Salmos 8

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 Oga awa God, yor greatness full di whole world!

2 Yu don tish shidren and small pikin,

3 Wen I look di sky for nite kon si di work wey Yu do;

4 I dey ask mysef,

5 Yu make dem bi like Yu

6 Yu sey make dem kare for evritin wey Yu kreate,

7 all di animals,

8 di birds for di sky, di fish for sea

9 Oga awa God,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Salmos 8, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.