Zacarias 12

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARA

Sair da comparação
ARA Almeida Revista e Atualizada 1993
1 Dis na God message about Israel. Na God kreate di sky and di eart kon give life to man. God sey,
1 Sentença pronunciada pelo Senhor contra Israel. Fala o Senhor , o que estendeu o céu, fundou a terra e formou o espírito do homem dentro dele.
2 “I go make Jerusalem bi like cup wey wine full and all di kountries near am go drink from am kon dey stagga like drunkard man. And wen dem won attack Jerusalem, dem go attack all di town for Judah too.
2 Eis que eu farei de Jerusalém um cálice de tontear para todos os povos em redor e também para Judá, durante o sítio contra Jerusalém.
3 But wen dat time rish, I go make Jerusalem bi like rock wey nobody fit move and all di nashons go gada togeda kon try to move am, but dem go just dey wound diasef.”
3 Naquele dia, farei de Jerusalém uma pedra pesada para todos os povos; todos os que a erguerem se ferirão gravemente; e, contra ela, se ajuntarão todas as nações da terra.
4 Oga God sey, “For dat time, I go make all di horse dey fear and di pipol wey dey ride dem nor go know wetin dem dey do. I go guide Judah pipol kon blind dia enemies horse eye.
4 Naquele dia, diz o Senhor , ferirei de espanto a todos os cavalos e de loucura os que os montam; sobre a casa de Judá abrirei os olhos e ferirei de cegueira a todos os cavalos dos povos.
5 Den Judah leaders go tell demsef, ‘Jerusalem pipol dey strong well-well bikos na di Oga wey get pawa bi dia God.’
5 Então, os chefes de Judá pensarão assim: Os habitantes de Jerusalém têm a força do Senhor dos Exércitos, seu Deus.
6 For dat day, I go make Judah leaders bi like fire wey dey burn forest and farm wey ripe korn full. Dem go distroy all di nashons wey surround dem, den Jerusalem pipol go dey save.
6 Naquele dia, porei os chefes de Judá como um braseiro ardente debaixo da lenha e como uma tocha entre a palha; eles devorarão, à direita e à esquerda, a todos os povos em redor, e Jerusalém será habitada outra vez no seu próprio lugar, em Jerusalém mesma.
7 Mi wey bi God go first save Judah, so dat David shidren-shidren and Jerusalem pipol honor, nor go big pass Judah pipol own.
7 O Senhor salvará primeiramente as tendas de Judá, para que a glória da casa de Davi e a glória dos habitantes de Jerusalém não sejam exaltadas acima de Judá.
8 For dat time, God go protet doz wey dey stay Jerusalem and even doz wey weak pass among dem, go dey strong, just as David, dia grand-grand papa bi. David shidren-shidren go lead dem like God angel and dem go bi like God.
8 Naquele dia, o Senhor protegerá os habitantes de Jerusalém; e o mais fraco dentre eles, naquele dia, será como Davi, e a casa de Davi será como Deus, como o Anjo do Senhor diante deles.
9 For dat time, I go distroy all di nashons wey try to attack Jerusalem.
9 Naquele dia, procurarei destruir todas as nações que vierem contra Jerusalém.
10 “Den I go pour my spirit to pray and to show mesi for David shidren-shidren body and di oda pipol for Jerusalem. Dem go dey look mi, di pesin wey dem shuk, den dem go mourn like pesin wey dey mourn en only pikin. Dem go kry well-well like sey na dia first boy pikin die.
10 E sobre a casa de Davi e sobre os habitantes de Jerusalém derramarei o espírito da graça e de súplicas; olharão para aquele a quem traspassaram; pranteá-lo-ão como quem pranteia por um unigênito e chorarão por ele como se chora amargamente pelo primogênito.
11 For dat time, di kry for Jerusalem go heavy pass Hadad-Rimmon wey dey near Megiddo own.
11 Naquele dia, será grande o pranto em Jerusalém, como o pranto de Hadade-Rimom, no vale de Megido.
12 Di land go mourn. Each family go mourn by demsef. Di family wey kom from David tribe, Natan tribe,
12 A terra pranteará, cada família à parte; a família da casa de Davi à parte, e suas mulheres à parte; a família da casa de Natã à parte, e suas mulheres à parte;
13 Levi tribe; Shimei tribe and all di oda family, go kry well-well.
13 a família da casa de Levi à parte, e suas mulheres à parte; a família dos simeítas à parte, e suas mulheres à parte.
14 Each family go mourn well-well. Men go dey kry dia own, while dia wife sef, go dey kry dia own too.”
14 Todas as mais famílias, cada família à parte, e suas mulheres à parte.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Zacarias 12, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.