Romanos 11
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs ACF
1 I dey ask, God don rijet Israel, en pipol? No! Mi too, na Israel pesin, I bi Abraham pikin wey kom from Benjamin tribe.
1 Digo, pois: Porventura rejeitou Deus o seu povo? De modo nenhum; porque também eu sou israelita, da descendência de Abraão, da tribo de Benjamim.
2 God nor rijet en pipol wey E choose from di biginnin. Dem rite for God word about how Elijah beg God for Israel pipol sey,
2 Deus não rejeitou o seu povo, que antes conheceu. Ou não sabeis o que a Escritura diz de Elias, como fala a Deus contra Israel, dizendo:
3 “Oga God, dem don kill all yor profets. Dem don skata yor altar, na only mi remain and dem dey try to kill mi too!”
3 Senhor, mataram os teus profetas, e derribaram os teus altares; e só eu fiquei, e buscam a minha alma?
4 Na wish ansa God gi-am? E tell am, “I still get 7,000 men wey neva woship Baal juju at-all.”
4 Mas que lhe diz a resposta divina? Reservei para mim sete mil homens, que não dobraram os joelhos a Baal.
5 Na so e bi naw too, some Israel pipol still dey woship God bikos of en grace.
5 Assim, pois, também agora neste tempo ficou um remanescente, segundo a eleição da graça.
6 If na by grace God choose dem, dat mean sey, nor bi by pesin pawa: Bikos if na by pesin pawa, den grace nor mean anytin again.
6 Mas se é por graça, já não é pelas obras; de outra maneira, a graça já não é graça. Se, porém, é pelas obras, já não é mais graça; de outra maneira a obra já não é obra.
7 Dis mean sey, na only few pipol for Israel fit get wetin all of dem dey find. Di rest nor gri listin to God, bikos of dia sturbones,
7 Pois quê? O que Israel buscava não o alcançou; mas os eleitos o alcançaram, e os outros foram endurecidos.
8 just as God word sey:
8 Como está escrito: Deus lhes deu espírito de profundo sono, olhos para não verem, e ouvidos para não ouvirem, até ao dia de hoje.
9 But David sey:
9 E Davi diz: Torne-se-lhes a sua mesa em laço, e em armadilha, E em tropeço, por sua retribuição;
10 Make dia eye blind,
10 Escureçam-se-lhes os olhos para não verem, E encurvem-se-lhes continuamente as costas.
11 I dey ask again, Israel pipol wey fall nor go get up again? No! But bikos of dia sins, Gentile pipol don get salvashon and dis tin, dey make Israel pipol jealous.
11 Digo, pois: Porventura tropeçaram, para que caíssem? De modo nenhum, mas pela sua queda veio a salvação aos gentios, para os incitar à emulação.
12 If Israel pipol sin fit make Gentile pipol dey save, dat mean sey, wen Israel pipol turn go meet God, pipol wey go dey save, go plenty well-well.
12 E se a sua queda é a riqueza do mundo, e a sua diminuição a riqueza dos gentios, quanto mais a sua plenitude!
13 Naw, I dey tok to una wey bi Gentile pipol and as long as I bi una apostle, I dey happy with di work wey I dey do,
13 Porque convosco falo, gentios, que, enquanto for apóstolo dos gentios, exalto o meu ministério;
14 so dat my pipol go dey jealous, bikos of wetin God dey do for Gentile pipol. Dis go make dem turn from sin kom meet God and E go save dem.
14 Para ver se de alguma maneira posso incitar à emulação os da minha carne e salvar alguns deles.
15 Bikos wen God rijet Israel pipol, di whole world kon get salvashon. Na how e go kon bi, wen God asept dem back? E go give life to pipol wey won die.
15 Porque, se a sua rejeição é a reconciliação do mundo, qual será a sua admissão, senão a vida dentre os mortos?
16 If dem give God di first part for bread, den na God get all di bread and if dem give God tree rut, den di whole tree don bi en own too.
16 E, se as primícias são santas, também a massa o é; se a raiz é santa, também os ramos o são.
17 Gentile pipol, una bi like branches wey dem add join olive tree. Una don take di place for some branches wey God first kut komot. So una dey enjoy di blessings, wey di rut dey give.
