Romanos 1
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ARIB
1 Paul wey bi Jesus savant and apostle wey e choose make e prish God word, na en rite dis leta.
1 Paulo, servo de Jesus Cristo, chamado para ser apóstolo, separado para o evangelho de Deus,
2 Na dis gospel God promise us for en Holy Book thru en profets sey,
2 que ele antes havia prometido pelos seus profetas nas santas Escrituras,
3 my Pikin kom dis world from David family
3 acerca de seu Filho, que nasceu da descendência de Davi segundo a carne,
4 and naim bi my only Pikin wey I wake-up from deat with di Holy Spirit pawa.
4 e que com poder foi declarado Filho de Deus segundo o espírito de santidade, pela ressurreição dentre os mortos-Jesus Cristo nosso Senhor,
5 Na thru am, God give us favor and pawa to bi apostles and na dis pawa wi dey use take dey koll Gentile pipol, make dem obey and bilive en name.
5 pelo qual recebemos a graça e o apostolado, por amor do seu nome, para a obediência da fé entre todos os gentios,
6 Unasef dey among di pipol wey God koll to bi Jesus Christ own.
6 entre os quais sois também vós chamados para serdes de Jesus Cristo;
7 Rome pipol wey God love and koll make dem bi en own, na una I dey rite dis leta give. Make God awa Papa for heaven and Jesus awa Oga God give una grace and peace.
7 a todos os que estais em Roma, amados de Deus, chamados para serdes santos: Graça a vós, e paz da parte de Deus nosso Pai, e do Senhor Jesus Cristo.
8 Today, I tank my God thru en pikin Jesus Christ for all of una, bikos na for di whole world dem dey tok about how una faith for God strong rish.
8 Primeiramente dou graças ao meu Deus, mediante Jesus Cristo, por todos vós, porque em todo o mundo é anunciada a vossa fé.
9 God wey I dey serve and prish en pikin gospel, na-im fit bear mi witness sey I always dey remember una
9 Pois Deus, a quem sirvo em meu espírito, no evangelho de seu Filho, me é testemunha de como incessantemente faço menção de vós,
10 and I always dey pray dey ask God if E go let mi kom si una again.
10 pedindo sempre em minhas orações que, afinal, pela vontade de Deus, se me ofereça boa ocasião para ir ter convosco.
11 Bikos I dey hongry to si una, so dat I go give una di Holy Spirit blessing wey go make una strong,
11 Porque desejo muito ver-vos, para vos comunicar algum dom espiritual, a fim de que sejais fortalecidos;
12 den mi and una go dey happy and Jesus Christ wey wi bilive, go give us rest for awa mind.
12 isto é, para que juntamente convosco eu seja consolado em vós pela fé mútua, vossa e minha.
13 My brodas and sistas, I wont make una know sey I don plan to kom visit una many times, but God nor let mi kom until naw. Bikos I won gain from una faith as I don do with Gentile pipol.
13 E não quero que ignoreis, irmãos, que muitas vezes propus visitar-vos {mas até agora tenho sido impedido}, para conseguir algum fruto entre vós, como também entre os demais gentios.
14 Bikos God sey make I prish to evribody, weda na Greek or Gentile pipol or weda dem wise or foolish.
14 Eu sou devedor, tanto a gregos como a bárbaros, tanto a sábios como a ignorantes.
15 Na dis make mi won kom prish God word give una wey dey Rome.
15 De modo que, quanto está em mim, estou pronto para anunciar o evangelho também a vós que estais em Roma.
16 I nor dey shame to prish God word, bikos na-im bi di pawa wey God take dey save doz wey bilive am, weda dem bi Jew or Gentile pipol.
16 Porque não me envergonho do evangelho, pois é o poder de Deus para salvação de todo aquele que crê; primeiro do judeu, e também do grego.
17 Bikos na di Gospel dey show how God dey take make pipol klean for en eye. From di biginnin go rish di end, God sey, “Na only faith go make pesin dey klean for my eye.”
17 Porque no evangelho é revelada, de fé em fé, a justiça de Deus, como está escrito: Mas o justo viverá da fé.
18 Bikos of all di sins and bad tins wey wiked pipol dey do, God vexnashon dey show from heaven and di sins dey kover di trut.
