Salmos 13

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 My God, Yu go forget mi forever?

2 How long I go dey struggol with pain inside my soul and get sorrow for my heart?

3 My Oga God, make Yu turn kon ansa mi!

4 Make Yu nor let my enemies dey make mout sey,

5 But I trust yor love wey nor dey fail.

6 Yes! I go sing to God,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Salmos 13, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.