Gênesis 36

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 Dis na di shidren wey Esau (wey bi Edom) born.
1 São estes os descendentes de Esaú, também chamado de Edom.
2 Esau marry from Kanaan and di woman name na Adah and na Elon wey kom from Hit bi en papa. E still marry Oholibama, wey bi Anah pikin and na Zibeon wey kom from Hiv, na en grand-papa.
2 Esaú casou com duas mulheres do país de Canaã, isto é, com Ada, filha de Elom, o heteu; e com Oolibama, filha de Aná e neta de Zibeão, o heveu.
3 E still marry Basemat wey bi Nebaiot sista and na Ishmael bi dia papa.
3 Esaú casou também com Basemate, filha de Ismael e irmã de Nebaiote.
4 Adah born Elifaz for Esau and Basemat born Reuel.
4 Ada foi mãe de Elifaz, Basemate foi mãe de Reuel,
5 Oholibama born Jeush, Jalam and Korah. All dis na Esau sons wey dem born for Kanaan.
5 e Oolibama foi mãe de Jeús, Jalã e Corá. Esses foram os filhos de Esaú que nasceram quando ele estava morando na terra de Canaã.
6 Esau take en wifes, en shidren, evribody wey dey with am and en animals and evritin wey e get wey e buy from Kanaan kon go anoda land wey nor dey near en broda Jakob,
6 Depois Esaú foi para outro lugar com as suas mulheres, os seus filhos, as suas filhas e toda a gente da sua casa, separando-se assim do seu irmão Jacó. Esaú levou consigo todas as suas ovelhas e cabras, todo o seu gado e tudo o que havia conseguido no país de Canaã.
7 bikos dia propaty too many and dem nor fit stay togeda, bikos di land wey dem dey, nor big rish.
7 Esaú saiu dali porque a terra em que ele e Jacó estavam morando era pequena demais para os dois; eles tinham muito gado e por isso não podiam ficar juntos.
8 So Esau (wey still bi Edom) kon go stay for di hill for Seir.
8 Portanto, Esaú, também chamado de Edom, foi morar na região montanhosa de Seir.
9 Dis story na about Esau, Edom pipol papa for di hill aria wey dey Seir.
9 Segue a lista dos descendentes de Esaú, o antepassado dos edomitas, que vivem na região montanhosa de Edom, também chamada de Seir. Ada, mulher de Esaú, teve um filho chamado Elifaz; os filhos de Elifaz foram cinco: Temã, Omar, Zefo, Gaetã e Quenaz. Com a sua concubina Timna, Elifaz teve Amaleque. Basemate, outra mulher de Esaú, teve um filho chamado Reuel; e Reuel foi pai de quatro filhos: Naate, Zera, Sama e Miza.
10 Dis na Esau sons name: Elifaz wey Esau wife Adah born; Reuel wey Esau wife Basemat, born.
10 — ausente —
11 Elifaz sons na: Teman, Omar, Zefo, Gatam and Kenaz.
11 — ausente —
12 Elifaz wey bi Esau pikin, en girl-friend Timna kon born Amalek for am. Dis na di sons wey Esau wife Adah, born.
12 — ausente —
13 Reuel sons na: Nahat, Zera, Shammah and Mizzah. Na Esau wife Basemat born dis shidren.
13 — ausente —
14 Esau wife Oholibama wey bi Anah pikin and Zibeon grand-pikin, na di sons wey e born for Esau bi dis: Jeush, Jalam and Korah.
14 Esaú tinha outra mulher chamada Oolibama, filha de Aná e neta de Zibeão. Os filhos dela foram Jeús, Jalã e Corá.
15 Di shiefs among Esau shidren; among en first-born Elifaz sons na: shief Teman, shief Omar, shief Zefo, shief Kenaz,
15 Segue a lista das tribos que descendem de Esaú. De Elifaz, o filho mais velho de Esaú, descendem as seguintes tribos: Temã, Omar, Zefo, Quenaz,
16 shief Korah, shief Gatam and shief Amalek. Dis na di shiefs wey kom from Elifaz for Edom land and dem bi Adah sons.
16 Corá, Gaetã e Amaleque. Estes foram descendentes de Ada, mulher de Esaú.
17 Reuel wey Esau born, na en sons bi dis: shief Nahat, shief Zera, shief Shammah and shief Mizzah. All dis na di shiefs wey kom from Reuel for Edom land and dem bi Basemat sons.
17 De Reuel descendem as seguintes tribos: Naate, Zera, Sama e Miza. Estes foram descendentes de Basemate, outra mulher de Esaú.
