Gênesis 22

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVI

Sair da comparação
NVI Nova Versão Internacional
1 So afta sometaim, God kon test Abraham. God koll am, “Abraham!”
1 Passado algum tempo, Deus pôs Abraão à prova, dizendo-lhe: "Abraão! " Ele respondeu: "Eis-me aqui".
2 God kon sey, “Make yu take yor pikin Isaak, yor only boy wey yu love and make una dey go Moraya! Den yu go offa am to mi as ofrin for one mountin wey I go show yu.”
2 Então disse Deus: "Tome seu filho, seu único filho, Isaque, a quem você ama, e vá para a região de Moriá. Sacrifique-o ali como holocausto num dos montes que lhe indicarei".
3 For early morning di next day, Abraham kon get up go ready en donkey. E take two of en savants follow body plus en pikin, Isaak. Wen e don kut di wood for di ofrin, e kon bigin go di place wey God tell am.
3 Na manhã seguinte, Abraão levantou-se e preparou o seu jumento. Levou consigo dois de seus servos e Isaque seu filho. Depois de cortar lenha para o holocausto, partiu em direção ao lugar que Deus lhe havia indicado.
4 For di third day, Abraham kon si di place from far.
4 No terceiro dia de viagem, Abraão olhou e viu o lugar ao longe.
5 So e kon tell en savants, “Make una two wait for here with di donkey, but mi and di boy go-go up for der. Wi go woship God kon kom back.”
5 Disse ele a seus servos: "Fiquem aqui com o jumento enquanto eu e o rapaz vamos até lá. Depois de adorarmos, voltaremos".
6 Abraham take di wood for di ofrin kon karry am put for en pikin Isaak head. Den e take di fire and di knife and di two of dem kon waka dey go.
6 Abraão pegou a lenha para o holocausto e a colocou nos ombros de seu filho Isaque, e ele mesmo levou as brasas para o fogo, e a faca. E caminhando os dois juntos,
7 Isaak ask en papa, “My papa?”
7 Isaque disse a seu pai Abraão: "Meu pai! " "Sim, meu filho", respondeu Abraão. Isaque perguntou: "As brasas e a lenha estão aqui, mas onde está o cordeiro para o holocausto? "
8 Abraham ansa en pikin, “God go provide di lamb wey wi go use for di ofrin.” Den di two of dem kon waka go.
8 Respondeu Abraão: "Deus mesmo há de prover o cordeiro para o holocausto, meu filho". E os dois continuaram a caminhar juntos.
9 Wen dem rish di place where God tok about, Abraham kon build altar for der and e arrange di wood on-top. Den e tie Isaak hand and leg kon put am on-top di altar.
9 Quando chegaram ao lugar que Deus lhe havia indicado, Abraão construiu um altar e sobre ele arrumou a lenha. Amarrou seu filho Isaque e o colocou sobre o altar, em cima da lenha.
10 Den Abraham take di knife won kon kill en pikin.
10 Então estendeu a mão e pegou a faca para sacrificar seu filho.
11 But God angel koll am from heaven, “Abraham! Abraham!”
11 Mas o Anjo do Senhor o chamou do céu: "Abraão! Abraão! " "Eis-me aqui", respondeu ele.
12 Di angel kon sey, “Make yu nor do di boy anytin, nor wound am. Naw! I don know sey yu dey fear God, bikos yu even ready to kill yor only pikin for mi.” Abraham dey won sakrifice Isaak|alt="Abraham dey won sakrifice Isaak" src="lb00291c.tif" size="col" loc="GEN 22:1-19" copy="LB" ref="22:1-19"
12 "Não toque no rapaz", disse o Anjo. "Não lhe faça nada. Agora sei que você teme a Deus, porque não me negou seu filho, o seu único filho. "
13 Abraham look up kon si one ram for en back, wey dey for trap for di bush. So e go karry di ram kon offa am to Oga God instead of en pikin.
13 Abraão ergueu os olhos e viu um carneiro preso pelos chifres num arbusto. Foi lá, pegou-o e sacrificou-o como holocausto em lugar de seu filho.
14 So Abraham koll di place, “Jehovah-Jireh, wey mean (God dey provide).” And till today dem dey sey, “For God mountin, E go provide evritin.”
14 Abraão deu àquele lugar o nome de "O Senhor proverá". Por isso até hoje se diz: "No monte do Senhor se proverá".
15 God angel koll Abraham again from heaven
15 Pela segunda vez o Anjo do Senhor chamou do céu a Abraão
16 kon tell am, “God sey, ‘I promise yu with my own name sey, bikos yu don do like dis kon give mi yor son, yor only pikin,
16 e disse: "Juro por mim mesmo", declara o Senhor, "que por ter feito o que fez, não me negando seu filho, o seu único filho,
17 I go really bless yu kon make yor shidren-shidren plenty well-well and nobody go fit kount dem, just as nobody fit kount stars for sky or di san-san wey dey near river. Yor shidren-shidren go take all di tins wey bilong to dia enemies.
17 esteja certo de que o abençoarei e farei seus descendentes tão numerosos como as estrelas do céu e como a areia das praias do mar. Sua descendência conquistará as cidades dos que lhe forem inimigos
18 Bikos yu don obey mi, evribody go get blessing, bikos I go bless yor shidren-shidren.’ ”
18 e, por meio dela, todos povos da terra serão abençoados, porque você me obedeceu".
19 Den Abraham go back go meet en savants and dem kon go back to Beersheba, where Abraham dey stay.
19 Então voltou Abraão a seus servos, e juntos partiram para Berseba, onde passou a viver.
20 Afta all dis tins, dem kon tell Abraham sey, “Milka sef don born shidren for yor broda Nahor
20 Passado algum tempo, disseram a Abraão que Milca dera filhos a seu irmão Naor:
21 and na Uz bi first-born, en brodas na Buz, Kemuel (Aram papa),
21 Uz, o mais velho, Buz, seu irmão, Quemuel, pai de Arã,
22 Kesed, Hazo, Pildash, Jidlaf and Betuel.”
22 Quésede, Hazo, Pildas, Jidlafe e Betuel,
23 (Naw Betuel kon bi Rebekah papa.) Dis na di eight shidren wey Milka born for Nahor, Abraham broda.
23 pai de Rebeca. Estes foram os oito filhos que Milca deu a Naor, irmão de Abraão.
24 En savant Reumah still born shidren for am and dia names na: Tebah, Gaham, Tahash and Maaka.
24 E sua concubina, chamada Reumá, teve os seguintes filhos: Tebá, Gaã, Taás e Maaca.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Gênesis 22, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.