1 Crônicas 17
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC
1 Wen King David don dey stay en palis, e kon tell Profet Natan, “I dey stay for palis wey dem build with cedar wood, but God Kovenant Box dey for tent!”
1 Quando Davi se instalou em sua casa, disse ao profeta Natã: Eis que moro numa casa de cedro e a arca da aliança do Senhor está debaixo de uma tenda.
2 Natan ansa, “Make yu do wetin dey yor mind, bikos God dey with yu.”
2 Natã respondeu: Faze o que teu coração te sugere, porque Deus está contigo.
3 Dat nite, God kon tell Profet Natan,
3 Mas, na noite seguinte, a palavra de Deus foi dirigida a Natã, nestes termos:
4 “Go tell David my savant sey, ‘Dis na wetin God dey tok: “Make yu nor build house for mi.
4 Vai e dize a Davi, meu servo: Eis o que diz o Senhor: Não és tu que me construirás a casa em que habitarei.
5 Bikos since di time wen I take Israel pipol komot from Egypt kon rish naw, I neva stay for any house. Na difren tent I dey stay for evriwhere.
5 Nunca habitei numa casa, desde o dia em que fiz sair Israel do Egito até hoje, mas tenho estado de tenda em tenda, de morada em morada.
6 Even as I travel with Israel pipol rish, I neva tell any leader wey I put before sey, ‘Wetin make yu neva build temple for mi with cedar wood!’ ” ’
6 Durante todo o tempo em que viajei com todo o Israel, jamais propus esta questão a algum dos juízes de Israel, aos quais encarregara de apascentar meu povo: Por que não me edificais uma casa de cedro?
7 So, make yu tell David my savant sey, mi wey bi di Oga God sey, ‘I take yu from where yu dey guide sheep kon make yu lead my pipol, Israel.
7 Agora dirás a meu servo Davi: Eis o que diz o Senhor dos exércitos: Eu te tirei dos campos de pastagens e do pastoreio das ovelhas, para seres o chefe de meu povo de Israel;
8 I dey follow yu go anywhere wey yu dey go kon let yu win all yor enemies. I go make yu dey popula like all di strong men for dis eart.
8 em toda parte a que foste, estive contigo, exterminei diante de ti teus inimigos e dei-te um nome igual ao dos grandes da terra.
9 I don choose one place for my pipol, Israel and I don put dem for where dem go stay and nobody go opress dem again as dem dey do dem before-before
9 Dei um lugar a meu povo de Israel, e o fixei. Ele está estabelecido, e não será mais inquietado, e os iníquos não mais o oprimirão, como outrora,
10 wen I choose pipol to dey judge dem. I go distroy all yor enemies.’
10 como nos dias em que estabeleci juízes sobre Israel, meu povo. Humilhei todos os teus inimigos. Eu te anuncio que o Senhor há de fundar para ti uma casa.
11 Wen time don rish for yu to die, I go make one among yor pikin, king kon make en kingdom strong.
11 Quando teus dias se acabarem e tiveres ido juntar-te a teus pais, levantarei tua posteridade após ti, num de teus filhos, e firmarei seu reino.
12 Na-im go build temple for mi and I go make sure sey en kingdom dey forever.
12 É ele que me construirá uma casa e firmarei seu trono para sempre.
13 I go bi en papa and e go bi my pikin. I go always support am and I nor go leave am as I leave Saul wey yu take-ova from.
13 Serei para ele um pai, e ele será para mim um filho; e nunca retirarei dele o meu favor como retirei daquele que reinou antes de ti.
14 I go make am rule my pipol and my kingdom forever; en shidren-shidren go always dey rule.’ ”
14 Eu o estabelecerei na minha casa e no meu reino para sempre, e seu trono será firme por todos os séculos.
15 So Profet Natan go tell David evritin wey God tell am.
15 Natã referiu a Davi todas as palavras que tinha ouvido em visão.
16 So David enter Tabanako, sidan kon sey,
16 Então Davi foi e se apresentou diante do Senhor e disse: Quem sou eu, Senhor Deus, e que é minha casa, para que me façais chegar ao que sou?
17 Yu even do di ones wey big pass dis ones! Even my grand-grand shidren wey dem neva born, Yu don promise dem many tins! My Oga God! Why Yu dey trit mi like one big man?
17 E é ainda pouco a vossos olhos, ó Deus! Falastes da casa de vosso servo para os tempos longínquos, e olhastes para mim como a um homem de alta dignidade, ó Senhor Deus.
18 Wetin I won tell Yu again? Even doh Yu know mi well-well, Yu still dey respet mi wey bi yor savant.
18 Que mais poder-vos-ia dizer Davi sobre a honra que fazeis ao vosso servo? Vós conheceis o vosso servo.
19 Yu dey do all dis tins for mi yor savant, bikos na so Yu wont am. Yu don show mi how Yu big rish.
19 Senhor, é por causa de vosso servo e segundo o impulso de vosso coração que executastes todas estas grandes coisas para lhas revelar.
20 My Oga God! Nobody bi like Yu! Wi know sey na only Yu bi God.
20 Senhor, ninguém é semelhante a vós, e, conforme tudo que ouvimos dizer, não há outro Deus além de vós.
21 No kountry for dis world bi like Israel pipol wey Yu save from doz wey opress dem kon make dem yor pipol. Di big tins wey Yu do for dem, don make pipol know yor name for di whole world. Yu save yor pipol from Egypt kon drive oda pipol komot from di land for dem.
21 Há sobre a terra outra nação comparável ao nosso povo de Israel, o qual seu Deus veio redimir para dele fazer seu povo, para vos fazer célebre, por meio de milagres e prodígios, repelindo nações diante de vosso povo que redimistes do Egito?
22 Yu don turn Israel to yor pipol forever and na Yu wey bi God, bi dia God.
22 De Israel, fizestes vosso povo para sempre, e vós, Senhor, tornastes-vos seu Deus.
23 Naw, my Oga God, make Yu do wetin Yu promise my shidren-shidren! Make Yu do wetin Yu sey Yu go do.
23 E agora, Senhor, possa a palavra que pronunciastes acerca de vosso servo e de sua casa subsistir eternamente! Fazei como o dissestes.
24 Dem go know yor name, den pipol go always dey sey, ‘God Almighty na Israel pipol God’ and Yu go always keep my kingdom.
24 Que ela subsista; então vosso nome será eternamente exaltado e dir-se-á: o Senhor dos exércitos é o Deus de Israel; é um Deus para Israel. E que seja sólida diante de vós a casa de vosso servo Davi.
25 My Oga God, I dey pray with all my heart, bikos Yu don show and tell yor savant sey, ‘I go make yor shidren-shidren rule forever.’
25 Porque fostes vós mesmo, ó meu Deus, que revelastes a vosso servo que lhe constituiríeis uma casa; eis por que vosso servo ousa dirigir-vos esta prece.
26 My Oga God! Yu bi God and Yu don promise mi all dis wonderful tins.
26 Agora, Senhor, vós sois Deus, e dissestes a vosso servo essa palavra agradável.
27 And naw, Yu don choose to bless my family so dat wi go dey with Yu forever, bikos if Yu my God bless pesin, di blessing go dey forever.”
27 Dignai-vos, portanto, abençoar a casa de vosso servo, para que ela subsista perpetuamente diante de vós; porque, o que abençoais, Senhor, é para sempre bendito.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Crônicas 17, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.