2 Coríntios 3
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARIB
1 Wi don dey boast about awasef again? Wi nor nid una to rite sey, wi dey good, even doh odas dey wont am like dat!
1 Começamos outra vez a recomendar-nos a nós mesmos? Ou, porventura, necessitamos, como alguns, de cartas de recomendação para vós, ou de vós?
2 Na una bi di leta wey Christ rite for awa heart, wey evribody know and dey read.
2 Vós sois a nossa carta, escrita em nossos corações, conhecida e lida por todos os homens,
3 E klear sey na Christ rite dis leta by ensef kon send am thru us. Nor bi biro dem take rite am, but na di God wey dey alive Spirit dem take rite am, nor bi for paper, but na for awa heart.
3 sendo manifestos como carta de Cristo, ministrada por nós, e escrita, não com tinta, mas com o Espírito do Deus vivo, não em tábuas de pedra, mas em tábuas de carne do coração.
4 Wi get dis kind mind for God, bikos of Jesus Christ.
4 E é por Cristo que temos tal confiança em Deus;
5 Wi nor dey sey wi go fit do all dis tins by awasef, but na God give us di pawa wey wi take do dem.
5 não que sejamos capazes, por nós, de pensar alguma coisa, como de nós mesmos; mas a nossa capacidade vem de Deus,
6 Na God make us fit do dem, so dat wi go serve di new kovenant; dis nor bi di law wey dem rite, but na di one wey koncern God Spirit, bikos di law wey dem rite dey bring deat, but di Spirit dey give life.
6 o qual também nos capacitou para sermos ministros dum novo pacto, não da letra, mas do espírito; porque a letra mata, mas o espírito vivifica.
7 Di ministry wey dem rite for slate bring deat kom and di glory wey follow am, nor let Israel pipol fit look Moses face. If di glory wey dey Moses face, fade bikos e dey under di law,
7 Ora, se o ministério da morte, gravado com letras em pedras, veio em glória, de maneira que os filhos de Israel não podiam fixar os olhos no rosto de Moisés, por causa da glória do seu rosto, a qual se estava desvanecendo,
8 den how di Spirit ministry wey get glory, go kon bi, since e nor dey fade?
8 como não será de maior glória o ministério do espírito?
9 Bikos if glory dey for di law wey make God kondemn pipol, den di Spirit glory wey dey give life, na how E go betta rish?
9 Porque, se o ministério da condenação tinha glória, muito mais excede em glória o ministério da justiça.
10 Wetin get glory naw, nor get glory again, bikos di glory wey di Spirit wey dey kom afta am get, big well-well.
10 Pois na verdade, o que foi feito glorioso, não o é em comparação com a glória inexcedível.
11 If Moses face get glory, den how di glory wey dey di Pesin face wey nor dey die, go bi?
11 Porque, se aquilo que se desvanecia era glorioso, muito mais glorioso é o que permanece.
12 Na dis hope wi get and naim dey make us tok without fear.
12 Tendo, pois, tal esperança, usamos de muita ousadia no falar.
13 Wi nor bi like Moses wey take klot kover en face, so dat Israel pipol nor go si di glory wey go fade komot.
13 E não somos como Moisés, que trazia um véu sobre o rosto, para que os filhos de Isra desvanecia;
14 But dia mind dey klose. And till today, dia mind still block wen dem dey read di old kovenant. Dem neva remove am, bikos na for only Christ body, dem go fit take remove am.
14 mas o entendimento lhes ficou endurecido. Pois até o dia de hoje, à leitura do velho pacto, permanece o mesmo véu, não lhes sendo revelado que em Cristo é ele abolido;
15 So till today, anytime wey dem read wetin Moses rite, sometin dey kover dia mind,
15 sim, até o dia de hoje, sempre que Moisés é lido, um véu está posto sobre o coração deles.
16 but wen pesin turn kom meet God, dat tin go komot from en life.
16 Contudo, convertendo-se um deles ao Senhor, é-lhe tirado o véu.
17 Na God bi di Spirit and anywhere en Spirit dey, pipol go dey free.
17 Ora, o Senhor é o Espírito; e onde está o Espírito do Senhor aí há liberdade.
18 All of us wey don bilive Christ, God glory dey show for awa face. So di Spirit dey help us shange, so dat wi go bi like Christ.
18 Mas todos nós, com rosto descoberto, refletindo como um espelho a glória do Senhor, somos transformados de glória em glória na mesma imagem, como pelo Espírito do Senhor.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 2 Coríntios 3, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.