Neemias 11

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 Di pipol leaders kon dey stay for di holy town for Jerusalem and if dem divide di pipol for Judah and Benjamin town into ten, na one part dey stay der, while di rest dey stay where dem dey before.
1 Estabeleceram-se os chefes do povo em Jerusalém. O resto dos israelitas tirou a sorte, a fim de que um entre dez viesse habitar em Jerusalém, na cidade santa, enquanto que os nove outros ficariam nas demais cidades.
2 Di pipol tank di ones wey sey dem go stay for Jerusalem.
2 O povo abençoou todos aqueles que se decidiram espontaneamente a vir habitar em Jerusalém.
3 Dis na di ofisas wey kom stay Jerusalem. (Some of di pipol, Levi pipol, priests, temple savants and Solomon savants shidren-shidren still dey stay dia own house for di difren towns wey dey Judah,
3 Eis os chefes de família da colônia que se estabeleceu em Jerusalém. Nas cidades de Judá, israelitas, sacerdotes, levitas, natineus e os filhos dos escravos de Salomão estabeleceram-se cada um em sua propriedade, na sua cidade.
4 but some among di pipol for Judah and Benjamin go back to Jerusalem, na dem bi.)
4 Estabeleceram-se em Jerusalém filhos de Judá e filhos de Benjamim. Entre os filhos de Judá: Ataías, filho de Azião, filho de Zacarias, filho de Amarias, filho de Safatias, filho de Malaleel, dos filhos de Fares;
5 Wi still get Maaseaya wey bi Baruk pikin and na Kol-Hozeh wey Hazaya born, bi Baruk papa. Hazaya na Adaya pikin wey Joiarib born and na Zekaraya wey Shelah born, bi Joiarib papa.
5 e Maasias, filho de Baruc, filho de Colhosa, filho de Hazias, filho de Adaías, filho de Joiarib, filho de Zacarias, filho de Sela.
6 Perez shidren-shidren wey dey for Jerusalem na 468 and all of dem na betta men.
6 Total dos filhos de Fares que habitaram em Jerusalém: 468 homens valentes.
7 From Benjamin tribe: Wi get Sallu wey Meshullam born, wey Joed born, wey Pedaaya born, wey Kolaya born, wey Maaseaya born, wey Itiel born, wey Jeshaya born.
7 Eis os filhos de Benjamim: Selum, filho de Mosolão, filho de Joed, filho de Fadaías, filho de Colaías, filho de Maasias, filho de Eteel, filho de Isaías,
8 Pipol wey follow am na Gabbai and Sallai and dia family na 928.
8 e depois dele Gebai, Selai. Ao todo, 928.
9 Na Joel wey Zikri born bi dia oga and na Hassenuah pikin, Judah bi next afta am for di town.
9 Joel, filho de Zecri, era o chefe e Judá, filho de Senua, o segundo comandante da cidade.
10 From di priest: Wi get Jedaya wey bi Joiarib pikin and Jakin
10 Entre os sacerdotes: Idaías, filho de Joiarib, Jaquin,
11 and Seraya wey Meshullam pikin, Hilkaya born. En grand-papa dem na Zadok, Meraiot and Ahitub wey dey guide God Temple.
11 Saraías, filho de Helcias, filho de Mosolão, filho de Sadoc, filho de Meraiot, filho de Aquitob, príncipe da casa de Deus,
12 Wi still get 822 pipol wey dey work with am for di temple. Wi get Adaya wey Jeroham born, wey Pelalaya born, wey Amzi born, wey Zekaraya born, wey Pashhur born, wey Malkijah born
12 e seus irmãos que trabalhavam no serviço do templo: 822; Adaías, filho de Jeroão, filho de Felelias, filho de Amsi, filho de Zacarias, filho de Fasur, filho de Melquias,
13 with 242 pipol wey bi head for dia family. Wi still get Amashsai wey Azarel born, wey Ahzai born, wey Meshillemot born, wey Imma born
13 e seus irmãos, chefes de família: 242; e Amassai, filho de Azrael, filho Aazi, filho de Mosolamot, filho de Emmer,
14 and 128 of en strong men follow am. Di pesin wey dey lead dem na Zabdiel wey Haggedolim born.
14 e seus irmãos, fortes e valentes, em número de 128. Zabdiel, filho de Hagdolim, era o seu chefe.
