Romanos 10

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARA

Sair da comparação
ARA Almeida Revista e Atualizada 1993
1 My brodas and sistas, I dey wish and pray to God from my heart evriday sey, make God save dem wey kom from Israel.
1 Irmãos, a boa vontade do meu coração e a minha súplica a Deus a favor deles são para que sejam salvos.
2 I know sey dem love God, but dem nor undastand am,
2 Porque lhes dou testemunho de que eles têm zelo por Deus, porém não com entendimento.
3 as e bi sey dem nor know how God dey take make pipol good, instead, dem dey try to make demsef good by dia own pawa, since dem nor gri do wetin God wont.
3 Porquanto, desconhecendo a justiça de Deus e procurando estabelecer a sua própria, não se sujeitaram à que vem de Deus.
4 Since Jesus Christ kom, di law nor get pawa again and anybody wey bilive God, go dey raitious.
4 Porque o fim da lei é Cristo, para justiça de todo aquele que crê.
5 Na dis raitiousness wey di law tok, naim Moses rite about sey: “Di pesin wey follow di law must do evritin wey di law tok.”
5 Ora, Moisés escreveu que o homem que praticar a justiça decorrente da lei viverá por ela.
6 But di raitiousness wey faith dey give pesin na sey: “Nor tok for yor mind sey, ‘Who go-go heaven go bring Jesus Christ kom down?
6 Mas a justiça decorrente da fé assim diz: Não perguntes em teu coração: Quem subirá ao céu?, isto é, para trazer do alto a Cristo;
7 Or Who go-go bring Christ kom out from hell where dead body dey?’ ”
7 ou: Quem descerá ao abismo?, isto é, para levantar Cristo dentre os mortos.
8 But wetin e tok? “God word dey near yu. Di word wey wi dey prish near yu, e get faith and e dey yor mout and heart.”
8 Porém que se diz? A palavra está perto de ti, na tua boca e no teu coração; isto é, a palavra da fé que pregamos.
9 But if yu konfess with yor mout sey, “Jesus Christ na Oga God and yu bilive for yor heart sey, God raiz am from grave, yu go dey save.”
9 Se, com a tua boca, confessares Jesus como Senhor e, em teu coração, creres que Deus o ressuscitou dentre os mortos, serás salvo.
10 If yu bilive and prish with yor heart give pipol sey Jesus Christ na Oga God, God go save yu.
10 Porque com o coração se crê para justiça e com a boca se confessa a respeito da salvação.
11 Bikos God word sey, “Anybody wey bilive am, nor go shame.”
11 Porquanto a Escritura diz: Todo aquele que nele crê não será confundido.
12 Jew and Gentile pipol nor dey difren for God eye and E dey bless evribody wey dey pray to am,
12 Pois não há distinção entre judeu e grego, uma vez que o mesmo é o Senhor de todos, rico para com todos os que o invocam.
13 bikos E go save doz wey dey koll en name.
13 Porque: Todo aquele que invocar o nome do Senhor será salvo.
14 How dem won take koll God make E help dem, wen dem nor bilive am? And how dem go fit bilive, wen dem neva hear about am? How dem go take hear about am, if nobody prish to dem?
14 Como, porém, invocarão aquele em quem não creram? E como crerão naquele de quem nada ouviram? E como ouvirão, se não há quem pregue?
15 How pesin go prish God word wen God nor send am? As God word sey, “Pipol wey dey prish di Good News dey waka well, bikos na good tins dem dey bring!”
15 E como pregarão, se não forem enviados? Como está escrito: Quão formosos são os pés dos que anunciam coisas boas!
16 But nor bi evribody gri asept di Good News, even Profet Isaya sey, “My God, anybody don bilive awa message?”
16 Mas nem todos obedeceram ao evangelho; pois Isaías diz: Senhor, quem acreditou na nossa pregação?
17 So, nobody go fit get faith wen e neva hear di message and na thru Christ word, wi go fit hear am.
17 E, assim, a fé vem pela pregação, e a pregação, pela palavra de Cristo.
18 But make I ask, dem neva hear di message before? Yes! Dem don hear am, bikos God word sey, “Dem prish di message and dia vois rish evriwhere for di world.”
18 Mas pergunto: Porventura, não ouviram? Sim, por certo: Por toda a terra se fez ouvir a sua voz, e as suas palavras, até aos confins do mundo.
19 I dey ask una again, “Israel pipol nor undastand?” Moses first tok sey, “I go use pipol wey nor bi anytin, so dat una go dey jealous dem. Na pipol wey nor get sense, na dem I go use take make una vex.”
19 Pergunto mais: Porventura, não terá chegado isso ao conhecimento de Israel? Moisés já dizia: Eu vos porei em ciúmes com um povo que não é nação, com gente insensata eu vos provocarei à ira.
20 And Profet Isaya even get strong heart to tell di pipol sey, “Pipol wey nor look for mi, na dem si mi. Doz wey nor ask for mi, na dem kon know mi well-well.”
20 E Isaías a mais se atreve e diz: Fui achado pelos que não me procuravam, revelei-me aos que não perguntavam por mim.
21 But Profet Isaya still tok about Israel pipol sey, “I don dey koll dis my sturbon pipol, but dem nor dey hear word.”
21 Quanto a Israel, porém, diz: Todo o dia estendi as mãos a um povo rebelde e contradizente.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Romanos 10, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.