Eclesiastes 8
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT
1 Na who wise and get sense?
1 Como é maravilhoso ser sábio, analisar e interpretar as coisas! A sabedoria ilumina o rosto e abranda a dureza das feições.
2 So since yu don promise God sey yu go dey loyal to am, den make yu obey di king kommand.
2 Obedeça ao rei, como jurou a Deus que faria.
3 Make yu nor rush komot from di king present; nor put yor hand for bad tin, bikos di king fit do anytin wey e like.
3 Não procure evitar seu dever, nem se junte aos que tramam o mal, pois o rei faz o que bem entende.
4 Anytin wey e kommand, pawa dey follow am and nobody go fit go against or kweshon en authority.
4 Suas ordens têm respaldo em seu grande poder. Ninguém pode resistir a elas nem as questionar.
5 Di king nor go ponish pesin wey dey obey am and doz wey dey wise,
5 Quem obedece às suas ordens não será castigado. Quem é sábio encontrará o tempo e o modo apropriado de fazer o que é certo,
6 E get time and how to do tins;
6 pois há um tempo e um modo para tudo, mesmo em meio às dificuldades.
7 True-true, nobody know tumoro
7 Aliás, como é possível evitar o que não se sabe que acontecerá?
8 Wi nor fit kontrol breeze
8 Ninguém pode impedir o próprio espírito de partir. Ninguém é capaz de evitar o dia de sua morte; não há como fugir dessa batalha. E, diante da morte, a maldade certamente não livrará o perverso.
9 All dis tins wey dey happen for dis world, I don tink about dem well-well kon si sey time dey for pesin to opress en neighbour as e like.
9 Pensei muito sobre tudo que acontece debaixo do sol, onde as pessoas têm poder para prejudicar umas às outras.
10 I si as dem beri wiked pipol with honor, but God pipol dey komot di holy town and pipol dey forget dem. All dis tins nor make sense at-all.
10 Vi perversos serem sepultados com honra; frequentavam o templo e hoje são elogiados na mesma cidade em que cometeram seus crimes. Isso também não faz sentido.
11 Wen dem nor kwik ponish pesin wey do bad, pipol go tink sey e dey good to do bad.
11 Quando um crime não é castigado de imediato, as pessoas se veem incentivadas a fazer o mal.
12 If pipol wey sin hundred times still get long life, den I know sey pipol wey dey fear God, na dia life go long pass.
12 Mas, ainda que alguém peque cem vezes e continue a viver por muito tempo, sei que aqueles que temem a Deus terminarão em situação melhor.
13 But wiked pipol nor go prosper, bikos dem nor dey fear God. Dia life go kwik finish like pesin shadow.
13 Os perversos não prosperarão, pois não temem a Deus. Seus dias, como as sombras do anoitecer, não se prolongarão.
14 E still get oda yuzles tins for dis world: Sometaims, wi dey trit good pipol like sey dem wiked, den trit wiked pipol like sey dem dey good and na dis dey yuzles pass.
14 Há mais uma coisa que não faz sentido em nosso mundo. Nesta vida, justos muitas vezes são tratados como se fossem perversos, e perversos, como se fossem justos. Isso não faz sentido algum!
15 So I sey make wi dey enjoy awasef, bikos di only good tin for dis world na to dey chop, drink and enjoy awa short life. Na so wi go take enjoy di happiness and hard work wey God give us to do for dis world.
15 Recomendo, portanto, que as pessoas aproveitem a vida, pois a melhor coisa a fazer neste mundo é comer, beber e alegrar-se. Assim, terão algo que os acompanhe em todo o árduo trabalho que Deus lhes dá debaixo do sol.
16 But for day and nite, I nor dey sleep bikos I dey try to undastand wetin dey happen for dis world.
16 Enquanto procurava sabedoria e observava os fardos pesados que as pessoas carregam aqui na terra, vi que, dia e noite, sua atividade não cessa.
17 I notis sey nobody go fit know evritin wey God dey do for dis world. Aldo wise pipol fit klaim sey dem know, but dem nor know anytin at-all.
17 Percebi que ninguém é capaz de descobrir tudo que Deus faz debaixo do sol. Nem mesmo os mais sábios conseguem compreender tudo, embora afirmem o contrário.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Eclesiastes 8, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.