18 Pois do céu é revelada a ira de Deus contra toda a impiedade e injustiça dos homens que detêm a verdade em injustiça.
19 So God ponish dem, since dem know evritin wey dem suppose to know about God, bikos na-im show dem.
19 Porquanto, o que de Deus se pode conhecer, neles se manifesta, porque Deus lho manifestou.
20 From di time wen God kreate di world, E don show us di tins wey ordinary eye nor dey fit si; E show us en pawa and life thru di tins wey E kreate. So wiked pipol nor get eskuse at-all.
20 Pois os seus atributos invisíveis, o seu eterno poder e divindade, são claramente vistos desde a criação do mundo, sendo percebidos mediante as coisas criadas, de modo que eles são inescusáveis;
21 Even doh dem know sey God dey, dem nor dey gri gi-am glory as God. Dem nor dey tank am for all di tins wey E dey do. Instead, na nonsense tins dem dey do and dia wiked mind nor fit undastand di trut again.
21 porquanto, tendo conhecido a Deus, contudo não o glorificaram como Deus, nem lhe deram graças, antes nas suas especulações se desvaneceram, e o seu coração insensato se obscureceu.
22 Even doh dem tink sey dem wise, dem bi fools;
22 Dizendo-se sábios, tornaram-se estultos,
23 bikos instead make dem woship God wey dey heaven, dem kon dey woship image wey dem mold or karve like pesin, bird, animal or snake.
23 e mudaram a glória do Deus incorruptível em semelhança da imagem de homem corruptível, e de aves, e de quadrúpedes, e de répteis.
24 So God don leave wiked pipol make dem dey do di bad tins wey dia mind, wey bi sey man dey sleep with man and woman dey sleep with woman.
24 Por isso Deus os entregou, nas concupiscências de seus corações, à imundícia, para serem os seus corpos desonrados entre si;
25 Dem don turn di trut about God to lie. Dem dey woship di tins wey E kreate, instead make dem serve God wey deserve all di praiz forever! Amen.
25 pois trocaram a verdade de Deus pela mentira, e adoraram e serviram à criatura antes que ao Criador, que é bendito eternamente. Amém.
26 Bikos of dis, God leave dem for dia yeye life. Even di wimen shange and dem kon dey do tins wey nor good.
26 Pelo que Deus os entregou a paixões infames. Porque até as suas mulheres mudaram o uso natural no que é contrário à natureza;
27 And na so too, men nor kon like wimen again, but dem kon dey like to sleep with oda men. So, God ponish dem bikos of wetin dem dey do.
27 semelhantemente, também os varões, deixando o uso natural da mulher, se inflamaram em sua sensualidade uns para como os outros, varão com varão, cometendo torpeza e recebendo em si mesmos a devida recompensa do seu erro.
28 Since dem nor gri put God for mind and serve am, E kon leave dem make dem use dia bad mind dey do tins wey dem nor suppose do.
28 E assim como eles rejeitaram o conhecimento de Deus, Deus, por sua vez, os entregou a um sentimento depravado, para fazerem coisas que não convêm;
29 Wetin full dia mind na wikedness, evil tins, long-trot, bad belle, bad-bad tins; jealousy, to kill and fight, to lie, to keep enemy with pipol, to judge pipol waka,
29 estando cheios de toda a injustiça, malícia, cobiça, maldade; cheios de inveja, homicídio, contenda, dolo, malignidade;
30 to tok bad about odas and hate God. Dem dey karry body up, dem nor get respet and na bad tins full dia mind. Dem nor dey respet dia papa and mama.
30 sendo murmuradores, detratores, aborrecedores de Deus, injuriadores, soberbos, presunçosos, inventores de males, desobedientes ao pais;
31 Dem nor get sense, dem dey promise and fail, dem nor dey do good or sorry for pipol.
31 néscios, infiéis nos contratos, sem afeição natural, sem misericórdia;
32 Aldo dem know sey God law sey, pipol wey dey live like dat go die, yet dem nor only dey do dis tins, but dem even dey support pipol wey dey do am.
32 os quais, conhecendo bem o decreto de Deus, que declara dignos de morte os que tais coisas praticam, não somente as fazem, mas também aprovam os que as praticam.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Romanos 1, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.