Atos 8

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARIB

Sair da comparação
ARIB Almeida Revisada Imprensa Bíblica
1 Saul happy wen dem dey kill Stefen.
1 Naquele dia levantou-se grande perseguição contra a igreja que estava em Jerusalém; e todos exceto os apóstolos, foram dispersos pelas regiões da Judéia e da Samária.
2 Some men wey dey holy, karry Stefen go beri afta dem don mourn for am.
2 E uns homens piedosos sepultaram a Estêvão, e fizeram grande pranto sobre ele.
3 But Saul try to distroy di church; e dey go from house to house dey arrest men and wimen put for prison.
3 Saulo porém, assolava a igreja, entrando pelas casas e, arrastando homens e mulheres, os entregava à prisão.
4 So di pipol wey skata kon dey go from place to place dey prish di gospel.
4 No entanto os que foram dispersos iam por toda parte, anunciando a palavra.
5 Filip travel go Samaria main town kon dey prish about di Mezaya give dem.
5 E descendo Filipe à cidade de Samária, pregava-lhes a Cristo.
6 Di pipol wey gada, put dia mind for wetin Filip dey tok, bikos dem don hear and si all di mirakles wey e do.
6 As multidões escutavam, unânimes, as coisas que Filipe dizia, ouvindo-o e vendo os sinais que operava;
7 Wiked spirit dey shaut and dey komot from pipol body as dem hear God word and God heal many pipol wey nor fit waka.
7 pois saíam de muitos possessos os espíritos imundos, clamando em alta voz; e muitos paralíticos e coxos foram curados;
8 So all di pipol wey dey di town kon dey happy well-well, bikos of wetin dey happen.
8 pelo que houve grande alegria naquela cidade.
9 E get one strong man for di town wey dem dey koll Simon and e dey do majik wey dey make Samaria pipol sopraiz.
9 Ora, estava ali certo homem chamado Simão, que vinha exercendo naquela cidade a arte mágica, fazendo pasmar o povo da Samária, e dizendo ser ele uma grande personagem;
10 Evribody, both small pikin and big pipol, dey bilive wetin e dey do and dem bilive sey, “Na God gi-am pawa!”
10 ao qual todos atendiam, desde o menor até o maior, dizendo: Este é o Poder de Deus que se chama Grande.
11 Dem dey listin to am bikos, e don tey wen e dey use majik take dey do wonders.
11 Eles o atendiam porque já desde muito tempo os vinha fazendo pasmar com suas artes mágicas.
12 But wen dem bilive di Good News wey Filip prish about God Kingdom and about Jesus Christ, dem kon baptize di pipol wey bilive.
12 Mas, quando creram em Filipe, que lhes pregava acerca do reino de Deus e do nome de Jesus, batizavam-se homens e mulheres.
13 Even Simon sef bilive and afta dem don baptize am, e kon dey waka with Filip, bikos all di mirakles wey God dey do thru Filip, dey sopraiz am.
13 E creu até o próprio Simão e, sendo batizado, ficou de contínuo com Filipe; e admirava-se, vendo os sinais e os grandes milagres que se faziam.
14 Wen di apostles wey dey Jerusalem hear sey Samaria pipol don receive God word, dem kon send Pita and John go meet dem,
14 Os apóstolos, pois, que estavam em Jerusalém, tendo ouvido que os da Samária haviam recebido a palavra de Deus, enviaram-lhes Pedro e João;
15 so dat dem go pray for di pipol, make dem for receive di Holy Spirit.
15 os quais, tendo descido, oraram por eles, para que recebessem o Espírito Santo.
16 Bikos for dat time, dem neva receive di Holy Spirit. Na only Jesus name dem take baptize dem.
16 Porque sobre nenhum deles havia ele descido ainda; mas somente tinham sido batizados em nome do Senhor Jesus.
17 Pita and John put hand for di pipol head and dem kon receive di Holy Spirit.
17 Então lhes impuseram as mãos, e eles receberam o Espírito Santo.
18 Wen Simon si sey pipol dey receive di Holy Spirit as di apostles put hand for dia head, e give di apostles money
18 Quando Simão viu que pela imposição das mãos dos apóstolos se dava o Espírito Santo, ofereceu-lhes dinheiro,
19 kon sey, “Abeg, make una give mi dis pawa, so dat I go fit put my hand for pipol head and dem go receive di Holy Spirit too.”
19 dizendo: Dai-me também a mim esse poder, para que aquele sobre quem eu impuser as mãos, receba o Espírito Santo.
