Oséias 3
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NAA
1 God tell mi, “Make yu go love yor wife again, even doh e love anoda man and dey sleep with difren pipol. Na so too God love Israel pipol, even doh dem turn kon dey serve oda gods and dey give dia rice as ofrin to juju.”
1 O Senhor me disse: — Vá outra vez e ame uma mulher, que é amada por outro e é adúltera, assim como o
2 So I pay fifteen silva koin and seven basket for barley to take bring di woman back.
2 Assim, comprei-a por quinze peças de prata e cento e cinquenta quilos de cevada.
3 Den I tell am, “Yu must always dey with mi and nor do ashawo or go sleep with anoda man again and mi mysef go dey with yu.”
3 E eu disse a ela: — Você vai ficar comigo por muito tempo. Você não deve se prostituir, nem se entregar a outro homem. E eu farei o mesmo em relação a você.
4 Dis tin show sey na so too Israel pipol go dey: dem nor go get king or leader; dem nor go do sakrifice or serve stone again and dem nor go get juju or image wey dem go use take konsult dia gods.
4 Porque os filhos de Israel ficarão por muito tempo sem rei, sem príncipe, sem sacrifício, sem coluna, sem estola sacerdotal ou ídolos do lar.
5 But di time dey kom wen Israel pipol go turn kom meet Oga God and one among David shidren-shidren, go bi dia king. Den dem go fear God and E go bless dem.
5 Depois, os filhos de Israel voltarão e buscarão o Senhor , seu Deus, e Davi, seu rei; e, nos últimos dias, tremendo, se aproximarão do Senhor e da sua bondade.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Oséias 3, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.