Levítico 18
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH
1 God tell Moses:
1 O Senhor Deus mandou Moisés
2 “Make yu tell Israel pipol sey, ‘Na mi bi di Oga una God.
2 dizer aos israelitas o seguinte: — Eu sou o
3 Make una nor do wetin una do for Egypt where una dey before or for Kanaan land wey I go soon give una or do wetin dia law tok.
3 Não sigam os costumes do povo do Egito, onde vocês moravam, nem os costumes do povo de Canaã, a terra para onde eu os estou levando. Não vivam de acordo com as leis desses povos.
4 Una must always keep my law and do wetin I tok. Na mi bi di Oga una God.
4 Pelo contrário, obedeçam às minhas leis e guardem os meus mandamentos. Eu sou o Senhor , o Deus de vocês.
5 So una must keep my law and kommandment; anybody wey do like dat, go get long life. Na mi bi God.
5 Se obedecerem às minhas leis e guardarem os meus mandamentos, vocês viverão. Eu sou o Senhor .
6 “ ‘Make nobody sleep with en family memba, bikos na mi bi God.
6 O Senhor Deus deu as seguintes ordens para os homens de Israel: Não tenha relações sexuais com uma mulher que seja sua parenta.
7 Make una nor sleep with una mama, bikos una don disgrace una papa bi dat. Di woman na yor mama, so yu must nor sleep with am.
7 Não tenha relações com a sua mãe; isso seria uma vergonha para o seu pai e também para a sua mãe.
8 Make una nor go sleep with una papa wife, bikos na una papa nakednes.
8 Não tenha relações com qualquer outra mulher que pertença ao seu pai.
9 “ ‘Make una nor go sleep with una sista, weda na una papa or mama pikin; or weda dem born am for di same house or outside; una must not sleep with dem.
9 Não tenha relações com a sua irmã, seja por parte de pai e de mãe ou somente por parte de pai; e não importa que ela tenha sido criada na mesma casa ou em outra.
10 “ ‘Make una nor sleep with una grand-pikin, weda di girl na yor son pikin or yor dota pikin, bikos dis go make yu disgrace yorsef.
10 Não tenha relações com a sua neta; isso seria uma vergonha para você.
11 Make una nor sleep with una step sista, or di girl pikin wey una papa wife born, bikos di girl na yor sista.
11 Não tenha relações com a sua irmã por parte somente de pai, pois ela é irmã mesmo. Não tenha relações com a sua tia, seja por parte de pai ou por parte de mãe.
12 Make una nor sleep with una papa sista; bikos na yor papa flesh, e bi.
12 — ausente —
13 Make una nor sleep with una mama sista, bikos na yor mama flesh, e bi.
13 — ausente —
14 Make una nor sleep with una papa broda wife kon disgrace di man, bikos di woman na una aunty.
14 Não tenha relações com a mulher do seu tio por parte de pai, pois ela é sua tia.
15 Make una nor sleep with una pikin wife; bikos na una pikin wife e bi.
15 Não tenha relações com a sua nora.
16 Make una nor sleep with una broda wife, bikos una go disgrace una broda.
16 Não tenha relações com a sua cunhada; isso seria uma vergonha para o seu irmão.
17 “ ‘Make una nor sleep with both mama and dota. And make una nor sleep with di woman grand-pikin, weda na en son or dota born am. Dem bi klose family and dis tin dey wiked well-well.
17 Não tenha relações com a filha ou a neta de uma mulher com quem você já teve relações; é possível que ela seja sua parenta, e isso seria uma imoralidade.
18 “ ‘As long as yor wife dey alive, nor marry en sista as sekond wife kon sleep with am, bikos dem go hate demsef.
18 Não case com a sua cunhada, irmã da sua esposa, enquanto esta estiver viva. Isso criaria inimizade entre as duas irmãs.
19 “ ‘Make una nor sleep with any woman wey dey mestrate.
19 Não tenha relações com uma mulher durante a menstruação.
20 “ ‘Make una nor sleep with anoda man wife, bikos e nor good and e go make una dey unklean.
20 Não tenha relações com a mulher de outro homem; isso torna você impuro .
21 “ ‘Make una nor give una pikin as ofrin to Molek juju, bikos e go disgrace Oga God name.
21 Nenhum pai deverá entregar o filho ou a filha para servir o deus Moloque . Isso seria profanar o santo nome de Deus, o Senhor .
22 “ ‘Make man nor sleep with man as if na woman; bikos dat kind tin dey bad for God eye.
22 Nenhum homem deverá ter relações com outro homem; Deus detesta isso.
23 “ ‘No man or woman must sleep with any animal, bikos e go make dem dey unklean.
23 Ninguém, homem ou mulher, deverá ter relações com um animal; isso é uma imoralidade, e a pessoa fica impura.
24 “ ‘Make una nor spoil unasef with dis tins, bikos di pipol wey I dey drive komot for una, don spoil demsef with all dis tins.
24 E Deus disse ao povo de Israel: — Não façam nenhuma dessas coisas, pois vocês ficarão impuros, como ficaram impuros os povos que eu vou expulsar da terra que vai ser de vocês.
25 Di whole land don dey unklean and I don ponish dem for dia sin, so di land don rijet di pipol wey dey stay der.
25 Os pecados daqueles povos fizeram com que a terra onde eles moravam ficasse impura; por isso eu castiguei aquela terra, e ela está expulsando os seus moradores.
26 Una must obey all my law and kommand and una nor go do dis evil tins, both Israel pipol and doz wey bi strenjas,
26 Mas vocês todos, tanto os israelitas como os estrangeiros que vivem no meio de vocês, obedeçam às minhas leis e aos meus mandamentos e não cometam nenhuma dessas imoralidades.
27 bikos di pipol wey dey di land before, don do all dis evil tins and di land don dey unklean.
27 Pois foram esses os pecados que os homens que moravam naquela terra cometeram, e por isso ela ficou impura.
28 Make una nor make di land rijet una, bikos una spoil am, just as e rijet di pipol wey dey der before.
28 Portanto, que não aconteça que vocês façam a terra ficar impura e que ela os expulse, como fez com os povos que moravam lá.
29 If anybody do dis evil tin, di pesin wey do dem nor go dey among my pipol again.
29 Quem cometer um desses pecados será expulso do meio do povo de Israel.
30 Una must obey my kommand and nor do any evil wey dem do before, so dat una nor go spoil unasef with dem. Na mi bi di Oga una God.’ ”
30 Obedeçam a todos os meus mandamentos e não imitem os costumes imorais dos povos que moravam naquela terra antes de vocês. Não se tornem impuros. Eu sou o Senhor , o Deus de vocês.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Levítico 18, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.