Números 31

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 God tell Moses:
1 O Senhor Deus disse a Moisés:
2 “Make yu ponish Midian pipol, bikos of wetin dem do Israel pipol. Afta yu don do am, yu go die.”
2 — Mande que os israelitas se vinguem do mal que os midianitas lhes fizeram. Depois disso você vai morrer.
3 So Moses tell di pipol, “Make una ready for war, so dat una go fit attack Midian pipol kon ponish dem for wetin dem do God pipol.
3 Então Moisés disse ao povo: — Preparem homens para a batalha, ataquem os midianitas e se vinguem deles pelo que fizeram contra Deus, o
4 From each tribe wey dey Israel, make una send 1,000 men go war.”
4 Cada tribo deve mandar mil soldados para esta guerra.
5 So dem kon choose 1,000 men from each tribe and all di men wey ready for war, na 12,000.
5 Assim, dos milhares de israelitas foram mandados de cada tribo mil soldados armados, doze mil ao todo.
6 So Moses send dem go war and na Finehas wey Eleazar di priest born bi dia leader. Na dis Finehas dey kare for di holy tins and di trumpet wey dem take dey give sign.
6 Moisés mandou esses soldados para a batalha, debaixo do comando de Fineias, filho do sacerdote Eleazar, que levou também os objetos sagrados e as cornetas para dar os sinais.
7 Dem attack and kill all di men for Midian, just as God kommand Moses.
7 Eles atacaram os midianitas, como o Senhor havia ordenado a Moisés, e mataram todos os homens.
8 Dem kill di five kings for Midian wey bi Evi, Rekem, Zur, Hur and Reba. Dem still kill Balaam wey Beor born.
8 Entre os mortos estavam Evi, Requém, Zur, Hur e Reba, os cinco reis midianitas. Também mataram à espada Balaão, filho de Beor.
9 Israel pipol katch all di wimen and shidren for Midian kon karry all dia animals, propaty
9 Os israelitas levaram presas as mulheres e as crianças dos midianitas. Pegaram também as suas ovelhas e cabras, o seu gado e todos os seus bens.
10 den dem burn dia towns and kamps.
10 Incendiaram todas as cidades onde os midianitas moravam e queimaram todos os acampamentos.
11 Dem take all dia propaty, plus di prisonas and animals
11 Eles pegaram o que haviam tomado dos midianitas e também os prisioneiros e os animais
12 go give Moses, Eleazar and Israel pipol near di kamp for Moab wey dey di oda side for Jordan River near Jeriko.
12 e levaram tudo a Moisés, ao sacerdote Eleazar e ao povo de Israel, que estavam acampados nas planícies de Moabe, perto do rio Jordão, na altura de Jericó, que ficava no outro lado do rio.
13 Moses, Eleazar and all di oda leaders for di kommunity kon komot from di kamp go meet di sojas.
13 Moisés, o sacerdote Eleazar e todas as autoridades do povo saíram do acampamento e foram ao encontro do exército.
14 Moses vex with di ofisas and di leaders wen dem kom back from di war.
14 Moisés ficou muito zangado com os oficiais que haviam voltado da batalha, isto é, os comandantes dos batalhões e das companhias.
15 So e ask dem, “Why una nor kill all di wimen?
15 Moisés perguntou: — Por que vocês deixaram vivas todas as mulheres?
16 Remember sey na dis wimen obey wetin Balaam tok for Peor kon make di pipol sin against God. Dat na wetin curse wahala for God pipol.
16 Lembrem que foram as mulheres que, seguindo os conselhos de Balaão, fizeram com que os israelitas fossem infiéis a Deus, o Senhor , adorando o deus Baal-Peor. Foi por isso que houve uma epidemia no meio do povo de Deus.
17 So naw, make una kill all di boys and wimen wey don sleep with man,
17 Agora matem todos os meninos e todas as mulheres que não forem virgens.
18 but nor kill di girls and wimen wey neva sleep with man before.
18 Mas deixem viver todas as meninas e as moças que forem virgens; elas pertencem a vocês.
19 “Naw all of una wey don kill pesin or wey tosh dead body go stay outside di kamp for seven days and for di third and sevent day, make una and di wimen wey una katch klean unasef.
19 Agora todos os que tiverem matado alguém ou que tiverem tocado em algum morto devem ficar fora do acampamento sete dias. No terceiro dia e no sétimo, vocês e as prisioneiras devem se purificar .
20 Make una klean all una klot and evritin wey dem make with leda, goat hair, or wood.”
20 Purifiquem também todas as roupas, todos os objetos feitos de couro, tudo o que é feito de pelos de cabra e tudo o que é feito de madeira.
21 Eleazar di priest kon tell di men wey kom back from war sey, “Dis na di law wey God give Moses:
21 Então o sacerdote Eleazar disse aos homens que tinham voltado da batalha: — A
22 ‘Na only di gold, silva, bronze, iron, tin, lead
22 — ausente —
23 and evritin wey go fit pass thru fire, naim una go put for fire, so dat dem go dey holy, but anytin wey una nor fit put for fire, una go-go wosh am with wota.
