Filipenses 2

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ACF

Sair da comparação
ACF Almeida Corrigida Fiel
1 Gain dey to serve Christ? Konfort dey for en love? Fellowship dey between pipol and God Spirit? Una heart good rish to show pipol mesi?
1 Portanto, se há algum conforto em Cristo, se alguma consolação de amor, se alguma comunhão no Espírito, se alguns entranháveis afetos e compaixões,
2 Den, make una let my joy dey komplete, as una dey gri with each oda and dey love and work togeda with one mind.
2 Completai o meu gozo, para que sintais o mesmo, tendo o mesmo amor, o mesmo ânimo, sentindo uma mesma coisa.
3 Make una nor dey karry body up, but make una trit each oda like unasef. Instead, una dey do wetin una like, bikos of di tins wey una go gain, so dat una go fit boast.
3 Nada façais por contenda ou por vanglória, mas por humildade; cada um considere os outros superiores a si mesmo.
4 Make una nor dey tink about unasef alone and wetin una wont, but make una dey tink about wetin good for odas too.
4 Não atente cada um para o que é propriamente seu, mas cada qual também para o que é dos outros.
5 Make una get di same mind wey Christ get:
5 De sorte que haja em vós o mesmo sentimento que houve também em Cristo Jesus,
6 wey bi sey, even doh en with God na di same,
6 Que, sendo em forma de Deus, não teve por usurpação ser igual a Deus,
7 But e leave evritin wey e get for heaven
7 Mas esvaziou-se a si mesmo, tomando a forma de servo, fazendo-se semelhante aos homens;
8 E put en body down kon obey God,
8 E, achado na forma de homem, humilhou-se a si mesmo, sendo obediente até à morte, e morte de cruz.
9 Bikos of dis, God raiz am up
9 Por isso, também Deus o exaltou soberanamente, e lhe deu um nome que é sobre todo o nome;
10 so dat wen dem koll Jesus name,
10 Para que ao nome de Jesus se dobre todo o joelho dos que estão nos céus, e na terra, e debaixo da terra,
11 and evry tongue go konfess sey,
11 E toda a língua confesse que Jesus Cristo é o Senhor, para glória de Deus Pai.
12 So, my friends wey I love; pipol wey dey always obey mi, (nor bi only wen I dey with una, but una dey obey well-well, even wen I nor dey with una). Make una kontinue to do God work with all una heart, so dat una salvashon go full well-well,
12 De sorte que, meus amados, assim como sempre obedecestes, não só na minha presença, mas muito mais agora na minha ausência, assim também operai a vossa salvação com temor e tremor;
13 bikos na God dey work inside una and una go fit do good tins kon get di pawa wey go make una happy.
13 Porque Deus é o que opera em vós tanto o querer como o efetuar, segundo a sua boa vontade.
14 Make una nor use vexnashon take work for God,
14 Fazei todas as coisas sem murmurações nem contendas;
15 so dat una nor go get any blame and una go dey klean. God Pikin nor get fault; even doh una dey live for di world wey bad pipol dey, una go dey shine like stars,
15 Para que sejais irrepreensíveis e sinceros, filhos de Deus inculpáveis, no meio de uma geração corrompida e perversa, entre a qual resplandeceis como astros no mundo;
16 bikos una get God message wey dey give life. So, di day wen Christ go kom, I go get rizin to boast sey I nor run dis race or work for nor-tin.
16 Retendo a palavra da vida, para que no dia de Cristo possa gloriar-me de não ter corrido nem trabalhado em vão.
17 But even if dem take mi offa sakrifice for una, I go dey happy,
17 E, ainda que seja oferecido por libação sobre o sacrifício e serviço da vossa fé, folgo e me regozijo com todos vós.
18 so make una kom follow mi rijoice.
18 E vós também regozijai-vos e alegrai-vos comigo por isto mesmo.
19 As Jesus Christ wont am, I go send Timoti kom meet una, so dat my heart go strong small, with di news wey I go hear about una.
19 E espero no Senhor Jesus que em breve vos mandarei Timóteo, para que também eu esteja de bom ânimo, sabendo dos vossos negócios.
20 Among all di pipol for here, na only Timoti get di kind mind wey I get for una and naim dey make mi tink of una and how una dey manage.
20 Porque a ninguém tenho de igual sentimento, que sinceramente cuide do vosso estado;
21 Di odas dey busy with dia own matter, but nor bi matter wey koncern Christ.
21 Porque todos buscam o que é seu, e não o que é de Cristo Jesus.
22 Una know how mi and Timoti bi, sey as pikin dey work with en papa, na so e dey follow mi work, so dat di gospel go stand.
22 Mas bem sabeis qual a sua experiência, e que serviu comigo no evangelho, como filho ao pai.
23 I go soon send am kom meet una, so dat una go know how my kondishon bi.
23 De sorte que espero vo-lo enviar logo que tenha provido a meus negócios.
24 Aldo I bilive Christ sey, e nor go tey, before mi mysef go kom visit una.
24 Mas confio no Senhor, que também eu mesmo em breve irei ter convosco.
25 But before dat time, I don tink am sey, e good make I send Epafroditus kom meet una. En na my broda, ko-worker and soja. Na una messenja e bi and e dey help mi anytime wey I nid anytin.
25 Julguei, contudo, necessário mandar-vos Epafrodito, meu irmão e cooperador, e companheiro nos combates, e vosso enviado para prover às minhas necessidades.
26 True-true, e miss all of una well-well and en mind dey worry am, bikos una hear sey e nor well.
26 Porquanto tinha muitas saudades de vós todos, e estava muito angustiado de que tivésseis ouvido que ele estivera doente.
27 E sick well-well sotey e nearly die. But God get mesi for am; nor bi only for am, but for mi too, so dat I nor go kry join di one wey I dey so.
27 E de fato esteve doente, e quase à morte; mas Deus se apiedou dele, e não somente dele, mas também de mim, para que eu não tivesse tristeza sobre tristeza.
28 Na dis make mi won really send am kom meet una, so dat wen una si am, belle go sweet una again and I nor go dey worry about una.
28 Por isso vo-lo enviei mais depressa, para que, vendo-o outra vez, vos regozijeis, e eu tenha menos tristeza.
29 So make una welkom and respet am as una broda for Christ with happiness,
29 Recebei-o, pois, no Senhor com todo o gozo, e tende-o em honra;
30 bikos e nearly die bikos of Christ. E put en life for danger, so dat e go fit help mi do wetin una for do, since una nor dey here.
30 Porque pela obra de Cristo chegou até bem próximo da morte, não fazendo caso da vida para suprir para comigo a falta do vosso serviço.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Filipenses 2, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.