Números 28
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC
1 God tell Moses:
1 O Senhor disse a Moisés:
2 “Make yu kommand Israel pipol sey: ‘Make una give God di rite food ofrin wey go make belle sweet am.
2 Ordena o seguinte aos israelitas: cuidareis de apresentar no devido tempo a minha oblação, o meu alimento, em sacrifícios de agradável odor consumidos pelo fogo.
3 Dis na di food ofrin wey una go give to God evriday: two man lamb wey bi one year and dem must dey okay.
3 Dir-lhes-ás: eis o sacrifício pelo fogo que oferecereis ao Senhor: um holocausto quotidiano e perpétuo de dois cordeiros de um ano, sem defeito.
4 Make una give di first lamb for morning and di sekond one for evening,
4 Oferecerás um pela manhã e outro entre as duas tardes,
5 each one with di korn ofrin wey bi one kilogram for flower, wey dem mix with one lita of di best olive oil.
5 juntando, à guisa de oblação, um décimo de efá de flor de farinha amassada com um quarto de hin de óleo de olivas esmagadas.
6 Dis na di evriday burnt ofrin wey dem go first give for Mount Sinai as dia food ofrin, bikos na betta ofrin e bi to God.
6 Este é o holocausto perpétuo tal como foi feito no monte Sinai, um sacrifício pelo fogo de suave odor para o Senhor.
7 For di wine ofrin with di first lamb, make una pour one lita for di altar.
7 A libação será de um quarto de hin para cada cordeiro; é no santuário que farás ao Senhor a libação de vinho fermentado.
8 For evening, make una give di sekond lamb as una take give di first ofrin togeda with en wine ofrin. Na food ofrin e still bi and God like di smell well-well.
8 Oferecerás, entre as duas tardes, o segundo cordeiro; e farás a mesma oblação e a mesma libação como de manhã: este é um sacrifício pelo fogo, de suave odor para o Senhor.
9 “ ‘For di Sabat Day, una must give two man lamb wey bi one year and dem must dey okay; two kilogram for flower wey dem mix with olive oil as korn ofrin and di wine ofrin.
9 No dia de sábado oferecereis dois cordeiros de um ano sem defeito, com dois décimos de flor de farinha amassada com óleo à guisa de oblação e a libação.
10 Dis burnt ofrin go bi for evry Sabat Day plus di ofrin wey dem dey give evriday with en wine ofrin.
10 Este é o holocausto de cada sábado, além do holocausto perpétuo com a sua libação.
11 “ ‘Make una give di burnt ofrin to God as each mont start: two yong melu; one ram; seven man lamb wey bi one year and all of dem must dey okay.
11 Nas neomênias oferecereis, em holocausto ao Senhor, dois novilhos, um carneiro, sete cordeiros de um ano sem defeito,
12 Una go add all dis tins join di korn ofrin wey dem mix; six kwota of flower with each melu, four kwota with each ram and
12 bem como, com cada touro, três décimos de flor de farinha amassada com óleo, à guisa de oblação; com o carneiro, uma oblação de dois décimos de flor de farinha amassada com óleo,
13 two kwota with each lamb. Dis burnt ofrin go bi special gift and God dey like di smell.
13 e com cada cordeiro, um décimo de flor de farinha amassada com óleo. Este é um holocausto de suave odor consumido pelo fogo para o Senhor.
14 Una go still give di wine ofrin with each sakrifice: two kwota of wine for each melu, three kwota for di ram and one kwota for each lamb. Make una dey do dis sakrifice for di first day for evry mont
14 As respectivas libações serão de meio hin de vinho por touro, um terço de hin por carneiro, e um quarto de hin pelo cordeiro. Este será o holocausto da neomênia para cada mês do ano.
15 Una go still dey offa di evriday burnt ofrin with en wine ofrin and one man goat as sin ofrin.
15 Além do holocausto perpétuo e sua libação, oferecer-se-á ao Senhor um bode em sacrifício pelo pecado.
16 “ ‘For di fourteent day for di first mont, una go dey do di Passova Feast to tank God.
16 No décimo quarto dia do primeiro mês será a Páscoa do Senhor.
17 For di fifteent day for di mont, una go start one holy festival wey go end for di sevent day and for doz days, na only bread wey nor get yist una go dey chop.
17 No décimo quinto desse mês começará a festa: durante sete dias só comerão pães sem fermento.
18 For di first day, una go gada woship and una nor go do any work.
18 No primeiro dia haverá uma santa assembléia: não fareis nele obra alguma servil.
19 But una must offa food ofrin to God: two melu, one ram and seven man lamb wey bi one year and dem must dey okay.
19 Oferecereis em holocausto pelo fogo, ao Senhor, dois novilhos, um carneiro e sete cordeiros de um ano sem defeito,
20 Make una give di rite korn ofrin wey bi flower wey dem mix with olive oil: three kilogram with each melu, two kilogram with di ram
20 com flor de farinha amassada com óleo à guisa de oblação: três décimos por touro, dois décimos para o carneiro,
21 and one kilogram with each lamb.
21 e um décimo para cada um dos sete cordeiros;
22 Make una still give one man goat as sin ofrin and like dis, una go make di pipol holy.
22 além disso, um bode, em sacrifício pelo pecado, para fazer expiação por vós.
23 Make una give dis plus di normal morning burnt ofrin.
23 Tudo isso, vós o fareis sem prejuízo do holocausto da manhã, que é perpétuo.
24 Like dis too, for seven days, make una give God food ofrin, di smell wey E dey like well-well. Make una give all dis ones, plus di evriday burnt and wine ofrin.
24 Assim fareis cada dia, durante sete dias: este é o alimento consumido pelo fogo, de suave odor para o Senhor. Isso se fará além do holocausto perpétuo e sua libação.
25 For di sevent day, make una gada woship and make una nor do any work.
25 No sétimo dia haverá de novo uma santa assembléia e a cessação de toda obra servil.
26 “ ‘For di first day wen una dey do di harvest feast, wen una dey give di ofrin for new korn to God, una go gada woship and una nor go do any work.
26 No dia das Primícias, quando apresentardes ao Senhor uma oblação de grão novo na vossa festa das Semanas, tereis uma santa assembléia e a suspensão de todo o trabalho servil.
27 Make una give burnt ofrin, di kind smell wey God like well-well, dat is: two yong melu, one ram and seven man lamb wey bi one year and dem must dey okay.
27 Oferecereis em holocausto de suave odor ao Senhor, dois novilhos, um carneiro e sete cordeiros de um ano,
28 Make una give di rite korn ofrin for flower wey dem mix with olive oil: three kilogram with each melu, two kilogram with di ram
28 com flor de farinha amassada com óleo, à guisa de oblação: três décimos por touro, dois décimos para o carneiro,
29 and one kilogram with each lamb.
29 e um décimo para cada um dos sete cordeiros;
30 Make una still give one man goat as sin ofrin and like dis, una go make di pipol holy.
30 além disso, um bode, para a expiação de vossos pecados.
31 Una go offa dem with di wine ofrin plus di normal burnt and korn ofrin and dem must dey okay.
31 Isso, sem prejuízo do holocausto perpétuo e de sua oblação. Os animais serão sem defeito e acompanhados de suas libações.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Números 28, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.