Números 34

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 Den God tell Moses:
1 O Senhor Deus mandou que Moisés
2 “Make yu tell Israel pipol sey: ‘Wen una enter Kanaan land and evriwhere wey I promise to go give una;
2 desse aos israelitas as seguintes ordens: — Quando entrarem em Canaã, a terra que estou dando a vocês, as fronteiras serão estas:
3 den di borda for sout go start from Zin Wildaness go rish di borda for Edom. Una sout borda go face east go rish di Salt Sea.
3 — A fronteira do Sul irá desde o deserto de Zim ao longo da fronteira de Edom. No Leste ela começará na ponta sul do mar Morto.
4 Den e go turn from sout go Akrabbim kon kontinue go Zin till e rish Kadesh Barnea. E go-go nort-west to Hazar Addar and Azmon,
4 Depois voltará para o sul, na direção da subida de Acrabim, e passará por Zim até chegar a Cades-Barneia. Em seguida passará por Hazar-Adar até chegar a Azmom
5 where e go for turn face di valley wey dey Egypt borda and Mediterranean Sea.
5 e de Azmom até o ribeirão que faz fronteira com o Egito e terminará no mar Mediterrâneo.
6 “ ‘Di borda for west go bi di Mediterranean Sea.
6 — A fronteira do Oeste será o mar Mediterrâneo.
7 “ ‘Dis go bi una borda for nort: Una go draw line from Mediterranean Sea go Mount Hor
7 — A fronteira do Norte irá desde o mar Mediterrâneo até o monte Hor
8 and from der, una go draw anoda line go Lebo-Hamat. E go kontinue from der go Zedad.
8 e dali até a subida de Hamate e depois até Zedade.
9 Di borda go kontinue rish Zifron kon end for Hazar-Enan. Dis go bi una nort borda.
9 De Zedade, essa fronteira do Norte seguirá até Zifrom e acabará em Hazar-Enã.
10 “ ‘For di borda for east: Una go draw line from Hazar-Enan go Shefam.
10 — A fronteira do Leste irá desde Hazar-Enã até Sefã
11 Di borda go from Shefam go Riblah for di east side for Ain and for Chinneret Sea.
11 e de Sefã até Ribla, que fica a leste de Aim. Dali a fronteira descerá pelo leste do lago da Galileia
12 Den e go-go Jordan River go rish di Salt Sea.’ Dis go bi di four borda for una land.”
12 e seguirá pelo rio Jordão até terminar no mar Morto. — Essas serão as quatro fronteiras do país de vocês.
13 So Moses tell Israel pipol, “Dis na di land wey una go get thru dice wey dem trow. God don give di land to di nine and half tribes.
13 Então Moisés deu estas ordens aos israelitas: — Esta é a terra que vocês vão repartir por
14 Bikos Reuben, Gad and half for Manasseh tribe wey kom from east, don get dia propaty
14 — ausente —
15 for di east side for Jordan River near Jeriko.”
15 — ausente —
16 God tell Moses,
16 O Senhor Deus disse a Moisés:
17 “Eleazar di priest and Joshua wey Nun born go divide di land for di pipol.
17 — O sacerdote Eleazar e Josué, filho de Num, vão repartir a terra entre o povo.
18 So make yu take one leader from each tribe, so dat dem go help divide am too.
18 Escolham também um chefe de cada tribo para ajudar a dividi-la.
19 Di men wey Moses pick from each tribe, na dia names bi dis: from Judah tribe, e pick Kaleb wey Jefunneh born;
19 — ausente —
20 from Simeon tribe, e pick Shemuel wey Ammihud born;
20 — ausente —
21 from Benjamin tribe, e pick Elidad wey Kislon born;
21 — ausente —
22 from Dan tribe, e pick Bukki wey Jogli born;
22 — ausente —
23 from Josef tribe, e pick Hanniel wey Efod born and na leader for Manasseh tribe;
23 — ausente —
24 from Efraim tribe, e pick Kemuel wey Shiftan born;
24 — ausente —
25 from Zebulun tribe, e pick Elizafan wey Parnak born;
25 — ausente —
26 from Issakar tribe, e pick Paltiel wey Azzan born;
26 — ausente —
27 from Asher tribe, e pick Ahihud wey Shelomi born;
27 — ausente —
28 from Naftali tribe, e pick Pedahel wey Ammihud born.”
28 — ausente —
29 Dis na di ones wey God kommand to divide di propaty among Israel pipol wey dey Kanaan land.
29 São esses os homens que o Senhor mandou repartir a terra de Canaã entre os israelitas.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Números 34, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.