Oséias 5

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 “Una wey bi priest,

2 Una don dig one deep pit for where una dey woship juju,

3 I know Israel pipol well-well;

4 “Dia wikedness nor allow dem

5 Israel pipol sturbones dey tok against dem.

6 Even wen dem kom sakrifice animals give God

7 Dem nor dey faithful to God

8 “Make una blow di war trumpet for Gibeah!

9 Bikos Judgement Day dey kom

10 “God sey,

11 Dem go opress and judge Israel pipol anyhow,

12 I go distroy Israel

13 Wen Israel si as e dey sick

14 I go attack Israel and Judah pipol like lion.

15 I go leave my pipol until dem don sofa well-well for dia sin,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Oséias 5, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.