1 Crônicas 21

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 Naw, Devil won bring trobol kom meet Israel pipol, so e kon make David kount di pipol.
1 Satanás quis criar problemas para o povo de Israel e por isso levou Davi a fazer uma contagem do povo.
2 David orda Joab and di oda ofisas sey, “Make una go round Israel from one end to di oda for di kountry kon kount all di pipol, bikos I won know how dem many rish.”
2 Davi deu a Joabe e aos outros oficiais a seguinte ordem: — Vão por toda a terra de Israel, desde o Norte até o Sul, e façam a contagem do povo. Eu quero saber quantos somos.
3 Joab ansa, “God go make Israel pipol many pass di way dem bi naw! But my oga! All di pipol na yor own, wetin make yu won do dis tin kon put di whole kountry for wahala?”
3 Mas Joabe respondeu: — Que o
4 But David make Joab obey en kommand. So Joab travel round Israel kon kom back to Jerusalem.
4 Mas o rei fez com que Joabe obedecesse à sua ordem. Então Joabe saiu, viajou por toda a terra de Israel e depois voltou para Jerusalém.
5 E tell David, “Di men wey fit bi sojas for Israel na 1,100,000 and for Judah, dem bi 470,000.”
5 Ele informou ao rei Davi que o total de homens capazes para o serviço militar era o seguinte: um milhão e cem mil em Israel e quatrocentos e setenta mil em Judá.
6 Bikos Joab nor won bin do wetin di king kommand am, e nor kon kount Levi and Benjamin tribe.
6 Mas Joabe desaprovava a ordem do rei e por isso não fez a contagem nas tribos de Levi e Benjamim.
7 God vex well-well for wetin happen, so E kon ponish Israel.
7 O que foi feito desagradou a Deus, e por isso ele castigou o povo de Israel.
8 David tell God, “Na big sin I don kommit so, bikos I kount di pipol. Abeg make Yu forgive mi, bikos of dis foolish tin wey I do.”
8 Então Davi disse: — Ó Deus, eu cometi um pecado terrível quando mandei contar o povo. Por favor, perdoa-me! O que fiz foi uma loucura.
9 Den God tell Profet Gad,
9 Então o Senhor Deus disse a Gade, o profeta de Davi:
10 “Go tell David sey I dey gi-am three tins to choose from and na any one wey e choose, I go do.”
10 — Vá e diga a Davi que eu dou a ele o direito de escolher uma de três coisas; aquilo que ele escolher eu farei. — Você pode escolher uma destas três coisas: três anos de fome, três meses fugindo dos exércitos dos seus inimigos ou três dias nos quais o
11 So Profet Gad go meet David kon tell am wetin God tok, den e ask am, “Na wish one yu wont make God do?
11 — ausente —
12 “Three years wey food nor go too dey; or three monts wey una go dey run from una enemy sojas; or three days wey God go attack una with sickness and en angel go bring deat kom dis land? Na wish one yu wont make I tell God?”
12 — ausente —
13 David ansa, “My kase bad well-well, but I nor wont make men ponish mi. Instead make only God ponish mi, bikos E dey sorry for pesin.”
13 Davi respondeu: — Estou desesperado; porém não quero ser castigado por homens. Que o próprio
14 So God send sickness kom Israel and 70,000 pipol die.
14 Então Deus mandou que uma peste caísse sobre o povo de Israel, e morreram setenta mil israelitas.
15 God send angel go distroy Jerusalem. Leta, E shange en mind kon tell di angel, “Make yu stop! Di one wey yu do, don rish!” Di angel stand near Araunah wey kom from Jebus, farm.
15 Depois mandou um anjo para destruir a cidade de Jerusalém, mas mudou de ideia e disse ao anjo: — Pare! Já chega! O anjo do
16 David si as di angel stand for di centre; hold en swod as e bin won distroy Jerusalem finish.
16 Davi olhou e viu o anjo no ar, segurando a sua espada, pronto para destruir Jerusalém. Então Davi e os líderes do povo, todos eles vestindo roupas feitas de pano grosseiro, ajoelharam-se e encostaram o rosto no chão.
