Romanos 3

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARIB

Sair da comparação
ARIB Almeida Revisada Imprensa Bíblica
1 How Jew pipol take betta pass Gentile pipol sef? Or betta tin dey bikos dem sekonsaiz pesin?
1 Que vantagem, pois, tem o judeu? ou qual a utilidade da circuncisão?
2 E really dey good to sekonsaiz pesin! And wi know sey na Jew pipol God first give en message.
2 Muita, em todo sentido; primeiramente, porque lhe foram confiados os oráculos de Deus.
3 But wot if some for dem nor gri bilive? Dat mean sey God dey lie?
3 Pois quê? Se alguns foram infiéis, porventura a sua infidelidade anulará a fidelidade de Deus?
4 Even doh evry human being dey lie, God nor fit lie. God word sey: “Make yu dey tok wetin bi trut; so dat yu go fit win yor kase wen dem dey judge yu.”
4 De modo nenhum; antes seja Deus verdadeiro, e todo homem mentiroso; como está escrito: Para que sejas justificado em tuas palavras, e venças quando fores julgado.
5 If God nor ponish us for di bad tins wey wi dey do, e mean sey God dey support us? No! So if God ponish us, wi go sey E dey wiked? (Na so some pipol dey tok).
5 E, se a nossa injustiça prova a justiça de Deus, que diremos? Acaso Deus, que castiga com ira, é injusto? {Falo como homem.}
6 Wi nor fit tok so at-all! If God nor dey rite, na how E go kon take judge di world?
6 De modo nenhum; do contrário, como julgará Deus o mundo?
7 If my lie-lie life dey show sey God word na trut, wetin go make am kondemn mi sey I bi sina?
7 Mas, se pela minha mentira abundou mais a verdade de Deus para sua glória, por que sou eu ainda julgado como pecador?
8 Den e go dey rite if wi sey, “Make wi dey do bad tins so dat good tins go kom out from wetin wi dey do?” But some pipol dey lie for my head, bikos of wetin I tok and God go ponish dem.
8 E por que não dizemos: Façamos o mal para que venha o bem?-como alguns caluniosamente afirmam que dizemos; a condenação dos quais é justa.
9 So wetin wi go tok? Wi go sey na wi wey bi Jew betta pass? Dat na lie! Bikos as I don already show una, Jew and Gentile pipol dey kommit sin.
9 Pois quê? Somos melhores do que eles? De maneira nenhuma, pois já demonstramos que, tanto judeus como gregos, todos estão debaixo do pecado;
10 Just as God word sey,
10 como está escrito: Não há justo, nem sequer um.
11 Nobody dey wey wise or undastand God.
11 Não há quem entenda; não há quem busque a Deus.
12 Evribody don turn leave God,
12 Todos se extraviaram; juntamente se fizeram inúteis. Não há quem faça o bem, não há nem um só.
13 Na lie wey fit kill pesin full dia mout
13 A sua garganta é um sepulcro aberto; com as suas línguas tratam enganosamente; peçonha de áspides está debaixo dos seus lábios;
14 Bad belle dey dia mind
14 a sua boca está cheia de maldição e amargura.
15 Dem go fit kwik kill pesin.
15 Os seus pés são ligeiros para derramar sangue.
16 Anywhere dem go,
16 Nos seus caminhos há destruição e miséria;
17 and dem nor know how to dey kwayet.
17 e não conheceram o caminho da paz.
18 Dem nor dey fear God at-all.”
18 Não há temor de Deus diante dos seus olhos.
19 Wi know sey wetin di law tok, na for di pipol wey dey under di law. Di law tok like dis, so dat nobody go get eskuse wen God go judge di world.
19 Ora, nós sabemos que tudo o que a lei diz, aos que estão debaixo da lei o diz, para que se cale toda boca e todo o mundo fique sujeito ao juízo de Deus;
20 Nobody dey good for God eye, bikos e dey obey di law. But na thru di law, wi take know wetin sin mean.
20 porquanto pelas obras da lei nenhum homem será justificado diante dele; pois o que vem pela lei é o pleno conhecimento do pecado.
21 Naw, God don show us how wi go take dey good for en eye and nor bi thru di law, even doh na so Moses Law and di profets tok.
21 Mas agora, sem lei, tem-se manifestado a justiça de Deus, que é atestada pela lei e pelos profetas;
22 Na di faith wey pesin get for Jesus Christ go make am dey good for God eye. Anybody wey bilive Jesus, God dey make en faith strong, weda e bi Jew or Gentile pesin.
22 isto é, a justiça de Deus pela fé em Jesus Cristo para todos os que crêem; pois não há distinção.
23 Evribody don sin and wi don fall komot from God glory,
23 Porque todos pecaram e destituídos estão da glória de Deus;
24 but God don make us dey rite with am thru en free gift wey E give us, bikos of Jesus Christ wey save us.
24 sendo justificados gratuitamente pela sua graça, mediante a redenção que há em Cristo Jesus,
25 Na God give us Jesus Christ, so dat thru en blood, E go forgive us awa sins wen wi bilive Christ. God do dis to show sey before-before, E dey patient to forgive pipol dia sins.
25 ao qual Deus propôs como propiciação, pela fé, no seu sangue, para demonstração da sua justiça por ter ele na sua paciência, deixado de lado os delitos outrora cometidos;
26 Dis still show sey God dey rite wen E asept pipol wey bilive Jesus Christ. E dey ponish sinnas, so dat wi go know sey en na God wey nor like sin. Like dis, God show sey en dey rite and anybody wey bilive Jesus Christ, E dey make dem dey rite too.
26 para demonstração da sua justiça neste tempo presente, para que ele seja justo e também justificador daquele que tem fé em Jesus.
27 So, wetin make us dey boast? Wi nor fit boast at-all! Why e bi like dis? Na bikos wi dey obey di law? No! Na bikos wi bilive Jesus Christ.
27 Onde está logo a jactância? Foi excluída. Por que lei? Das obras? Não; mas pela lei da fé.
28 So, na thru faith pesin go dey rite with God, nor bi as e obey di law rish.
28 concluímos pois que o homem é justificado pela fé sem as obras da lei.
29 Abi na only Jew pipol God dey dia side? E nor dey Gentile pipol side too? True-true, God dey Gentile pipol side.
29 É porventura Deus somente dos judeus? Não é também dos gentios? Também dos gentios, certamente,
30 Since na only one God dey, E dey for Jew and Gentile pipol, bikos of dia faith.
30 se é que Deus é um só, que pela fé há de justificar a circuncisão, e também por meio da fé a incircuncisão.
31 So make wi trowey di law bikos of faith? No way! E nor go work! Instead, wi go make di law strong well-well.
31 Anulamos, pois, a lei pela fé? De modo nenhum; antes estabelecemos a lei.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Romanos 3, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.