23 — ausente —
24 Una must wosh una klot for di sevent day and una go dey holy, den una go fit enter di kamp.’ ”
24 No sétimo dia, para se purificarem, vocês deverão lavar as roupas que estiverem vestindo. Depois disso vocês poderão entrar no acampamento.
25 Den God tell Moses:
25 O Senhor Deus disse a Moisés:
26 “Make yu, Eleazar and di leaders take di propaty wey dem karry, both pipol and animals
26 — Você, com a ajuda do sacerdote Eleazar e das autoridades do povo, faça uma lista de tudo o que foi tomado na batalha, incluindo as pessoas e os animais.
27 kon share di propaty into two. One for doz wey go fight di war and di oda one for di whole kommunity.
27 Divida em duas partes iguais o que foi tomado: uma parte para os soldados e a outra para o resto do povo.
28 From di sojas own, make yu take God tax komot; one from evry five hundred prisona and na di same tin for di animals.
28 Da parte que pertence aos soldados que estiveram na batalha, separe um imposto para Deus, o Senhor : uma pessoa de cada quinhentas e a mesma coisa quanto aos bois, jumentos, ovelhas e cabras.
29 Make yu give Eleazar all of dem as special ofrin to God.
29 Pegue esse imposto e entregue ao sacerdote Eleazar, como oferta ao Senhor .
30 From di ones wey dem give di oda pipol, make yu take one from evry fifty prisona and na di same tin for di animals. Yu go give all of dem to Levi pipol wey dey kare for Tabanako.”
30 Da parte que pertence ao povo, pegue um de cada cinquenta, tanto de pessoas como de bois, de jumentos, de ovelhas, de cabras e de qualquer outro animal, e dê aos levitas , que cuidam da Tenda do Senhor .
31 So Moses and Eleazar kon do wetin God kommand.
31 Moisés e Eleazar fizeram o que o Senhor havia ordenado.
32 All di good tins wey remain from di propaty wey di men wey go war karry, na 675,000 sheep;
32 — ausente —
33 dem still karry 72,000 kattle,
33 — ausente —
34 61,000 donkey,
34 — ausente —
35 plus 32,000 wimen wey neva sleep with man at-all.
35 — ausente —
36 Di half wey dem share give di sojas
36 — ausente —
37 God tax for di sheep na 675.
37 — ausente —
38 Di kattle wey dem kount na 36,000; God tax na 72.
38 — ausente —
39 Di donkey na 30,500; God tax na 61.
39 — ausente —
40 Di pipol kon bi 16,000, so God tax na 32 pipol.
40 — ausente —
41 So Moses give di tax wey bi God special ofrin to Eleazar di priest, just as God kommand am.
41 Assim, Moisés deu a Eleazar o imposto como uma oferta especial a Deus, o Senhor , como o Senhor havia ordenado.
42 Wetin dem share give di kommunity na di same tin with wetin dem give di sojas.
42 — ausente —
43 So dem share 337,500 sheep kon give dem to di kommunity,
43 — ausente —
44 36,000 kattle,
44 — ausente —
45 30,500 donkey
45 — ausente —
46 and 16,000 pipol.
46 — ausente —
47 From evritin wey dem share give di kommunity, Moses take one from evry fifty kon give dem to Levi pipol wey dey kare for Tabanako, just as God kommand.
47 Como o Senhor havia ordenado, dessa metade que pertencia ao povo, Moisés pegou um de cada cinquenta, tanto de pessoas como de animais, e deu aos levitas, que cuidavam da Tenda Sagrada.
48 Den di ofisas wey dey kommand di soja kon go meet Moses
48 Os oficiais do exército, isto é, os comandantes dos batalhões e das companhias, foram falar com Moisés
49 sey, “Oga God, wi don kount all di sojas wey dey under awa kommand and dem komplete.
49 e disseram: — Contamos os soldados que estão debaixo do nosso comando, e não está faltando nenhum.
50 So wi dey bring di gold ornaments, armlets, bracelets, rings, ear-rings and necklaces wey each of us take. Wi give dem to God as payment for awa life, so dat E go protet us.”
50 Assim trouxemos o que cada um pegou: objetos de ouro, correntinhas, pulseiras, anéis, brincos e colares. Nós os oferecemos a Deus, o Senhor , como pagamento pela nossa vida, para que ele nos proteja.
51 Moses and Eleazar kon take all di gold as ornament.
51 Moisés e o sacerdote Eleazar receberam todas essas joias de ouro.
52 All di gold wey di ofisas give to God heavy rish 16,750.
52 O peso total do ouro que foi separado e oferecido a Deus, o Senhor , pelos oficiais foi de cento e noventa e um quilos.
53 Each soja don take propaty for ensef.
53 Os que não eram oficiais ficaram com as coisas que tiraram dos inimigos.
54 So Moses and Eleazar di priest kon take di gold from di ofisas go di tent, so dat God go protet Israel pipol.
54 Assim, Moisés e o sacerdote Eleazar receberam o ouro dos oficiais e o levaram para a Tenda Sagrada a fim de que o Senhor protegesse o povo de Israel.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Números 31, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.