1 Coríntios 13

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVI

Sair da comparação
NVI Nova Versão Internacional
1 If I dey tok di language wey human being and angels dey tok;
1 Ainda que eu fale as línguas dos homens e dos anjos, se não tiver amor, serei como o sino que ressoa ou como o prato que retine.
2 if I dey profesai and fit undastand evry sekret and knowledge or if I get faith wey fit move mountins and I nor love oda pipol, I go bi nor-tin.
2 Ainda que eu tenha o dom de profecia e saiba todos os mistérios e todo o conhecimento, e tenha uma fé capaz de mover montanhas, mas não tiver amor, nada serei.
3 If I give pipol evritin wey I get kon sey make dem burn mi alive, but I nor love odas, I nor go gain anytin.
3 Ainda que eu dê aos pobres tudo o que possuo e entregue o meu corpo para ser queimado, mas não tiver amor, nada disso me valerá.
4 Love dey kind and patient, e nor dey jealous or boast
4 O amor é paciente, o amor é bondoso. Não inveja, não se vangloria, não se orgulha.
5 or dey proud. Love nor get long-trot or dey vex. E nor dey remember di bad tins wey odas do.
5 Não maltrata, não procura seus interesses, não se ira facilmente, não guarda rancor.
6 E nor dey happy with wiked pipol, but e dey happy with di trut.
6 O amor não se alegra com a injustiça, mas se alegra com a verdade.
7 Love dey bear evritin and e get faith, hope and patient.
7 Tudo sofre, tudo crê, tudo espera, tudo suporta.
8 Love nor dey fail and e go dey forever. Pipol nor go profesai forever and doz wey dey tok with difren-difren language, go stop. For dat time, wi go forget evritin wey wi know.
8 O amor nunca perece; mas as profecias desaparecerão, as línguas cessarão, o conhecimento passará.
9 Naw, wi nor know evritin and awa profesy nor komplete.
9 Pois em parte conhecemos e em parte profetizamos;
10 But one day, wetin dey pafet go kom and wetin nor dey pafet, go vanish.
10 quando, porém, vier o que é perfeito, o que é imperfeito desaparecerá.
11 Wen wi neva know Christ, wi dey tink and tok like small shidren. But naw wen wi don know am, wi nor dey do like small shidren again.
11 Quando eu era menino, falava como menino, pensava como menino e raciocinava como menino. Quando me tornei homem, deixei para trás as coisas de menino.
12 Evritin wey wi dey si naw bi like ordinary image for mirror; but for dat time, wi go si am, face-to-face. Naw wi nor know evritin, but den wi go know, just as God really know us.
12 Agora, pois, vemos apenas um reflexo obscuro, como em espelho; mas, então, veremos face a face. Agora conheço em parte; então, conhecerei plenamente, da mesma forma como sou plenamente conhecido.
13 And naw wi get faith, hope and love. But di one wey big pass for di three, na love.
13 Assim, permanecem agora estes três: a fé, a esperança e o amor. O maior deles, porém, é o amor.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar 1 Coríntios 13, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.