Zacarias 10

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVI

Sair da comparação
NVI Nova Versão Internacional
1 Make una ask God for rain wen rainin sizin rish, bikos na God dey give rain wey dey make evritin wey pipol plant, grow.
1 Peça ao Senhor a chuva de primavera, pois, é o Senhor quem faz o trovão, quem manda a chuva e lhes dá as plantas do campo.
2 Pipol dey go meet juju priest and doz wey dey si tumoro, but dem just dey lie and deceive dem. Some dey tok wetin dreams mean, but dem dey only deceive una and na only yuzles hope dem dey give. So many pipol dey waka anyhow like sheep wey waka lost. Dem dey trobol, bikos dem nor get who dey lead dem.
2 Porque os ídolos falam mentiras, os adivinhadores têm falsas visões, e contam sonhos enganadores; o consolo que trazem é vão. Por isso o povo vagueia como ovelhas, aflitas pela falta de um pastor.
3 God sey, “Bikos I dey vex for doz strenjas wey dey rule my pipol, I go ponish dem well-well. Judah pipol na my own and mi wey bi di God wey dey mighty go kare for dem. Dem go bi my strong shariot.
3 "Contra os pastores acende-se a minha ira, e contra os líderes eu agirei". Porque o Senhor dos Exércitos cuida de seu rebanho, o povo de Judá. Ele fará dele o seu brioso corcel na batalha.
4 Rulers, leaders and kommanders go kom from Judah and some go rule my pipol.
4 Dele virão a pedra fundamental, e a estaca da tenda, o arco da batalha e os governantes.
5 Judah pipol go win and mash dia enemies for portor-portor. Wen dem go fight, dem go win dia enemies, bikos mi God dey with dem.
5 Juntos serão como guerreiros que pisam a lama das ruas na batalha. Lutarão e derrubarão os cavaleiros porque o Senhor estará com eles.
6 “I go make Judah pipol strong and I go save Israel pipol. I go sorry for dem kon bring dem back to dia land. Dem go bi like pipol wey I neva rijet before. Na mi bi Oga dia God and I go ansa all dia prayers.
6 "Assim, eu fortalecerei a tribo de Judá e salvarei a casa de José. Eu os restaurarei porque tenho compaixão deles. Eles serão como se eu nunca os tivesse rejeitado, porque eu sou o Senhor, o Deus deles, e lhes responderei.
7 Israel pipol go bi like strong sojas and dem go happy like pipol wey drink wine. Dia shidren go remember as dem take win kon happy, bikos of wetin God don do.
7 Efraim será como um homem poderoso; seu coração se alegrará como se fosse com vinho, seus filhos o verão e se alegrarão; seus corações exultarão no Senhor.
8 I go koll and gada my pipol togeda. I go save dem and dem go many pass as dem bi before.
8 Assobiarei para eles e os ajuntarei, pois eu já os resgatei. Serão numerosos como antes.
9 Even doh I skata dem go oda nashons, dem go remember mi for anywhere wey dem dey. Dem with dia shidren wey survive, go kom back to Israel land.
9 Embora eu os espalhe por entre os povos de terras distantes, eles se lembrarão de mim. Criarão seus filhos e voltarão.
10 I go bring dem kom back from Egypt and Assyria kon make dem stay dia own kountry again. I go still make dem stay for Gilead and Lebanon and dia pipol go full di whole land.
10 Eu os farei retornar do Egito e os ajuntarei de volta da Assíria. Eu os levarei para as terras de Gileade e do Líbano, e mesmo assim não haverá espaço suficiente para eles.
11 Dem go cross rof river and I go stop di wave and Nile River go dry finish. Assyria wey bin dey karry body up, go honbol demsef and Egypt wey dey strong, nor go get pawa again.
11 Passarei pelo mar da aflição, ferirei o mar revoltoso, e as profundezas do Nilo se secarão. O orgulho da Assíria será abatido e o poder do Egito será derrubado.
12 I go make my pipol strong and dem go woship and obey mi.”
12 Eu os fortalecerei no Senhor, em meu nome marcharão", diz o Senhor.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Zacarias 10, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.