Salmos 16

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM)

1 My God, make Yu protet mi,

2 I tell my Oga God,

3 Na doz wey dey fear God for dis land, I dey respet pass!

4 Pipol wey dey run follow oda gods,

5 My God, na Yu dey make mi strong and prosper;

6 Evritin dey work for my good!

7 So I go bless God wey dey guide mi;

8 I don make God nomba one for evritin wey I dey do

9 No wonder happiness full my heart,

10 Bikos God nor go leave my soul inside grave

11 Yu don show mi di way wey dey give life

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Salmos 16, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.