17 So David pray, “My Oga God, na mi do wrong; na mi sey make dem kount pipol. Wetin all dis poor pipol do? Abeg, make Yu leave dis pipol kon ponish mi and my family.”
17 Aí Davi orou assim: — Ó Deus, fui eu que errei. Fui eu quem mandou fazer o recenseamento. O que foi que essa pobre gente fez? Ó
18 Den God angel kon tell Profet Gad, “Kommand David make e go Araunah farm go build altar for God for der.”
18 Então o anjo do Senhor disse a Gade que mandasse Davi construir um altar para Deus no terreiro de malhar cereais que pertencia a Araúna.
19 So David obey God kommand and e go build altar for der, just as Profet Gad tell am.
19 Davi obedeceu à ordem do Senhor e foi, como Gade lhe tinha dito.
20 For di farm, as Araunah and en four shidren dey plant wheat, dem kon si di angel, den all of dem run go hide.
20 Ali, no terreiro, Araúna e os seus quatro filhos estavam malhando trigo. Quando viram o anjo, os filhos fugiram e se esconderam.
21 As Araunah si David dey kom, e bow face groun.
21 Ao ver Davi chegando, Araúna saiu do terreiro, ajoelhou-se e encostou o rosto no chão.
22 David kon tell am, “Make yu sell yor farm give mi, I won build altar put for God, so dat dis sickness go stop. I go give yu di money wey yu wont for am.”
22 Então Davi lhe disse: — Quero que você me venda o seu terreiro de malhar cereais a fim de que eu construa nele um altar para Deus, o
23 Araunah ansa, “My king! Make yu take am do anytin wey yu wont. Yu still fit take dis animal kon burn am for di altar, den use dis board take do di fire; even wheat dey here for ofrin. I dey give all of dem to yu.”
23 Araúna disse: — Fique com o terreiro e faça com ele o que quiser. Aqui estão estes bois para serem queimados em
24 But David ansa, “No! I go pay yu for evritin, I nor go fit give wetin bi yor own to God as ofrin. I nor fit give God sometin wey I nor sweat or pay for.”
24 Mas Davi respondeu: — Isso não! Eu pagarei o preço justo. Não vou dar como oferta ao
25 So David pay Araunah six hundred gold koins for di farm.
25 E pagou a Araúna quase sete quilos de ouro pelo terreiro.
26 E build altar for der for God kon do burnt and fellowship ofrin for di altar. E pray and God kon ansa am, bikos E send fire from heaven kon burn di sakrifice for di altar.
26 Então construiu ali um altar para Deus e ofereceu sacrifícios que foram completamente queimados e ofertas de paz. Ele orou, e Deus respondeu, mandando fogo do céu para queimar os sacrifícios que estavam no altar.
27 God tell di angel make e remove en swod and e obey.
27 O Senhor Deus mandou que o anjo colocasse a sua espada na bainha, e ele obedeceu.
28 David si sey God don ansa en prayer, so e kon still offa sakrifice for di altar wey dey Araunah farm.
28 Naquele instante Davi entendeu que Deus havia respondido à sua oração e por isso ofereceu sacrifícios no altar do terreiro de malhar cereais.
29 As all dis tins dey happen, di tent wey Moses build for desert and di altar where dem for dey burnt sakrifice put, still dey where dem for dey woship for Gibeon.
29 Naquele tempo a Tenda da Presença de Deus , que Moisés havia feito no deserto, e o altar onde os sacrifícios eram queimados ainda estavam no lugar de adoração que ficava em Gibeão.
30 But David nor fit go woship God for der, bikos e dey fear God angel and en swod.
30 Mas Davi não podia ir até lá para adorar a Deus porque estava com medo da espada do anjo do Senhor .

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Crônicas 21, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.