Números 4
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NTLH
1 God tell Moses and Aaron:
1 O Senhor Deus disse a Moisés:
2 “Kohat pipol wey kom from Levi tribe, make dem kount dem akordin to dia family and towns.
2 — Faça a contagem dos levitas descendentes de Coate, por grupos de famílias e por famílias.
3 Make dem kount dem from thirty go rish fifty years and na all doz wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.
3 E registre todos os homens de trinta a cinquenta anos de idade que tiverem capacidade para trabalhar na Tenda Sagrada .
4 “Dis na di work wey Kohat pipol go do for di tent where dem for dey do meetin and koncerning di holy tins.
4 O serviço dos coatitas na Tenda é o de cuidar das coisas santíssimas.
5 Wen time don rish for di pipol to travel, Aaron and en sons must enter di tent kon take di curtain take kover di Kovenant Box.
5 — Quando o acampamento for desarmado, Arão e os seus filhos entrarão na Tenda, tirarão a cortina que está em frente da arca da aliança e cobrirão a arca com ela.
6 Den dem go use fine leda take kover am kon spread blue klot on-top. Den, dem must put di poles wey dem go take karry am for inside.
6 Eles porão em cima dela uma coberta feita de peles finas e sobre essa coberta estenderão um pano azul; e depois enfiarão os cabos nas argolas da arca.
7 “Make dem use blue klot kover di tabol wey God bread dey, di plate, di incense bowl, di ofrin bowl and di jar wey dem dey use for wine ofrin. Bread must always dey di tabol.
7 — Eles estenderão um pano azul em cima da mesa onde são colocados os pães oferecidos ao Senhor e colocarão sobre ela os pratos, as taças de incenso, as taças das ofertas e os jarros para as ofertas de vinho. Em cima da mesa sempre deverá haver pão.
8 Dem must use red klot and fine leda take kover am, den put di poles wey dem go take karry am for inside.
8 Depois estenderão por cima de tudo isso um pano vermelho. E por cima desse pano colocarão a coberta feita de peles finas; em seguida enfiarão os cabos nas argolas da mesa.
9 “Di lampstand, di lamps, di fork, tray and all di olive oil kontaina wey dey der, dem go kover am with blue klot.
9 — Pegarão um pano azul e cobrirão o candelabro com as suas lamparinas, as tesouras de cortar pavios de lamparinas, os apagadores e as vasilhas necessárias para distribuir o azeite.
10 Make dem wrap am with di oda tools with fine leda kon put am for sometin wey dem go fit take karry am.
10 Depois embrulharão tudo isso numa coberta feita de peles finas e colocarão sobre os cabos para carregar.
11 “Dem go spread blue klot for di altar wey dem make with gold kon kover am with fine leda and di poles wey dem go take karry am, go dey inside.
11 Em cima do altar de ouro estenderão um pano azul e por cima colocarão uma coberta feita de peles finas. Em seguida enfiarão os cabos nas argolas do altar.
12 Dem go take all di tools wey dem dey use for di Holy Place, wrap dem with blue klot; use fine leda take kover dem kon put dem for sometin wey dem go fit take karry dem.
12 Depois pegarão todos os objetos usados no Lugar Santo , embrulharão num pano azul, cobrirão com uma coberta feita de peles finas e os colocarão sobre os cabos para carregá-los.
13 “Dem go still remove di ashes wey dey di altar kon kover am with purpol klot.
13 — Eles tirarão as cinzas do altar e estenderão por cima dele um pano vermelho.
14 Den all di tools wey dem dey use take work for di altar, dem go put am on-top: di tray, di hook, shovel and basin. Den dem go kover am with fine leda kon put di poles wey dem go take karry am for inside.
14 Colocarão sobre ele todos os objetos usados no serviço do altar: os braseiros, os garfos, as pás e as bacias. E por cima estenderão uma coberta feita de peles finas. Em seguida colocarão os cabos nas argolas do altar.
15 Wen Aaron and en sons don kover di Holy Place and en tools finish; wen time don rish for di pipol to travel, Kohat pipol go karry doz tins; but dem nor go tosh anytin wey dey holy, bikos if dem tosh am, dem go die. Dis na Kohat pipol work for di tent.
15 Quando o acampamento for desarmado, os descendentes de Coate virão para pegar os objetos sagrados somente depois que Arão e os seus filhos tiverem acabado de cobrir a Tenda e todos os seus objetos. O grupo de famílias de Coate não deverá tocar nos objetos sagrados; se fizerem isso, eles morrerão . — São essas as coisas da Tenda que o grupo de famílias de Coate deverá levar.
16 “Di work wey dem give Aaron son, Eleazar, na di whole tent and di oil wey dey di lamps, di incense, di korn ofrin, di anointin oil and evry oda tin wey dey di tent wey dem don make holy for God.”
16 — Eleazar, filho do sacerdote Arão, será o responsável pela Tenda e pelo azeite das lamparinas, pelo incenso, pelas ofertas de cereais e pelo azeite de ungir . Será ele mesmo o responsável pela Tenda e por todos os seus objetos.
17 God tell Moses and Aaron,
17 O Senhor Deus disse a Moisés e a Arão:
18 “Make una nor allow God remove Kohat family from Levi tribe;
18 — Não deixem que as famílias de Coate morram
19 but dis na wetin una go do for dem, so dat dem nor go die wen dem go near di holy tins: Aaron and en sons go give each man en own work.
