Gênesis 15

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NAA

Sair da comparação
NAA Nova Almeida Atualizada 2017
1 Afta all dis tins, God tok to Abram for vishon:
1 Depois destes acontecimentos, a palavra do Senhor veio a Abrão, numa visão, dizendo: — Não tenha medo, Abrão, eu sou o seu escudo, e lhe darei uma grande recompensa.
2 But Abram sey, “My Oga God wey get pawa, wetin Yu go give mi, since I neva born pikin and na dis Elieza for Damaskus go inherit my propaty?”
2 Abrão respondeu: —
3 Abram still sey, “Since Yu neva give mi shidren, den one of my savants go inherit my propaty!”
3 Abrão continuou: — Tu não me deste descendência, e um servo nascido na minha casa será o meu herdeiro.
4 But God sey: “Yor savant nor go inherit yor propaty, but na yor own pikin wey go kom from yor blood.”
4 E eis que a palavra do Senhor veio a ele, dizendo: — Esse não será o seu herdeiro. Pelo contrário, aquele que será gerado por você, esse será o seu herdeiro.
5 God take am go outside kon sey, “Look di sky and yu go si di stars, den try if yu fit kount dem!” Den God sey, “Na as di stars bi for up, na so yor shidren go plenty rish.”
5 Então o Senhor levou-o para fora e disse: — Olhe para os céus e conte as estrelas, se puder contá-las. E lhe disse: — Assim será a sua posteridade.
6 Abram bilive God and bikos of en strong faith, God kon koll am raitious man.
6 Abrão creu no Senhor , e isso lhe foi atribuído para justiça.
7 God tell am, “Na mi bi di Oga God wey bring yu kom from Ur for Kaldea, so dat I go give yu all dis land as yor own.”
7 O Senhor disse também: — Eu sou o
8 But Abram sey, “My Oga God wey get pawa, na wetin go bi di sign to show sey I go get all dis land?”
8 Mas Abrão perguntou: —
9 God ansa, “Make yu bring one melu, one goat and one ram; make all of dem bi three years, den take one dove and one yong pijin follow body.”
9 O Senhor respondeu: — Traga-me uma novilha, uma cabra e um cordeiro, cada qual de três anos, uma rolinha e um pombinho.
10 So Abram take all of dem go gi-am kon kut dem into two, den e put di two side face each oda, but e nor kut di birds.
10 Abrão trouxe todos esses animais, cortou-os pelo meio e pôs as metades umas diante das outras. As aves, porém, não cortou pelo meio.
11 Wen birds for sky won kon chop di tins wey Abram kill so, e kon porshu all of dem komot.
11 Aves de rapina desciam sobre os cadáveres, porém Abrão as enxotava.
12 Wen nite rish, Abram kon sleep deep sleep, den fear kon dey katch am.
12 Ao pôr do sol, um profundo sono caiu sobre Abrão, e grande pavor e densas trevas tomaram conta dele.
13 So God tell Abram sey, “Make yu know naw sey yor shidren go bi strenjas for anoda man land. Dem go ponish and trit dem like slave for four hundred years.
13 Então o Senhor lhe disse: — Fique sabendo, com certeza, que a sua posteridade será peregrina em terra alheia, será reduzida à escravidão e será afligida durante quatrocentos anos.
14 But I go judge di kountry wey go ponish dem. Afta evritin, dem go kom out with plenty propaty.
14 Mas eu castigarei a nação que os escravizar. Depois eles sairão com muitas riquezas.
15 But for yu, wen yu don old well-well, yu go die with peace of mind kon go join yor grand-grand papa dem.
15 E você irá para junto de seus pais em paz; será sepultado em boa velhice.
16 For di fourt generashon, yor shidren go kom back to dis place, bikos Amor pipol sin neva plenty rish.”
16 Na quarta geração, voltarão para cá; porque a medida da iniquidade dos amorreus ainda não se encheu.
17 Wen evening rish and day don dark, one pot wey dey bring smoke with fire and dey shine like tosh kon pass between di animals wey Abram sakrifice.
17 Quando o sol se pôs e houve densas trevas, eis que um fogareiro fumegante e uma tocha de fogo passaram entre aqueles pedaços dos animais.
18 Dat day, God kon make kovenant with Abram sey: “From Egypt borda go rish Eufrates River, I promise to give all dis land to yor shidren,
18 Naquele mesmo dia, o Senhor fez aliança com Abrão, dizendo: — À sua descendência dei esta terra, desde o rio do Egito até o grande rio Eufrates:
19 plus Kenite, Kenizz, Kadmon,
19 a terra dos queneus, dos quenezeus, dos cadmoneus,
20 Hit, Periz, Refah,
20 dos heteus, dos ferezeus, dos refains,
21 Amor, Kanaan, Girgash and Jebus pipol land.”
21 dos amorreus, dos cananeus, dos girgaseus e dos jebuseus.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Gênesis 15, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.