Salmos 14

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 Na only fools dey tok for dia heart sey, “God nor dey.”

2 God dey look evribody from heaven;

3 But e nor dey, bikos evribody don turn from am; evribody don spoil finish.

4 Doz wey dey do bad nor go ever learn?

5 So fear go katch dem,

6 Even doh wiked pipol dey fight poor pipol,

7 E go from Zion kon save Israel pipol!

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Salmos 14, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.