19 por chegarem perto desses objetos sagrados. Para evitar que isso aconteça, Arão e os seus filhos entrarão na Tenda e dirão a cada homem o que fazer e o que carregar.
20 Kohat pipol nor go-go inside go look wen dem dey kover di holy tins, if not, dem go die.”
20 Porém os coatitas não deverão entrar, nem por um instante, para ver as coisas santas; se fizerem isso, eles morrerão.
21 God kon tell Moses:
21 O Senhor Deus disse ainda a Moisés:
22 “Gershon pipol wey kom from Levi tribe, make yu kount dem akordin to dia family and towns.
22 — Faça a contagem dos descendentes de Gérson, por grupos de famílias e por famílias.
23 Make yu kount dem from thirty go rish fifty years and na all doz wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.
23 E registre todos os homens de trinta a cinquenta anos de idade que tiverem capacidade para trabalhar na Tenda Sagrada .
24 Gershon pipol work na to karry dis tins wey bi:
24 O serviço dos gersonitas é trabalhar na Tenda e carregar cargas.
25 di tent, di kover for inside and outside, di fine leda kover on-top am, di curtain for di door-mot,
25 Eles levarão a Tenda, as coberturas de dentro e de fora, a coberta de peles finas e a cortina da entrada.
26 di curtains and di ropes for di kourt wey round di tent and di altar; di curtains wey dey di kourt door-mot and all di tins wey dem use take arrange dem. So na dem go do dis work.
26 Levarão também as cortinas do pátio, a cortina da porta do pátio que está ao redor da Tenda e do altar, as suas cordas e todos os objetos que precisam para o seu trabalho.
27 Moses and Aaron go make sure sey Gershon pipol do all di work and karry evritin wey Aaron and en sons suppose use.
27 Todo o serviço dos gersonitas, o que eles deverão levar e fazer, estará debaixo das ordens de Arão e dos seus filhos. Estes darão ordens a respeito de tudo o que eles devem carregar.
28 Dis na di work wey Gershon pipol go do for di tent; dem go karry am komot, just as Aaron pikin, Itama, kommand dem.”
28 É esse o serviço que o grupo de famílias de Gérson fará na Tenda; o serviço será dirigido por Itamar, filho do sacerdote Arão.
29 God tell Moses, “Merari pipol wey kom from Levi tribe, make yu kount dem akordin to dia family and towns.
29 O Senhor disse também a Moisés: — Faça a contagem dos descendentes de Merari, por famílias e por grupos de famílias,
30 Make yu kount dem from thirty go rish fifty years and na all doz wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.
30 e registre todos os homens de trinta a cinquenta anos de idade que tiverem capacidade para trabalhar na Tenda Sagrada .
31 Dia work go bi to karry di frame, bar, post and base for di tent.
31 O que terão de levar, de acordo com o serviço deles na Tenda, é o seguinte: as tábuas, os cabos, as colunas e as bases da Tenda;
32 Di oda post, base, peg and ropes for di kourt wey round di tent, with all di tins wey dem take make dem. Each man go karry di tins wey dem sey make e karry.
32 as colunas do pátio que fica ao redor da Tenda, as suas bases, as estacas e as cordas, com todos os seus objetos e com tudo o que pertence ao seu serviço. Entregue a cada homem uma lista das coisas que ele deve levar.
33 Dis na di work wey Merari pipol go do for di tent: dem go karry dem komot, just as Aaron tell dem.”
33 É essa a responsabilidade do grupo de famílias de Merari, de acordo com o serviço deles na Tenda. Esse serviço será dirigido por Itamar, filho do sacerdote Arão.
34 So Moses, Aaron and di leaders kon kount Kohat pipol akordin to dia family and towns,
34 — ausente —
35 from thirty go rish fifty years wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.
35 — ausente —
36 Doz wey dem kount akordin to dia family na 2,750.
36 — ausente —
37 Dis na di ones wey Moses and Aaron kount for Kohat family, evribody go work for di tent where dem for dey do meetin, just as God kommand.
37 — ausente —
38 Doz wey dem kount for Gershon family, akordin to dia family and towns,
38 — ausente —
39 from thirty go rish fifty years wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.
39 — ausente —
40 Doz wey dem kount akordin to dia family and towns na 2,630.
40 — ausente —
41 Dis na di ones wey Moses and Aaron kount for Gershon family wey fit work for di tent where dem for dey do meetin, just as God kommand.
41 — ausente —
42 Doz wey dem kount for Merari family, akordin to dia family and towns,
42 — ausente —
43 from thirty go rish fifty years wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin
43 — ausente —
44 na 3,200.
44 — ausente —
45 Dis na di ones wey Moses and Aaron kount for Merari family, just as God kommand.
45 — ausente —
46 All di pipol for Levi tribe, wey Moses, Aaron and di leaders kount akordin to dia family and towns,
46 — ausente —
47 from thirty go rish fifty years wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin,
47 — ausente —
48 na 8,580.
48 — ausente —
49 Moses kount all dis pipol, just as God kommand am and each pesin get en work.
49 Os nomes desses homens foram colocados numa lista, como o Senhor havia ordenado a Moisés. E Moisés disse a cada um qual seria a sua tarefa ou qual a carga que devia carregar. A contagem foi feita de acordo com as instruções que o Senhor tinha dado a Moisés.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Números 4, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.