Zacarias 11

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVI

Sair da comparação
NVI Nova Versão Internacional
1 Lebanon, make yu open yor gate,
1 Abra as suas portas, ó Líbano, para que o fogo devore os seus cedros.
2 Cypress, make yu kry take body nak groun,
2 Agonize, ó pinheiro, porque o cedro caiu e as majestosas árvores foram devastadas. Agonizem, carvalhos de Basã, pois a floresta densa está sendo derrubada.
3 Make una si as doz wey dey lead di pipol dey kry,
3 Ouçam o gemido dos pastores; os seus formosos pastos foram desvastados. Ouçam o rugido dos leões; pois a rica floresta do Jordão foi destruída.
4 Di Oga my God tell mi, “Make yu bihave like shepad wey dem won go kill all en sheep.
4 Assim diz o Senhor, o meu Deus: "Pastoreie o rebanho destinado à matança,
5 Wen who get sheep kill en sheep, anybody go ponish am? E go sell di meat finish kon sey, ‘Make wi praiz God wey don give us plenty money!’ So who even get sheep, nor dey sorry for dem.”
5 porque os seus compradores o matam e ninguém os castiga. Aqueles que o vendem dizem: ‘Bendito seja Deus, estou rico! ’ Nem os próprios pastores poupam o rebanho.
6 So God sey, “I nor go sorry for anybody for dis land again. Na mi mysef go put all di pipol under dia ruler pawa. Di ruler go distroy di eart and I nor go save pipol from en pawa.”
6 Por isso, não pouparei mais os habitantes desta terra", diz o Senhor. "Entregarei cada um ao seu próximo e a seu rei. Eles acabarão com a terra e eu não livrarei ninguém das suas mãos".
7 Na pipol wey dey buy and sell di sheep, hire mi and I kon turn shepad wey dem won go kill en sheep. I take two stik kon koll one, “Favor” and di oda one na, “Unity.” So I kon dey kare for di sheep dem.
7 Eu me tornei pastor do rebanho destinado à matança, os oprimidos do rebanho. Então peguei duas varas e chamei a uma Favor e à outra União, e com elas pastoreei o rebanho.
8 Na one mont I take kill di three oda shepad wey hate mi, bikos I nor like dem too.
8 Num mês eu me livrei dos três pastores. Porque eu me cansei deles e o rebanho me detestava.
9 Den I tell di sheep sey, “I nor go bi una shepad again. So doz wey won die, make dem die and doz wey dem go distroy, make dem distroy dem. Doz wey remain, go distroy each oda.”
9 Então eu disse: Não serei o pastor de vocês. Morram as que estão morrendo, pereçam as que estão perecendo. E as que sobrarem comam a carne umas das outras.
10 So I take di stik wey dem dey koll “Favor” kon break am take kansol di kovenant wey God make with di pipol.
10 Então peguei a vara chamada Favor e a quebrei, cancelando a aliança que tinha feito com todas as nações.
11 I kansol di kovenant dat same day. Di pipol wey dey buy and sell di sheep dey look mi and dem know sey God gri with evritin wey I dey do.
11 Foi cancelada naquele dia, e assim os aflitos do rebanho que estavam me olhando entenderam que essa palavra era do Senhor.
12 So I tell dem, “If una wont, make una give mi my money, but una fit keep di money if una like am like dat.” So dem pay mi thirty silva.
12 Eu lhes disse: Se acharem melhor assim, paguem-me; se não, não me paguem. Então eles me pagaram trinta moedas de prata.
13 God kon tell mi, “Make yu put dem for di temple pus.” So I take di thirty silva, di money wey dem feel sey dem fit take buy mi kon put am for di temple pus.
13 E o Senhor me disse: "Lance isto ao oleiro", o ótimo preço pelo qual me avaliaram! Por isso tomei as trinta moedas de prata e as atirei no templo do Senhor para o oleiro.
14 I break di sekond stik wey bi “Unity” and di unity wey dey among Judah and Israel pipol kon skata.
14 Depois disso, quebrei minha segunda vara, chamada União, rompendo a relação de irmãos entre Judá e Israel.
15 Den God tell mi, “Make yu bihave like sey yu bi shepad again. Dis time, yu go bihave like yuzles profet.
15 Então o Senhor me disse: "Pegue novamente os utensílios de um pastor insensato.
16 Even doh I put shepad make e kare for my sheep, e nor go fit do anytin wen odas dey treaten to distroy di sheep. E nor kare about di ones wey lost or wound or to even feed di odas. Instead, e dey kill di betta ones chop kon trowey di rest part for bush.
16 Porque levantarei nesta terra um pastor que não se preocupará com as ovelhas perdidas, nem procurará a que está solta, nem curará as machucadas, nem alimentará as sadias, mas comerá a carne das ovelhas mais gordas, arrancando as suas patas.
17 “Doz wiked shepad go die finish!
17 Ai do pastor imprestável, que abandona o rebanho! Que a espada fira o seu braço e fure o seu olho direito! Que o seu braço seque completamente, e fique totalmente cego o seu olho direito! "

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Zacarias 11, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.