17 E se alguns dos ramos foram quebrados, e tu, sendo zambujeiro, foste enxertado em lugar deles, e feito participante da raiz e da seiva da oliveira,
18 So make una nor boast, but make una remember sey, nor bi una dey make di rut stand, but na di rut dey support una.
18 Não te glories contra os ramos; e, se contra eles te gloriares, não és tu que sustentas a raiz, mas a raiz a ti.
19 So una go sey, “God break di branches komot, make E for fit si place wey E go put us.”
19 Dirás, pois: Os ramos foram quebrados, para que eu fosse enxertado.
20 True-true, God break Israel pipol komot from di tree, bikos dem nor bilive am. But una dey where una dey, bikos una get faith. So, make una nor dey boast, instead, make una dey fear wetin God fit do.
20 Está bem; pela sua incredulidade foram quebrados, e tu estás em pé pela fé. Então não te ensoberbeças, mas teme.
21 If God nor sorry for Israel pipol wey bi di natural branches, una tink sey E go sorry for una if una sin?
21 Porque, se Deus não poupou os ramos naturais, teme que não te poupe a ti também.
22 Naw, una don si how God dey good and harsh. Even doh E dey vex for doz wey fall, E still dey kind to una. And E go always dey kind to una, as long as una dey do wetin E wont. If not, E go rijet una too.
22 Considera, pois, a bondade e a severidade de Deus: para com os que caíram, severidade; mas para contigo, benignidade, se permaneceres na sua benignidade; de outra maneira também tu serás cortado.
23 If Israel pipol turn back kon meet God, E go put dem back for di tree, bikos E get pawa to do am.
23 E também eles, se não permanecerem na incredulidade, serão enxertados; porque poderoso é Deus para os tornar a enxertar.
24 Una wey bi Gentile pipol bi like olive tree branches wey dem kut for bush kon go put for anoda betta olive tree (and e nor suppose bi like dat). Na Jew pipol bi di betta olive tree; so e go eazy for God to join dem back to di original tree again.
24 Porque, se tu foste cortado do natural zambujeiro e, contra a natureza, enxertado na boa oliveira, quanto mais esses, que são naturais, serão enxertados na sua própria oliveira!
25 My friends, I nor won make una dey boast about unasef. So I go tell una wetin happen to Israel pipol. Some among dem sturbon well-well and na so dem go bi until di nomba for Gentile pipol wey God wont, don komplete.
25 Porque não quero, irmãos, que ignoreis este segredo (para que não presumais de vós mesmos): que o endurecimento veio em parte sobre Israel, até que a plenitude dos gentios haja entrado.
26 Na so God go save all Israel pipol just as en word sey:
26 E assim todo o Israel será salvo, como está escrito: De Sião virá o Libertador, E desviará de Jacó as impiedades.
27 And na dis go bi my agriment with dem
27 E esta será a minha aliança com eles, Quando eu tirar os seus pecados.
28 As e bi sey Jew pipol rijet God word, dem don turn to God enemy, bikos of una wey bi Gentile pipol. But as God wont am, dem bi pipol wey E love, bikos of dia grand-grand papa dem.
28 Assim que, quanto ao evangelho, são inimigos por causa de vós; mas, quanto à eleição, amados por causa dos pais.
29 God nor dey take back wetin e don already give pipol or shange en mind about di pipol wey E don choose.
29 Porque os dons e a vocação de Deus são sem arrependimento.
30 As for una wey bi Gentile pipol, una don disobey God before, but naw, God don sorry for una, bikos Jew pipol nor gri obey am.
30 Porque assim como vós também antigamente fostes desobedientes a Deus, mas agora alcançastes misericórdia pela desobediência deles,
31 Bikos God don sorry for una, E go still sorry for dem too.
31 Assim também estes agora foram desobedientes, para também alcançarem misericórdia pela misericórdia a vós demonstrada.
32 God trit evribody as prisonas, bikos wi nor gri do wetin E tell us. But E do am like dat, so dat E go fit sorry for all of us.
32 Porque Deus encerrou a todos debaixo da desobediência, para com todos usar de misericórdia.
33 Who fit know how God big rish? Who fit know how God wisdom and undastandin bi? Who fit esplain why God dey do wetin E dey do!
33 Ó profundidade das riquezas, tanto da sabedoria, como da ciência de Deus! Quão insondáveis são os seus juízos, e quão inescrutáveis os seus caminhos!
34 Na who know wetin dey God mind?
34 Por que quem compreendeu a mente do Senhor? ou quem foi seu conselheiro?
35 Wish pesin don borrow God sometin
35 Ou quem lhe deu primeiro a ele, para que lhe seja recompensado?
36 Bikos na God kreate evritin and na thru am evritin dey. Make praiz bi en own forever and ever! Amen.
36 Porque dele e por ele, e para ele, são todas as coisas; glória, pois, a ele eternamente. Amém.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Romanos 11, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.