Rute 4
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH
1 Naw, Boaz kon go sidan for di village gate. Wen di relashon wey dey klose to Elimelek dey waka pass; di man wey e tell Rut about, Boaz kon tell am. “My friend, abeg kom sidan for here, bikos I wont tok with yu!” So, e kon sidan.
1 Boaz foi até a praça que ficava ao lado do portão da cidade e sentou-se ali. Nesse momento apareceu o parente mais chegado de Elimeleque, aquele de quem Boaz havia falado. E Boaz lhe disse: — Meu amigo, venha aqui e sente-se. Ele foi e sentou-se.
2 Boaz koll ten leaders for di village make dem kon sidan too. And dem kon sidan.
2 Então Boaz chamou dez pessoas importantes da cidade e disse: — Sentem-se aqui. Eles se sentaram,
3 Den Boaz tell Elimelek relashon wey klose pass sey, “Naomi wey kom back from Moab won sell di land wey bi awa broda Elimelek, en husband own.
3 e Boaz disse ao seu parente: — Noemi voltou do país de Moabe e está querendo vender as terras que eram do nosso parente Elimeleque.
4 E good make yu know about am. So if yu wont am, make yu buy am for di leaders present wey sidan here. But if yu nor wont am, make yu tok, bikos na yu get rite to buy first, before mi.”
4 Então eu resolvi conversar com você sobre este assunto. Agora, se você quiser, compre essas terras na presença das autoridades do nosso povo e dos homens que estão sentados aqui. Mas, se não quiser, diga, pois o direito de comprar essas terras é primeiro seu e depois, meu. O homem respondeu: — Eu compro as terras.
5 Den Boaz still sey, “If yu buy Naomi farm, dat mean sey yu go buy Rut, en pikin wife, wey follow Naomi kom from Moab, so dat di land go still dey Elimelek family.”
5 Aí Boaz disse: — Se você comprar as terras de Noemi, também terá de casar com Rute, a viúva moabita, para que as terras fiquem com a família do falecido.
6 Den di man ansa, “If na like dat, den make yu, Boaz, buy am, bikos I nor wont kause wahala for my family. Make yu buy am, I nor wont again.”
6 Então o homem respondeu: — Nesse caso, não vou usar o meu direito de comprar as terras, pois correria o risco de prejudicar a minha própria herança . Use você o meu direito; eu prefiro não fazer isso. Em seguida tirou a sandália e deu a Boaz. (Antigamente, em Israel, para fechar um negócio de compra ou troca de propriedades, uma pessoa entregava à outra a sua sandália.)
7 (As dem dey do before for Israel, wen dem won setol matter about land or propaty, na tradishon sey di pesin wey won sell go pul en sandal give di pesin wey won buy. Na like dis Israel pipol take dey show sey di matter don setol.)
7 — ausente —
8 So wen di man tell Boaz make e buy am, e kon pul en sandal give Boaz.
8 — ausente —
9 Den Boaz tell di leaders and evribody wey dey der, “All of una na witness sey, ‘Today I don buy from Naomi, evritin wey bilong to Elimelek and en shidren, Kilion and Mahlon.’
9 Aí Boaz disse às autoridades e a todo o povo: — Hoje vocês são testemunhas de que eu comprei de Noemi tudo o que era de Elimeleque, e de Quiliom, e de Malom.
10 I don buy Rut, wey kom from Moab, Mahlon wife, as my wife, so dat di propaty go still dey Elimelek family and en name go still dey among en pipol and en house. All of una na witness today.”
10 Também casarei com Rute, a moabita, viúva de Malom, para que a propriedade continue com a família do falecido. Assim o nome de Malom será sempre lembrado no meio deste povo e na sua cidade natal. Hoje vocês são testemunhas disso.
11 Den all di eldas wey dey di gate kon sey, “Yes! Wi bi witness. Make God make yor wife bi like Rashel and Leah, wey born many pikin for Jakob. Make yu get plenty money for Efrat and evribody go know yu for Betlehem.
11 Todos responderam: — Sim, nós somos testemunhas. E as autoridades disseram a Boaz: — O
12 Di shidren wey God go give yu thru dis woman go make yor family bi like Perez own. Perez wey bi Judah and Tamar pikin.”
12 Que os filhos que o Senhor lhe der neste casamento façam com que a sua família seja como a família de Peres, filho de Judá e de Tamar!
13 So Boaz kon marry and sleep with Rut. God kon let Rut get belle and e kon born boy.
13 Então Boaz levou Rute para casa, para ser a sua mulher. Eles tiveram relações, e o Senhor deu a Rute a bênção de ficar grávida, e ela deu à luz um filho.
14 Di wimen for di village kon tell Naomi, “Make praiz bi God own, bikos E nor leave yu without who go take kare of yu! Dis pikin go popula for Israel!
14 E as mulheres disseram a Noemi: — Louvado seja o
15 E go enkourage and provide for yu wen yu don old, bikos yor pikin wife wey love yu, don born boy for yu. And wi know sey di woman betta pass seven boys to yu!”
15 Que ele seja um consolo para o seu coração e lhe dê segurança na velhice! A sua nora, a mãe do menino, a ama; e ela vale para você mais do que sete filhos.
16 Naomi put di pikin for en lap kon kare for am.
16 Noemi pegou o menino no colo e cuidou dele.
17 Di wimen for di village kon sey, “Naomi don get boy pikin.” So dem koll am Obed. Na Obed bi Jesse papa and na dis Jesse born David!
17 Ao vê-lo, as mulheres da vizinhança diziam: — Nasceu um filho para Noemi! E lhe deram o nome de Obede. Obede veio a ser o pai de Jessé, que foi o pai do rei Davi.
18 Na Perez family bi dis:
18 — ausente —
19 and Hezron born Ram.
19 — ausente —
20 and na Amminadab
20 — ausente —
21 and Salmon born Boaz
21 — ausente —
22 Na Oded bi Jesse papa
22 — ausente —
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Rute 4, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.