Hebreus 3

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ACF

Sair da comparação
ACF Almeida Corrigida Fiel
1 My brodas and sistas wey God choose, make una tink about dis Jesus wey God send kom and na-im bi di High Priest wey wi bilive.
1 Por isso, irmãos santos, participantes da vocação celestial, considerai a Jesus Cristo, apóstolo e sumo sacerdote da nossa confissão,
2 E obey God wey choose am as High Priest, just as Moses obey God.
2 Sendo fiel ao que o constituiu, como também o foi Moisés em toda a sua casa.
3 Just as dem dey praiz pesin wey build fine house, pass di house wey e build, na so too Jesus glory betta pass Moses own well-well!
3 Porque ele é tido por digno de tanto maior glória do que Moisés, quanto maior honra do que a casa tem aquele que a edificou.
4 Na pesin build evry house, but di pesin wey build evritin, na God.
4 Porque toda a casa é edificada por alguém, mas o que edificou todas as coisas é Deus.
5 True-true, Moses really obey God as savant and e tok about some tins wey God go tok about leta.
5 E, na verdade, Moisés foi fiel em toda a sua casa, como servo, para testemunho das coisas que se haviam de anunciar;
6 But as God Pikin, Jesus dey faithful for God house. So wi too go get share for di house if wi bilive and get konfident for awa hope wey dey inside Christ.
6 Mas Cristo, como Filho, sobre a sua própria casa; a qual casa somos nós, se tão somente conservarmos firme a confiança e a glória da esperança até ao fim.
7 As di Holy Spirit tok:
7 Portanto, como diz o Espírito Santo: Se ouvirdes hoje a sua voz,
8 Make una nor get strong heart for am,
8 Não endureçais os vossos corações,Como na provocação, no dia da tentação no deserto.
9 Na for di wildaness una papa
9 Onde vossos pais me tentaram, me provaram,E viram por quarenta anos as minhas obras.
10 I vex well-well for dat generashon,
10 Por isso me indignei contra esta geração, E disse: Estes sempre erram em seu coração, E não conheceram os meus caminhos.
11 So, una nor go ever get rest.’ ”
11 Assim jurei na minha ira Que não entrarão no meu repouso.
12 Make una make sure sey non of una get bad mind wey go make una nor bilive, so dat una nor go turn against God wey nor dey die.
12 Vede, irmãos, que nunca haja em qualquer de vós um coração mau e infiel, para se apartar do Deus vivo.
13 But make una dey enkourage one anoda evriday, so dat non of una go get bad mind, bikos of sin.
13 Antes, exortai-vos uns aos outros todos os dias, durante o tempo que se chama Hoje, para que nenhum de vós se endureça pelo engano do pecado;
14 Bikos wi go bi Jesus Christ friend, if wi whole awa faith strong go rish di end.
14 Porque nos tornamos participantes de Cristo, se retivermos firmemente o princípio da nossa confiança até ao fim.
15 But as dem rite am, “I wish sey una go do wetin e tok, so dat una nor go get strong heart like Israel pipol wen dem dey wildaness.”
15 Enquanto se diz: Hoje, se ouvirdes a sua voz, Não endureçais os vossos corações, como na provocação.
16 Na who bi di pipol wey nor listin to God, even doh dem hear en vois? Nor bi pipol wey Moses lead kom out from Egypt?
16 Porque, havendo-a alguns ouvido, o provocaram; mas não todos os que saíram do Egito por meio de Moisés.
17 Na who make God vex well-well for forty years? Nor bi doz sinnas wey dia dead body skata for wildaness?
17 Mas com quem se indignou por quarenta anos? Não foi porventura com os que pecaram, cujos corpos caíram no deserto?
18 Na who God swear for sey, dem nor go ever get rest, nor bi doz wey disobey am?
18 E a quem jurou que não entrariam no seu repouso, senão aos que foram desobedientes?
19 So for dat time, doz pipol nor enter di land wey God promise dem, bikos dem nor bilive am.
19 E vemos que não puderam entrar por causa da sua incredulidade.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Hebreus 3, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.