18 Dis na di sons wey Esau wife Oholibama born: shief Jeush, shief Jalam and shief Korah. Na Esau wife Oholibama wey bi Anah pikin, born all dis shiefs.
18 De Esaú com sua outra mulher chamada Oolibama, filha de Aná, descendem as seguintes tribos: Jeús, Jalã e Corá.
19 All dis na Esau (wey bi Edom) sons and dia shiefs.
19 Todas essas tribos são descendentes de Esaú.
20 Seir wey kom from Horite na en sons for di land bi dis: Lotan, Shobal, Zibeon, Anah,
20 — ausente —
21 Dishon, Ezer and Dishan. Dis na di shiefs from Horite wey bi Seir shidren-shidren for Edom land.
21 — ausente —
22 Lotan sons na Hori and Homam; Lotan sista na Timna.
22 Lotã foi o pai dos grupos de famílias de Hori e de Homã. Lotã tinha uma irmã chamada Timna.
23 Dis na Shobal sons: Alvan, Manahat, Ebal, Shefo and Onam.
23 Sobal foi o antepassado dos grupos de famílias de Alvã, Manaate, Ebal, Sefô e Onã.
24 Na Zibeon sons bi dis: Aiaya and Anah (wey si di hot spring for di wildaness as e dey guide di animals wey bi en papa Zibeon own).
24 Zibeão foi pai de dois filhos: Aías e Aná. Este foi o Aná que descobriu as fontes de água quente no deserto, quando estava tomando conta dos jumentos do pai. Aná foi o pai de Disom, que foi o pai dos grupos de famílias de Hendã, Esbã, Itrã e Querã. Aná também foi pai de uma filha chamada Oolibama.
25 Anah shidren na: Dishon and Oholibama wey bi Anah dota.
25 — ausente —
26 Na Dishon sons bi dis: Hemdan, Eshban, Itran and Keran.
26 — ausente —
27 Ezer sons na: Bilhan, Zaavan and Akan.
27 Eser foi o pai dos grupos de famílias de Bilã, Zaavã e Acã.
28 Dishan sons na: Uz and Aran.
28 Disã foi o pai dos grupos de famílias de Uz e Arã. Belá, filho de Beor, da cidade de Dinaba. Jobabe, filho de Zera, de Bosra. Husã, da região de Temã. Hadade, filho de Bedade, da cidade de Avite. Ele derrotou os midianitas numa batalha na terra de Moabe. Samlá, da cidade de Masreca. Saul, de Reobote-do-Rio-Eufrates. Baal-Hanã, filho de Acbor. Hadade, da cidade de Paú (o nome da mulher dele era Meetabel, filha de Matrede e neta de Me-Zaabe).
29 Di shiefs for Horite na: shief Lotan, shief Shobal, shief Zibeon, shief Anah,
29 — ausente —
30 shief Dishon, shief Ezer and shief Dishan. All dis na di shiefs for Horite akordin to di shief list for Seir land.
30 — ausente —
31 Dis na di kings wey rule for Edom land before any king rule for Israel:
31 — ausente —
32 Beor pikin Bela, rule for Edom; di town name na Dinhabah.
32 — ausente —
33 Wen Bela die, Jobab wey bi Zera wey kom form Bozrah kon rule for der.
33 — ausente —
34 Wen Jobab die, Husham wey kom from Teman kon rule for der.
34 — ausente —
35 Wen Husham die, Hadad wey bi Bedad pikin kon win Midian pipol for Moab land, den e rule for der. Di town name na Avit.
35 — ausente —
36 Wen Hadad die, Samlah wey kom from Masrekah kon rule for der.
36 — ausente —
37 Wen Samlah die, Shaul wey kom from Rehobot near di river kon rule too.
37 — ausente —
38 Wen Shaul die, Baal-Hanan wey bi Akbor son kon rule for der.
38 — ausente —
39 Wen Akbor pikin, Baal-Hanan die, Hadad kon rule for der; di town name na Pau. En wife name na Mehetabel wey bi Matred dota and Matred na Me-Zahab dota too.
39 — ausente —
40 Dis na di shiefs name for Esau family, akordin to dia family, place and dia names. Dem bi: shief Timna, shief Alvah, shief Jetet,
40 — ausente —
41 shief Oholibama, shief Elah, shief Pinon,
41 — ausente —
42 shief Kenaz, shief Teman, shief Mibzar,
42 — ausente —
43 shief Magdiel and shief Iram. All dis na di shiefs for Edom, akordin to where dem stay for di land wey dem kollect. Esau wey bi Edom pipol papa, na en story bi dis.
43 — ausente —

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Gênesis 36, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.