Salmos 32

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 Di pesin wey God forgive en wiked ways and sins,

2 Yes, make doz wey God don forgive dia sins happy well-well;

3 Wen I nor gri konfess my sins, my body kon dey die go

4 Both day and nite, God just dey ponish mi.

5 So, I konfess all my sins kon stop to hide all di bad tins wey I dey do.

6 So make evribody wey dey fear God pray to am as time still dey,

7 Na God bi di place where I dey hide put and E dey protet mi from trobol.

8 God sey, “I go guide and take yu pass di best road for life.

9 So, make yu nor bi like horse or animal wey nor get sense

10 Plenty trobol dey kom meet wiked pipol,

11 So, doz of una wey get pure heart and dey raitious,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Salmos 32, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.