Zacarias 7
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVI
1 For year afta Darius don bi king, for di fourt day for di ninet mont wey dem dey koll Kislev, God kon give mi dis message.
1 No quarto ano do reinado do rei Dario, a palavra do Senhor veio a Zacarias, no quarto dia do nono mês, o mês de quisleu.
2 For dis time, Bethel pipol don send Shareza, Regemelek and dia men go pray to God make E for bless dem.
2 Foi quando o povo de Betel enviou Sarezer e Régen-Meleque com seus homens, para suplicarem ao Senhor
3 Den make dem still ask di priests and profets dis kweshon: “Make wi kontinue to mourn and fast for di fift mont just as wi dey do since?”
3 perguntando aos sacerdotes do templo do Senhor dos Exércitos e aos profetas: "Devemos lamentar e jejuar no quinto mês, como já faz tantos anos que estamos fazendo? "
4 So Oga God wey dey lead heaven sojas kon tell mi:
4 Então o Senhor dos Exércitos me falou:
5 “Make yu ansa di pipol and di priests, ‘Since una dey fast for di fift and sevent mont for seventy years naw, una really dey do am bikos of mi?
5 "Pergunte a todo o povo e aos sacerdotes: Quando vocês jejuaram no quinto e no sétimo meses durante os últimos setenta anos, foi de fato para mim que jejuaram?
6 And naw wey una dey chop and drink, nor bi for una own body?
6 E quando comiam e bebiam, não era para vocês mesmos que o faziam?
7 Dis nor bi di same message wey God tell una thru en profets before-before wen Jerusalem and Judah town dey stay for peace and wen Negev and Judah pipol still plenty?’ ”
7 Não são essas as palavras do Senhor proclamadas pelos antigos profetas quando Jerusalém e as cidades ao seu redor estavam em paz e prosperavam, e o Neguebe e a Sefelá eram habitados? "
8 So God kon give dis message to Zekaraya:
8 E a palavra do Senhor veio novamente a Zacarias:
9 “Oga God wey dey rule evritin sey, ‘Make una dey judge well, show kindness and sorry for odas.
9 "Assim diz o Senhor dos Exércitos: ‘Administrem a verdadeira justiça, mostrem misericórdia e compaixão uns para com os outros.
10 Make una nor opress wimen wey dia husband don die; shidren wey nor get papa and mama; strenjas wey dey una town; doz wey nid una help and make una nor plan bad against each oda.’
10 Não oprimam a viúva e o órfão, nem o estrangeiro e o necessitado. Nem tramem maldades uns contra os outros’.
11 “But dem nor gri listin, instead dem klose dia ear make dem for nor hear anytin.
11 "Mas eles se recusaram a dar atenção; teimosamente viraram as costas e taparam os ouvidos.
12 Dia heart strong like rock and dem nor gri obey my profets wey dey among dem. So I vex kon ponish dem well-well.
12 Endureceram o coração para não ouvirem a Lei e as palavras que o Senhor dos Exércitos tinha falado pelo seu Espírito por meio dos antigos profetas. Por isso o Senhor dos Exércitos irou-se muito".
13 “Bikos dem nor gri listin wen I tok to dem, na so too I nor go listin anytime wey dem pray to mi.
13 " ‘Quando eu os chamei, não deram ouvidos; por isso, quando eles me chamarem, também não ouvirei’, diz o Senhor dos Exércitos.
14 Instead, I go skata and karry dem go difren kountry like sey na heavy breeze blow dem. Den dis betta land go turn where pipol nor dey stay again and where dem dey trowey dirty put.”
14 ‘Eu os espalhei com um vendaval entre nações que eles nem conhecem. A terra que deixaram para trás ficou tão destruída que ninguém podia atravessá-la. Foi assim que transformaram a terra aprazível em ruínas’ ".
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Zacarias 7, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.