Romanos 9
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARC
1 Na di trut I dey tok, na Jesus get mi and di Holy Spirit dey bear witness for my mind sey, I nor dey lie wen I sey,
1 Em Cristo digo a verdade, não minto (dando-me testemunho a minha consciência no Espírito Santo):
2 e dey pain mi for mind and sorrow full my heart,
2 tenho grande tristeza e contínua dor no meu coração.
3 bikos I for like sey God go curse and separate mi from Christ, so dat my own flesh and blood,
3 Porque eu mesmo poderia desejar ser separado de Cristo, por amor de meus irmãos, que são meus parentes segundo a carne;
4 wey bi Israel pipol, go fit asept Christ. Na dem God choose as en own shidren, E make agriment with dem kon give dem en law. Na dem get di temple and wetin God promise.
4 que são israelitas, dos quais é a adoção de filhos, e a glória, e os concertos, e a lei, e o culto, e as promessas;
5 Awa grand-grand papa dem wey follow God waka before, na from dem dis pipol from kom. So I dey pray make dem praiz God wey dey rule evritin forever and ever! Amen.
5 dos quais são os pais, e dos quais é Cristo, segundo a carne, o qual é sobre todos, Deus bendito eternamente. Amém!
6 Nor bi sey God promise don fail; bikos nor bi evribody wey dey Israel really bi God pipol.
6 Não que a palavra de Deus haja faltado, porque nem todos os que são de Israel são israelitas;
7 And nor bi all Abraham pikin bi God shidren. Instead, God tell Abraham, “Na thru Isaak yu go get di shidren wey I promise yu.”
7 nem por serem descendência de Abraão são todos filhos; mas: Em Isaque será chamada a tua descendência.
8 Dis mean sey di pikin wey Abraham born (Hagar pikin, Ishmael) before God promise am, nor bi di one wey God choose. Instead, di pikin wey e born thru God promise, na dat one bi Abraham true pikin.
8 Isto é, não são os filhos da carne que são filhos de Deus, mas os filhos da promessa são contados como descendência.
9 Bikos na so God tok for en promise, “Wen di time don rish, I go kom back and Sarah go born boy.”
9 Porque a palavra da promessa é esta: Por este tempo virei, e Sara terá um filho.
10 Nor bi only dat, bikos Rebekah shidren na one papa dem get and naim bi awa grand-grand papa, Isaak.
10 E não somente esta, mas também Rebeca, quando concebeu de um, de Isaque, nosso pai;
11 Even before dem born di shidren or sey dem do any bad or good tin, God tell Rebekah, “Di senior pikin go serve en junior broda, so dat my promise go stand:
11 porque, não tendo eles ainda nascido, nem tendo feito bem ou mal (para que o propósito de Deus, segundo a eleição, ficasse firme, não por causa das obras, mas por aquele que chama),
12 nor bi bikos of wetin dem do, but na as I wont make e bi.”
12 foi-lhe dito a ela: O maior servirá o menor.
13 Just as God word sey, “I love Jakob, but I hate Esau.”
13 Como está escrito: Amei Jacó e aborreci Esaú.
14 Wetin wi go tok? Wi go sey God dey show parsha? No!
14 Que diremos, pois? Que há injustiça da parte de Deus? De maneira nenhuma!
15 Bikos E tell Moses sey, “I go sorry for who I won sorry for and I go show mesi to who I like show mesi to.”
15 Pois diz a Moisés: Compadecer-me-ei de quem me compadecer e terei misericórdia de quem eu tiver misericórdia.
16 Derfor, evritin dey for God hand, nor bi by wetin pipol won do.
16 Assim, pois, isto não depende do que quer, nem do que corre, mas de Deus, que se compadece.
17 God tell Fero for en word sey, “I make yu king, so dat I go use yu show my pawa and pipol go fear my name for di whole world.”
17 Porque diz a Escritura a Faraó: Para isto mesmo te levantei, para em ti mostrar o meu poder e para que o meu nome seja anunciado em toda a terra.
18 So, God dey sorry for who E won sorry for and dey ponish who E won ponish.
18 Logo, pois, compadece-se de quem quer e endurece a quem quer.
19 I know sey yu go ask sey, “Wetin make God dey find fault for pipol body, since na-im make us dey do as wi dey do?”
19 Dir-me-ás, então: Por que se queixa ele ainda? Porquanto, quem resiste à sua vontade?
20 But, my friend, I dey ask, “Who yu tink sey yu bi, wey make yu dey ask God kweshon? Pot wey dem mold fit ask di pesin wey dey mold am sey, ‘Why yu dey mold mi like dis?’ ”
20 Mas, ó homem, quem és tu, que a Deus replicas? Porventura, a coisa formada dirá ao que a formou: Por que me fizeste assim?
21 Di man wey mold di pot fit use di klay as e like. E fit use di klay make two pot, one for big party and di oda one for house.
21 Ou não tem o oleiro poder sobre o barro, para da mesma massa fazer um vaso para honra e outro para desonra?
22 But God won show sey E dey vex, so E kon use en pawa against doz wey E won ponish.
22 E que direis se Deus, querendo mostrar a sua ira e dar a conhecer o seu poder, suportou com muita paciência os vasos da ira, preparados para perdição,
23 E dey do like dis to show en glory wen E pity for pipol wey E choose to show en glory.
23 para que também desse a conhecer as riquezas da sua glória nos vasos de misericórdia, que para glória já dantes preparou,
24 Weda wi bi Jew or Gentile pipol, E don choose us.
24 os quais somos nós, a quem também chamou, não só dentre os judeus, mas também dentre os gentios?
25 As E tok for Hosea book sey,
25 Como também diz em Oseias: Chamarei meu povo ao que não era meu povo; e amada, à que não era amada.
26 For where God for tell dem sey,
26 E sucederá que no lugar em que lhes foi dito: Vós não sois meu povo, aí serão chamados filhos do Deus vivo.
27 And dis na wetin Profet Isaya tok about Israel pipol, “Israel shidren many like san-san wey dey wotaside. But na few of dem, God go save.
27 Também Isaías clamava acerca de Israel: Ainda que o número dos filhos de Israel seja como a areia do mar, o remanescente é que será salvo.
28 Bikos God go kwik do wetin E sey E wont do for dis world, E go kom judge di world.”
28 Porque o Senhor executará a sua palavra sobre a terra, completando-a e abreviando-a.
29 Just as Profet Isaya tok before sey:
29 E como antes disse Isaías: Se o Senhor dos Exércitos nos não deixara descendência, teríamos sido feitos como Sodoma e seríamos semelhantes a Gomorra.
30 Wetin wi go tok? Even doh Gentile pipol nor dey raitious before, dem don dey raitious naw, bikos of faith.
30 Que diremos, pois? Que os gentios, que não buscavam a justiça, alcançaram a justiça? Sim, mas a justiça que é pela fé.
31 And Israel pipol wey dey try to do wetin God wont, nor fit do am.
31 Mas Israel, que buscava a lei da justiça, não chegou à lei da justiça.
32 Why dem nor fit do am? Na bikos dem dey try to do good like sey na by work, nor bi with faith. Na dis make dem dey struggol kon dey fall on-top stone.
32 Por quê? Porque não foi pela fé, mas como que pelas obras da lei. Tropeçaram na pedra de tropeço,
33 God word sey:
33 como está escrito: Eis que eu ponho em Sião uma pedra de tropeço e uma rocha de escândalo; e todo aquele que crer nela não será confundido.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Romanos 9, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.