gifts God dey give pipol, but all of dem na from di same Spirit.
4 Ora, há diversidade de dons, mas o Espírito é o mesmo.
5 And wi get difren ways to serve God
5 E há diversidade de ministérios, mas o Senhor é o mesmo.
6 and each of us dey do difren tins. But na di same God dey work for awa life and E dey help us do evritin.
6 E há diversidade de operações, mas é o mesmo Deus que opera tudo em todos.
7 Each of us get difren gift wey di Spirit give us and wi dey use am do good.
7 Mas a manifestação do Espírito é dada a cada um, para o que for útil.
8 Some among us dey fit speak with wisdom and odas with knowledge, but na di same Spirit dey give us all dis gifts.
8 Porque a um pelo Espírito é dada a palavra da sabedoria; e a outro, pelo mesmo Espírito, a palavra da ciência;
9 To oda pipol, di Spirit dey give dem faith or di pawa to heal sick pipol.
9 E a outro, pelo mesmo Espírito, a fé; e a outro, pelo mesmo Espírito, os dons de curar;
10 Di Spirit dey give odas di pawa to do mirakle and e make some pipol profets and some dey fit know wen God Spirit dey among us. Odas dey tok with difren-difren language and some among us go tell una wetin di tins wey dem dey tok, mean.
10 E a outro a operação de maravilhas; e a outro a profecia; e a outro o dom de discernir os espíritos; e a outro a variedade de línguas; e a outro a interpretação das línguas.
11 But na di same Spirit dey do all dis tins and e dey choose di kind gift wey e wont give each pesin.
11 Mas um só e o mesmo Espírito opera todas estas coisas, repartindo particularmente a cada um como quer.
12 Christ body get difren part like evry oda body.
12 Porque, assim como o corpo é um, e tem muitos membros, e todos os membros, sendo muitos, são um só corpo, assim é Cristo também.
13 Some pipol among us na Jew and odas na Gentile. Some na slave and odas dey free. But God Spirit baptize us kon make us part for Jesus Christ body. Naw, all of us dey drink from dat same Spirit.
13 Pois todos nós fomos batizados em um Espírito, formando um corpo, quer judeus, quer gregos, quer servos, quer livres, e todos temos bebido de um Espírito.
14 Nor bi only one part awa body get, but dem many.
14 Porque também o corpo não é um só membro, mas muitos.
15 If di leg for awa body sey, “I nor bi hand, so I nor bi part for di body.” Nor bi di body di leg still dey?
15 Se o pé disser: Porque não sou mão, não sou do corpo; não será por isso do corpo?
16 And if di ear sey, “I nor bi eye, so I nor bi part for di body.” Nor bi di body di ear still dey?
16 E se a orelha disser: Porque não sou olho não sou do corpo; não será por isso do corpo?
17 If to sey di whole body na eye, wi nor for fit hear anytin and if to sey all di body na ear, wi nor for fit smell anytin.
17 Se todo o corpo fosse olho, onde estaria o ouvido? Se todo fosse ouvido, onde estaria o olfato?
18 But God don put evry part for awa body, just as E wont am.
18 Mas agora Deus colocou os membros no corpo, cada um deles como quis.
19 If na only one part dey di body, den di body nor go bi as e suppose bi again.
19 E, se todos fossem um só membro, onde estaria o corpo?
20 But as e bi so, na many parts dey make one body.
20 Assim, pois, há muitos membros, mas um corpo.
21 So, di eye nor go fit tell di hand sey, “I nor nid yu” and di head nor go fit tell di leg sey, “I nor nid yu too.”
21 E o olho não pode dizer à mão: Não tenho necessidade de ti; nem ainda a cabeça aos pés: Não tenho necessidade de vós.
22 So, wi nor go fit do anytin with awa body without di part wey wi feel sey, e dey weak.
22 Antes, os membros do corpo que parecem ser os mais fracos são necessários;
23 Di part wey wi tink sey dey important, wi dey trit dem with respet and di part wey nor really dey outside, wi dey trit dem well.
23 E os que reputamos serem menos honrosos no corpo, a esses honramos muito mais; e aos que em nós são menos decorosos damos muito mais honra.
24 But awa body nor nid all dis treatment. Bikos na God make awa body, so di part wey wi fit sey nor dey important, dey important well-well.
24 Porque os que em nós são mais nobres não têm necessidade disso, mas Deus assim formou o corpo, dando muito mais honra ao que tinha falta dela;
25 God do am like dis, so dat all di parts for di body go dey work togeda and each part go dey kare for oda part.
25 Para que não haja divisão no corpo, mas antes tenham os membros igual cuidado uns dos outros.
26 If one part dey sofa, di oda parts dey sofa too. But if dem praiz one part, di oda parts go dey happy.
26 De maneira que, se um membro padece, todos os membros padecem com ele; e, se um membro é honrado, todos os membros se regozijam com ele.
27 All of una dey Christ body. And each of una, na part for di body.
27 Ora, vós sois o corpo de Cristo, e seus membros em particular.
28 So for di church, God first choose apostles, before profets and tishas. E still choose some wey dey do mirakle, odas wey dey heal sick pipol, some wey bi leaders and odas wey dey tok with difren-difren language.
28 E a uns pôs Deus na igreja, primeiramente apóstolos, em segundo lugar profetas, em terceiro doutores, depois milagres, depois dons de curar, socorros, governos, variedades de línguas.
29 Nor bi evribody bi apostle. Nor bi evribody bi tisha. Nor bi evribody fit do mirakle.
29 Porventura são todos apóstolos? são todos profetas? são todos doutores? são todos operadores de milagres?
30 Nor bi evribody fit heal sick pipol. Nor bi evribody fit tok wetin dis language mean.
30 Têm todos o dom de curar? falam todos diversas línguas? interpretam todos?
31 But I wont make una ask for di gift wey betta pass, so dat I go show una di way wey betta pass all dis tins.
31 Portanto, procurai com zelo os melhores dons; e eu vos mostrarei um caminho mais excelente.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Coríntios 12, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.