Zacarias 5

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 I look up again and I kon si one book dey fly for di sky.
1 Levantando os olhos, olhei e vi um rolo manuscrito que voava.
2 Den di angel ask mi, “Wetin yu dey si?” I ansa, “Na book wey dey fly and e long rish thirty fit kon wide rish fifteen fit.”
2 {O anjo} disse-me: Que vês? Um rolo que voa, respondi, o qual tem vinte côvados de comprimento por dez de largura.
3 Den di angel tell mi, “Dem rite all di curse wey dey di land inside di book. For one side for di book, dem rite put sey, ‘Anybody wey dey tif, dem go drive am komot di land,’ and for di oda side, wetin dem rite put na, ‘Anybody wey dey lie, dem go drive am komot di land too.’ ”
3 Ele disse-me: Isto é a Maldição que se espalha sobre toda a terra. Todo ladrão será expulso por ela, e todo perjuro será lançado fora por ela.
4 Oga God sey, “Doz wey dey tif and lie, I go send dis curse go meet dem for dia house and di curse go stay and distroy dem finish.”
4 Eu a deixarei espalhar-se por toda a parte - oráculo do Senhor - e ela forçará a casa do ladrão e a do perjuro; alojar-se-á na casa {de cada um} deles e a aniquilará com a sua madeira e as suas pedras.
5 Leta, di angel kon tell mi again, “Make yu look! Anoda tin dey kom!”
5 O anjo porta-voz aproximou-se e disse-me: Levanta os teus olhos e vê o que vem lá!
6 So I ask, “Wetin bi dat?” E ansa, “Na basket and na di whole land sin full inside.”
6 Eu disse: O que é? Ele respondeu: É um efá que aparece, e acrescentou: É a iniqüidade deles por toda a terra.
7 Den dem open di heavy kover wey dem take kover di basket and as I look am, na one woman sidan for inside!
7 Eis que foi levantada a tampa de chumbo, e vi uma mulher instalada no efá.
8 Den di angel sey, “Dis woman name na, ‘Wikedness.’ ” So e push di woman enter di basket back kon kover am.
8 Esta mulher, disse ele, é a Iniqüidade! Prendeu-a no efá e tapou a boca do efá com o disco de chumbo.
9 I look up again kon si two wimen dey fly kom meet us and dem get strong feada like bird own. Dem pick di basket kon fly go with am.
9 Então levantei os olhos e olhei: apareceram duas mulheres, e o vento soprava em suas asas. Tinham asas como de cegonha e levantaram o efá entre o céu e a terra.
10 So I ask di angel, “Di basket and di woman wey dey inside, na where dem dey karry dem go?”
10 Perguntei então ao porta-voz: Aonde vão elas com o efá?
11 Di angel ansa, “Na Babilon and dem go build temple for am for der. Wen dem don build di temple finish, dem go put di basket for der.”
11 Ele respondeu-me: Vão construir-lhe uma casa na terra de Senaar, estabelecê-la ali e fixá-la no seu lugar.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Zacarias 5, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.