20 But Pita ansa am, “Make yu and yor money go die! Yu tink sey yu fit buy God gift with money?
20 Mas disse-lhe Pedro: Vá tua prata contigo à perdição, pois cuidaste adquirir com dinheiro o dom de Deus.
21 Yu nor get share for inside dis tin wey God dey give, bikos God don si sey na bad tin yu won take am do.
21 Tu não tens parte nem sorte neste ministério, porque o teu coração não é reto diante de Deus.
22 So make yu turn from sin kom meet God and from di bad tins wey dey yor mind and pray make God forgive yu.
22 Arrepende-te, pois, dessa tua maldade, e roga ao Senhor para que porventura te seja perdoado o pensamento do teu coração;
23 Bikos I si sey na long-trot and bad belle dey worry yu and sin still full yor mind.”
23 pois vejo que estás em fel de amargura, e em laços de iniqüidade.
24 Simon tell Pita, “Make yu pray to God for mi, so dat di tin wey yu tok so, nor go happen to mi.”
24 Respondendo, porém, Simão, disse: Rogai vós por mim ao Senhor, para que nada do que haveis dito venha sobre mim.
25 Afta Pita and John don tell dia story and prish God word finish, dem kon go back to Jerusalem, dey prish God word for inside Samaria, as dem dey go.
25 Eles, pois, havendo testificado e falado a palavra do Senhor, voltando para Jerusalém, evangelizavam muitas aldeias dos samaritanos.
26 God angel kon tell Filip, “Get up make yu waka for di wildaness road wey dem dey pass from Jerusalem go Gaza.”
26 Mas um anjo do Senhor falou a Filipe, dizendo: Levanta-te, e vai em direção do sul pelo caminho que desce de Jerusalém a Gaza, o qual está deserto.
27 So Filip kon dey waka dey go where di angel tell am. As e dey go, e meet one uncle wey kom from Ethiopia, e bi offisa for Kandace wey bi Ethiopia kween and na-im dey keep dia money. E kon woship God for Jerusalem
27 E levantou-se e foi; e eis que um etíope, eunuco, mordomo-mor de Candace, rainha dos etíopes, o qual era superintendente de todos os seus tesouros e tinha ido a Jerusalém para adorar,
28 and e dey go house back. E sidan for en horse dey read di book wey Profet Isaya rite.
28 regressava e, sentado no seu carro, lia o profeta Isaías.
29 Naim di Holy Spirit tell Filip, “Make yu waka go meet di man.”
29 Disse o Espírito a Filipe: Chega-te e ajunta-te a esse carro.
30 So Filip run go meet am kon hear am dey read wetin Profet Isaya rite. So e ask di man, “Yu undastand wetin yu dey read so.”
30 E correndo Filipe, ouviu que lia o profeta Isaías, e disse: Entendes, porventura, o que estás lendo?
31 Di man ansa, “How I won take undastand, unless pesin tish mi!” E kon tell Filip sey make e kom sidan with am.
31 Ele respondeu: Pois como poderei entender, se alguém não me ensinar? e rogou a Filipe que subisse e com ele se sentasse.
32 Na di place wey e dey read for God word bi dis,
32 Ora, a passagem da Escritura que estava lendo era esta: Foi levado como a ovelha ao matadouro, e, como está mudo o cordeiro diante do que o tosquia, assim ele não abre a sua boca.
33 Dem disgrace am kon take pawa from en hand.
33 Na sua humilhação foi tirado o seu julgamento; quem contará a sua geração? porque a sua vida é tirada da terra.
34 So di man ask Filip, “Abeg tell mi, na who dis profet dey tok about? Na ensef, abi na anoda pesin?”
34 Respondendo o eunuco a Filipe, disse: Rogo-te, de quem diz isto o profeta? de si mesmo, ou de algum outro?
35 Filip kon start to prish di Good News about Jesus Christ give di man from di place wey e dey read.
35 Então Filipe tomou a palavra e, começando por esta escritura, anunciou-lhe a Jesus.
36 As dem dey go, dem kon rish where wota dey, naim di man sey, “Si, wota dey here! Wetin go make mi nor baptize naw?”
36 E indo eles caminhando, chegaram a um lugar onde havia água, e disse o eunuco: Eis aqui água; que impede que eu seja batizado?
37 Filip ansa, “If yu bilive, I go baptize yu.” Di man kon sey, “I bilive sey Jesus Christ na God Pikin.”
37 {E disse Felipe: é lícito, se crês de todo o coração. E, respondendo ele, disse: Creio que Jesus Cristo é o Filho de Deus.}
38 So e tell di driver make e stop, Filip with am waka go where di wota dey and e kon baptize am.
38 mandou parar o carro, e desceram ambos à água, tanto Filipe como o eunuco, e Filipe o batizou.
39 Wen dem kom out from di wota, God Spirit karry Filip komot from der and di man nor si am again, but e kon dey happy as e dey go.
39 Quando saíram da água, o Espírito do Senhor arrebatou a Filipe, e não o viu mais o eunuco, que jubiloso seguia o seu caminho.
40 Filip si ensef for Azotus and as e dey waka pass for di aria, e kon dey prish di Good News for all di towns till e rish Caesaria.
40 Mas Filipe achou-se em Azoto e, indo passando, evangelizava todas as cidades, até que chegou a Cesaréia.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Atos 8, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.