15 From Levi tribe: Wi get Shemaya wey Hasshub born, wey Azrikam born, wey Hashabaya born, wey Bunni born.
15 Entre os levitas: Semeías, filho de Hasub, filho de Azaricã, filho de Hasabias, filho de Boni;
16 Wi still get Shabbetai wey Jozabad born, wey bi oga for di work wey dem dey do outside God Temple.
16 Sabatai e Jozabed, superintendentes dos trabalhos exteriores da casa de Deus, entre os chefes dos levitas;
17 Wi still get Matanaya wey Mikah born, wey Zabdi, Asaf pikin born and na-im dey lead di tanksgivin and prayer. E still get Bakbukaya wey dey support Matanaya and Abda wey Shammua born, wey Galal born, wey Jedutun born.
17 Matanias, filho de Mica, filho de Zebedeu, filho de Asaf, o chefe que entoava o cântico de louvores no tempo da oração; Becbecias, o segundo entre os seus irmãos, e Abda, filho de Samua, filho de Galal, filho de Iditum.
18 All di Levi pipol for di holy town na 284.
18 Total dos levitas residentes na cidade santa: 284.
19 Among doz wey dey guide di gate: E get Akkub, Talmon and 172 pipol.
19 E os porteiros: Acub, Telmon e seus irmãos, guardiães das portas: 172.
20 God priests, Levi pipol and di rest pipol for Israel dey stay where dia family land dey for Judah.
20 O restante dos israelitas, sacerdotes e levitas, estabeleceu-se em todas as outras cidades de Judá, cada um em sua propriedade.
21 But doz wey dey serve for di temple dey stay for Ofel Hill and dia leaders na Ziha and Gishpa.
21 Os natineus estabeleceram-se no quarteirão de Ofel, tendo à frente Sia e Gasfa.
22 Di main Levi pipol oga for Jerusalem na Uzzi wey Bani born, wey Hashabaya born, wey Matanaya born, wey Mikah wey bi Asaf grand-pikin born and na en family dey sing for God Temple.
22 O chefe dos levitas de Jerusalém era Azi, filho de Bani, filho de Hasabias, filho de Matanias, filho de Mica, um dos cantores filho de Asaf, encarregado do serviço da casa de Deus.
23 Dem dey do evritin as e suppose bi evriday, just as dem rite am for di royal kommand wey dem dey follow.
23 Havia uma ordem do rei concernente a eles, e um salário determinado era entregue quotidianamente aos seus cantores.
24 Petahaya wey Meshezabel born wey dey among Zera shidren-shidren from Judah tribe, na-im dey advise di king for all di matter wey koncern how to rule and kontrol di pipol.
24 Fataías, filho de Mesezebel, da linhagem de Zara, filho de Judá, era comissário do rei para todos os negócios civis.
25 But for di village around dia fields, some among di pipol for Judah dey stay Kiriat-Arba, Dibon and Jekabzeel with di place and village wey dey der.
25 Quanto às pequenas cidades e seus arredores, descendentes de Judá, estabeleceram-se em Cariat-Arbé e em suas aldeias, em Dibon e em suas aldeias, em Cabseel e em suas aldeias;
26 Dem still dey stay for Jeshua, Moladah, Bet-Pelet,
26 em Jesué, em Molada, em Bet-Falet,
27 Hazar-Shual, Beersheba and di village for
27 em Hasersual, em Bersabéia e em suas aldeias;
28 Ziklag, Mekona and dia village.
28 em Siceleg, em Mocona e em suas aldeias;
29 Dem still dey stay En-Rimmon, Zorah, Jarmut,
29 em En-Remon, em Saraá, em Jerimut,
30 Zanoah and Adullam with di village wey dey der. Dem still dey Lakish with di field wey dey near der and Azeka with en village. So Judah pipol stay from Beersheba go di sout valley for Ben-Hinnom.
30 em Zanoé, em Odolão e em suas aldeias, em Laquis e no seu território; em Azeca e nas suas aldeias. Estabeleceram-se desde Bersabéia até o vale de Enom.
31 Some pipol from Benjamin tribe dey stay for Gibeah, Mikmash, Aija and Bethel with di arias for der.
31 Descendentes de Benjamim estabeleceram-se desde Geba, até Macmas, Hai, Betel e em suas aldeias,
32 Dem still dey stay for Anatot, Nob, Ananaya,
32 em Anatot, em Nobe, em Anania,
33 Hazor, Rama, Gittaim,
33 em Asor, em Rama, Getaim,
34 Hadid, Zeboim, Neballat,
34 em Hadid, em Seboim, em Nebalat,
35 Lod, Ono and Wise Men Valley.
35 em Lod e em Ono, no vale dos operários.
36 So, dem send some among Levi pipol wey dey Judah go join Benjamin pipol.
36 Entre os levitas, houve classes pertencentes a Judá que se uniram à tribo de Benjamim.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Neemias 11, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.