Zacarias 3
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NAA
1 For anoda vishon; I si Joshua wey bi di High Priest stand for God angel front; Satan too stand for Joshua rite hand side and e dey akuiz am.
1 Deus me mostrou o sumo sacerdote Josué, que estava diante do Anjo do Senhor ; mostrou também Satanás, que estava à direita de Josué, para o acusar.
2 So Oga God tell Satan, “Satan! Mi wey bi God rijet all wetin yu tok. Yes! God wey love Jerusalem go kondemn yu. Dis man nor bi like stik wey dem take komot from fire?”
2 Mas o Senhor disse a Satanás: — Que o
3 Joshua still stand near di angel with di dirty klot wey e wear.
3 Ora, Josué estava diante do Anjo vestido com roupas muito sujas.
4 Den di angel tell doz wey stand near am, “Make una pul di dirty klot wey dis man wear so, komot from en body.” Den e tell Joshua, “I don forgive yu all yor sins and naw, I go give yu new klot make yu wear.”
4 O Anjo tomou a palavra e disse aos que estavam diante dele: — Tirem as roupas sujas que ele está usando. E a Josué ele disse: — Eis que tirei de você a sua iniquidade e agora o vestirei com roupas finas.
5 Den I sey make dem wear klean crown for Joshua head. Dem do as I tok kon wear new klot for am too and God angel stand near us.
5 Então eu disse: — Ponham um turbante limpo na cabeça dele. Puseram um turbante limpo na cabeça dele e o vestiram, na presença do Anjo do
6 Den God angel enkourage and tell Joshua,
6 que disse a Josué:
7 “God wey dey mighty sey, ‘If yu obey my laws kon keep my kommands, na yu go bi oga for my temple and for my kourt and I go add yu join all dis angels wey dey my side naw.’
7 — Assim diz o Senhor dos Exércitos: Se você andar nos meus caminhos e observar os meus preceitos, você julgará o meu templo e guardará os meus átrios. Eu lhe darei livre acesso entre estes que aqui se encontram.
8 Joshua di High Priest and all di priests, make una listin to mi, na una bi my sign about wetin go happen; bikos I go soon bring my savant, wey bi di Branch!”
8 Portanto, escute, Josué, sumo sacerdote, você e os seus companheiros que estão sentados diante de você, porque estes homens são um sinal do que há de vir: eis que eu farei vir o meu servo, o Renovo.
9 “Si, I dey put one stone wey get seven eye for Joshua front. I go rite put kon remove all di sin wey dis land don kommit.
9 Porque eis aqui a pedra que pus diante de Josué; sobre esta pedra única estão sete olhos. Eis que eu gravarei nela uma inscrição, diz o Senhor dos Exércitos, e tirarei a iniquidade desta terra num só dia.
10 And for dat day, una go invite una neighbours make dem kom sidan with una under una vine and fig tree, bikos una go get peace.”
10 Naquele dia, diz o Senhor dos Exércitos, cada um de vocês convidará o seu próximo para sentar-se debaixo da videira e debaixo da figueira.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Zacarias 3, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.