Tito 2

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 But for yu Titus, yu must tish pipol how to bihave well.
1 O teu ensinamento, porém, seja conforme à sã doutrina.
2 Make yu tish old men sey, make dem nor dey bihave anyhow, so dat pipol go respet dem and make dem dey kontrol demsef; get faith; dey show love and dey patient.
2 Os mais velhos sejam sóbrios, graves, prudentes, fortes na fé, na caridade, na paciência.
3 Make yu tish old wimen sey, make dem live life wey go make God happy. Make dem nor tok bad about pipol; nor dey drink anyhow, instead make dem tish oda wimen wetin dey good.
3 Assim também as mulheres de mais idade mostrem no seu exterior uma compostura santa, não sejam maldizentes nem intemperantes, mas mestras de bons conselhos.
4 So, make di old wimen train and tish di yong ones how dem go take love dia husband and shidren;
4 Que saibam ensinar as jovens a amarem seus maridos, a quererem bem seus filhos,
5 to dey kontrol diasef; get pure mind; dey do dia house work well; dey kare for pipol; dey do as dia husband wont, so dat pipol nor go tok anyhow about God word wey wi dey prish so.
5 a serem prudentes, castas, cuidadosas da casa, bondosas, submissas a seus maridos, para que a palavra de Deus não seja desacreditada.
6 Make yu tish yong men to dey live dia life with betta sense
6 Exorta igualmente os moços a serem morigerados,
7 and make yu yorsef bi good ezample to dem. Make evritin wey yu dey do, show sey wetin yu dey tish, na trut.
7 e mostra-te em tudo modelo de bom comportamento: pela integridade na doutrina, gravidade,
8 Make yu prish di trut, so dat pipol nor go get rizin to tok against yu. Den doz wey dey oppoz yu, go shame and dem nor go get word to tok about us.
8 linguagem sã e irrepreensível, para que o adversário seja confundido, não tendo a dizer de nós mal algum.
9 Una wey bi savant, make una dey do evritin wey una oga wont and wen una oga tok to una, make una nor dey ansa am anyhow.
9 Exorta os servos a que sejam submissos a seus senhores e atentos em agradar-lhes. Em lugar de reclamar deles
10 Make una nor dey tif, instead make una dey show sey una get faith, so dat evritin wey una dey do, go bring praiz to God awa Savior.
10 e defraudá-los, procurem em tudo testemunhar-lhes incondicional fidelidade, para que por todos seja respeitada a doutrina de Deus, nosso Salvador.
11 Bikos God grace wey bring salvashon, don kom out make evribody si am.
11 Manifestou-se, com efeito, a graça de Deus, fonte de salvação para todos os homens.
12 Di grace dey tish us sey, make wi nor live like pipol wey nor know God or dey bihave anyhow. So make wi dey kontrol awasef; dey do good and follow God for dis time wey wi dey so,
12 Veio para nos ensinar a renunciar à impiedade e às paixões mundanas e a viver neste mundo com toda sobriedade, justiça e piedade,
13 bikos wi dey wait for di day wen God sey Christ, wey bi awa God Almighty and Savior, go kom.
13 na expectativa da nossa esperança feliz, a aparição gloriosa de nosso grande Deus e Salvador, Jesus Cristo,
14 E die for us, so dat e go free and klean us from wikedness kon turn us to en own pipol wey like to do good tins.
14 que se entregou por nós, a fim de nos resgatar de toda a iniqüidade, nos purificar e nos constituir seu povo de predileção, zeloso na prática do bem.
15 Make yu tish dem dis tins and korrect dem with boldness. So, make yu nor let anybody trit yu like small pikin.
15 Eis o que deves ensinar, pregar e defender com toda a autoridade. E que ninguém te menospreze!

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Tito 2, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.