Tiago 3

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARIB

Sair da comparação
ARIB Almeida Revisada Imprensa Bíblica
1 My brodas and sistas, evribody nor go fit bi tisha, bikos yu know sey wi wey dey tish, na awa judgement go big pass,
1 Meus irmãos, não sejais muitos de vós mestres, sabendo que receberemos um juízo mais severo.
2 bikos wi dey make many mistake. If pesin nor dey make mistake for wetin e dey tok, dat mean sey e dey pafet and e go fit kontrol en body.
2 Todos tropeçamos em muitas coisas. Se alguém não tropeça em palavra, esse é homem perfeito, e capaz de refrear também todo o corpo.
3 If wi tie rope for horse mout make e for obey us, dat mean sey wi dey kontrol en body.
3 Ora, se pomos freios na boca dos cavalos, para que nos obedeçam, então conseguimos dirigir todo o seu corpo.
4 Look ship for wota: E big well-well and na strong breeze dey fit push am, but na one small wheel di driver dey use take kontrol am.
4 Vede também os navios que, embora tão grandes e levados por impetuosos ventos, com um pequenino leme se voltam para onde quer o impulso do timoneiro.
5 Na so di tongue bi too: naim small pass for di body, but di tins wey e fit do big well-well. Make una tink how small fire fit burn big forest rish groun.
5 Assim também a língua é um pequeno membro, e se gaba de grandes coisas. Vede quão grande bosque um tão pequeno fogo incendeia.
6 Di tongue na fire! Na der bad tins full pass for pesin body. E dey spoil di whole body and kause fire for pesin life and dis kind fire dey kom from hell.
6 A língua também é um fogo; sim, a língua, qual mundo de iniqüidade, colocada entre os nossos membros, contamina todo o corpo, e inflama o curso da natureza, sendo por sua vez inflamada pelo inferno.
7 Human being dey fit kontrol bird, animal wey dey creep for groun and animal wey dey stay for wota.
7 Pois toda espécie tanto de feras, como de aves, tanto de répteis como de animais do mar, se doma, e tem sido domada pelo gênero humano,
8 But nobody don ever fit kontrol en tongue well. Di tongue na bad tin wey nor dey stay one place, bikos e get poizin wey fit kill pesin.
8 mas a língua, nenhum homem a pode domar. É um mal irrefreável; está cheia de peçonha mortal.
9 Na di tongue wi take dey praiz awa Papa and Oga God Jesus Christ and naim wi still dey use take curse pipol wey God kreate like ensef.
9 Com ela bendizemos ao Senhor e Pai, e com ela amaldiçoamos os homens, feitos à semelhança de Deus.
10 My brodas and sistas, na di same tongue wi dey use take praiz and curse pipol. But e nor suppose bi like dat.
10 Da mesma boca procede bênção e maldição. Não convém, meus irmãos, que se faça assim.
11 Wota wey dey kom out from groun, nor dey bring out fresh and bitter wota from di same place, abi e dey do so?
11 Porventura a fonte deita da mesma abertura água doce e água amargosa?
12 My brodas and sistas, fig tree go fit bear olive, abi vine fit bear fig? So too, wota wey dey kom out from groun and e taste like salt, nor go fit taste like fresh wota at-all. Horse wey get bridle for mout|alt="Horsr briddle" src="WA04016b.tif" size="col" loc="JAS 3:5" copy="Wade" ref="3:7"
12 Meus irmãos, pode acaso uma figueira produzir azeitonas, ou uma videira figos? Nem tampouco pode uma fonte de água salgada dar água doce.
13 Who get sense among una? Di way di pesin dey bihave go show di gentolness wey wisdom dey bring.
13 Quem dentre vós é sábio e entendido? Mostre pelo seu bom procedimento as suas obras em mansidão de sabedoria.
14 But if jealousy and sefishnes dey en mind, make e nor boast and lie against di trut.
14 Mas, se tendes amargo ciúme e sentimento faccioso em vosso coração, não vos glorieis, nem mintais contra a verdade.
15 Dat kind wisdom nor kom from God, but e kom from dis eart wey wiked well-well.
15 Essa não é a sabedoria que vem do alto, mas é terrena, animal e diabólica.
16 Bikos where jealousy and long-trot dey, wahala and bad tins wey pipol dey do, dey der too.
16 Porque onde há ciúme e sentimento faccioso, aí há confusão e toda obra má.
17 But God wisdom dey pure; e get peace; dey gentol; dey asept pipol and good fruit and mesi full am; e nor dey do wayo or pritend.
17 Mas a sabedoria que vem do alto é, primeiramente, pura, depois pacífica, moderada, tratável, cheia de misericórdia e de bons frutos, sem parcialidade, e sem hipocrisia.
18 Pipol wey nor like trobol, dey plant fruit wey dey bring raitiousness.
18 Ora, o fruto da justiça semeia-se em paz para aqueles que promovem a paz.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Tiago 3, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.